Norsemann's Posts
Nairaland Forum › Norsemann's Profile › Norsemann's Posts
1 (of 1 pages)
![]() |
Jailed for condemning Deborah’s brutal murder But the killers are crying over Palestine Anybody wey joined this country together e no go better for am They would have joined Yorubas and Hausas together and leave SE and SS to have their respective countries because we’re no way alike |
Oil Oil Oil That’s what’s holding us together Imagine there was no oil in South South Or na only south west get oil Nigeria for don divide long ago |
Obi is always correct Unlike the staggering cocaine sniffing dog in aso rock |
Na statistics we go chop? Certificate forging maggot of cocaine sniffer 2022 |
Which families face bleak hard times We here in South West e no reach us ooo Na only Igbos dey suffer With our APC membership card we get things for free Some APC members no go even see chicken chop this Christmas Them go chop rabbit Una go kwere |
Chibuzoripob:Cat got your tongue now You no know wetin to type again Na why them rate Aso rock animals pass una Animals are getting 260 million for feeding You and your colleagues are getting bread and beans What am I even saying where una see money for bread and beans |
Greedy man Na why you knack BUA cement with law suit because he wanted to sell cement at 3500 Carry refinery go put for Lagos wey no get a drop of crude Bloody money launder |
After snatching running away with the people’s mandate you’re now begging You’re begging while your online dimwits are saying companies can leave, that others will come Dimwits wey Aso Rock animas chop pass Ebola create an enabling environment for foreign investors then you won’t need to beg rather na them go dey rush you Nobody wan plunge his capital into a failed economy Cocaine sniffer |
Stanleymaster1:Be shouting great When you buy battery finish make i see money you wan take buy fuel drive |
Na battery we go chop? Useless government |
1 (of 1 pages)

