NLbully's Posts
Nairaland Forum › NLbully's Profile › NLbully's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 81 pages)
Do sportybet void abandoned game or red it ![]() Over 2.5 and you are playing 2-0 HT and one useless weather just changes mtchew |
Nigeria footballer Ahmed Musa posted the picture of his new born baby on Instagram with the caption "Allah ya Raya Ibrahim Ahmed" with his followers congratulating him on his Blessing Congratulations to our World cup highest goal scorer ![]() Cc: lalasticlala
|
Why can't the whole Nigeria states just be like dz ![]() |
Please stay tuned another punting heart break story from Chinese league coming up ![]() |
I thought he went to the family and poured paint on them ni ![]() |
Going back to 1xbet jare, sportybet is fucking slow In updating games ![]()
|
promisious:What's your winning formula on virtual abeg |
Stranac:E no easy my brother ![]() |
Haaaa punting is evil ooo Analysis of the story I went to Chinese super league wey goals dey plenty I jejely selected 2 teams Over 1.5both odds accumulated is 1.5 4 matches are happening the same time The first team I played they played 1-1 in 27 minutes that one green con remain the second one The second one scored 1-0 in 17minutes I dey shine teeth The others 2 are still playing 0-0 though they were not in my ticket, I still dey happy say lass lass the ticket go green 45minutes na still 1-0 okay the smile is fading,what's on my mind is that 45 minutes is till enough to get another 1 goal, I kuku decided to go read comments on the match walahi Oyibo is mad, one is shouting 2-1 FT Fixed the other is shouting 1-1 FT Fixed, na so smile come back my face cz lass lass the two stupid predictions still leads to Over1.5 Meanwhile the other two matches have both scored 1 goal each Skip to 65 minutes the other 2 and the other game in my ticket (also Over 1.5 ) are all playing 2-1 in my mind I don dey swear for the second team for my ticker 75 minutes the other 2 Don dey play Over 4.5 Aye ooo which Kain wahala e dz, na so I wan dey cry o 90minutes I don giveup on the ticket Na so I want go check the ticket to check how the red color go be maybe na light red abi na deep red ![]() Na so I see 1-1 for scoreline, de kind shout I shout ehn ![]() Na so I go sofascore comment section to see as people dey celebrate, My brothers and sisters na so I see person write VAR, For my mind I think say the guy dey joke , until the moderator wrote the same thing also,I con dey ask myself say when did Chinese league start to dey use VAR when no be say na World Cup ![]() Lass lass the goal was cancelled because of handball or wateva Till now the garri wey I suppose drink e no pass my Throat e come be like say na rope dey hang am ![]() Wetin come pain me pass be say the remaining matches played in the league ended up playing Over 5.5 May Ogun kee the village people behind all my red tickets Punting is bad for the health oo ![]() |
Jagaban880:Baba abeg no vex na my subscription finish I guess it's too late to drop today ![]() |
I want to be photographer ![]() |
promisious:This one wey you dey quote me shey make I drop my ID ni |
Jagaban880: Make the 15 drop test-run odds tomorrow for interview ![]() |
Jagaban880:Henhenhen lezz go dia |
Jagaban880:hmmmm i think I want in |
By sending little to my bank account |
7372 1939 0202 2727 This is how I will drop recharge cards when I hit millions ![]() |
6727 2828 3838 2388 Remembering the 16 digits ![]() |
4216 1737 3827 2316 Mtn card Use to look like dz but now it's 17 digits I think |
Who knows maybe BetFarm gives 100% deposit bonus ![]() Or any bookie that gives first timers bonus Modified: BetFarm self dey mad 5 selections with 2 odds each kuku no gimme the bonus mtcheew rubbish |
grateful236:Starts on 7 and ends on 24 I think ![]() |
1k to win 70k European Leagues League Start 1K to Win 200k coming if the corner markets are realeased
|
See as man go waste 7+ odds on Sofascore ![]()
|
lordjosh:Australian Leagues |
emijo:Too busy for that |
Lanredeji:Here's the tip Just get an O2.5 league with odds of 1.4 for Over 2.5 goals Select O1.5 market that's balanced at 1.14 odds Select two matches and get 1.2 odds shikena If you select and research well your picks will always be 100% ![]() |
Durhleepee:Bank transfer with #100 charge ![]() |
Lanredeji:Okay let's see I will give you 1.2 odds (consisting of 2 games) five times and all go green ![]() |
If na 1.2 odds you dey find I go deliver am 100% ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 81 pages)







