Nilknarf's Posts
Nairaland Forum › Nilknarf's Profile › Nilknarf's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 117 pages)
If Erica talk say she wan talk,dem no born any of you papa well to say NO... una never reach Her fans will be waiting ti hear her speak..haters will be waiting to hear her speak as well so as to find faults,neutrals will be waiting to hear her speak for the pure motive So talk another one..she will show face when she wants to.. Let your lizard of a fave move with enough bouncers before they push him |
Two unknown boys climbed bus and dropped correct yoruba raps and they trended on all blogs Our brother show face on top stage to seek attention,he still no get relevance What a pity |
Chai na wa ooo Erica found a suitable spot to share food to hundreds of people...she no wan show,yet they captured her and hailed her saying "Erica your food is sweet" Laycorn vex go express to dey share puff puff and sachet water..yet no one noticed him.. Erica was the first BBN 2020 housemate to give out to the protesters when...but our neighbour came when there's surplus on ground What a shame |
Fayar:Make I see that bastard that will drop prayer point when I start Fire and brimstone will rain on such person and his family instantly
|
Erica shared food and drinks and trended on all blogs Laycon rushes from owerri to do his own..he no trend Follow follow and copy copy don waste He come take am to lekki,still yet he no trend Na so the werey come steal stage...he no still trend This one na failure ooo
|
|
Demnan:Mummy and Daddy GO in the building,you saw this and turned blind,deaf and dumb instantly Welldone ooo
|
Tatiana4u ooooo ![]() This fire is top much
|
Anything for CLOUT |
Negligence signed deal.. we thank God Oya hype am na...NO But na Erica matter still dey worry you..obsession is real ![]() |
|
They all ignored how it started and started crying on my own I repeat,I will give you ten folds of what you dish out...baastards
|
Jack500:Your life and that of your fave is pathetic Did you start from the beginning or chose to have partial blindness?? You left chocodiary who started with "Erica killing her dad" to me who was retaliating Your hypocrisy stinks...now get lost If you swear for Erica once,I will swear for Laycorn's household 10 times |
MSGAMBLE9: if I drop one for you now,you go dey find bucket to fill with tearsKoro gawa..aturu |
Tatiana4u:The one wey dem do for IG no reach dem...den follow baby G reach Twitter again...obsession Na so she lock door and threw the key inside river |
MSGAMBLE9:Your composition of english is horrible Waka pass abeg |
Tatiana4u:Rain beat dem outside sef ![]() I hear say Negligence account dey shake...she wan buy followers for twitter again ![]() |
MSGAMBLE9:Ehya.. e pain you say dem no invite your lizard Pele my dear Erica is a family member so as Dakore ![]() |
Miscreants go and check if Erica has opened the door for you all It's a pity how you all slept outside ![]()
|
You dey curse and insult your neighbour on a daily basis You go her house one day,dem lock door You come begin cry say,them no gree open door for you Mr.man shut up and sit down in you house..stop being a sissy |
observer222:Oh you
|
Tatiana4u:Tatiana nka ehn dem go still pursue you from this place ![]()
|
|
![]() |
KIDDCAT:The pleasure is all mine
|
Asslicker oshi ti wa online ![]() |
KIDDCAT:Please calm down
|
Chocodairy:Woman.... worry about yourself first and your fellow miscreants before you even have the slightest thought of worrying about me I'm not cut in for this eye service..now off |
Abejeariyibi:The truth will set you free Know this and know peace |
Chocodairy:Who initiated you??...me ?? Is it crack?? I cast and bind you..be gone into the pit of hell
|
Pillar12:I hear say na hunger kill you papa,same hunger wan kill your mama join Leave the slum and go hustle boy if not,hunger go wipe out your lineage from the face of the earth Oloshi omo mashafani
|
Chai..so my declaration pain this miscreants ![]() I can't and will never be a miscreant...know that and know peace I don't hype sick rapist..shift back biitch |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 117 pages)
hypocrite