Nov2's Posts
Nairaland Forum › Nov2's Profile › Nov2's Posts
ummmmmmmmmmmm, na by force? why don't the school leave such staff, shebi d school don pay salary why monitor it again, abeg make d school free them jare na dia money and dey can do anything with it. abi if bible no mention tithes wetin for happen sef? |
am i seeing double, abi u mean Germany? |
so |
go for brain test |
check out dis thread it might b of help https://www.nairaland.com/3302308/dogs-infested-ticks |
una no serious, u b d op, u still book all d space for d thread kuku talk say na space u won book na |
i hope it won't be another inconclusive election |
u sure it not sport billy in action |
Abeg mr op u for talk say wike's grandkids ran to meet him or simply say two little girls dat wud have been beta. jt my observations. |
i recommend u not buying but kindly give me d contact details of the seller. |
MicroBox:it b nice if u have a clearer picture b4 u start passing comments. |
idupaul:Did i hear u say legal work? to start with what dia role in d society? are dey not d one causing hiking in T. fare, re dey not d one government use doing elections, re dey not d one harassing passengers on high ways, seems u don't no dis guys, cause if u do u won't say dey doing dia legal work. What do dey do with d money- smoke drinks Womanise etc so what legal in what dey do? Can u advice any of ur siblings to do such work? |
Hmmmmmmmm African leaders o ga oooooo, God ll deliver us |
kai dia is God oooooooooooo |
ok |
updatemachine:Looooooool 2g is still ok, was hoping to see something like 0.25g. na only d politicians comes in 4g and goes away in 0.25g |
Rep! Rep!! Rep!!! Abeg na beg i dey beg una make una, let d sleeping dog sleep jeje and stylishly cover d mata, cuz e go pain me if i dey see videos around |
hmmmmmmmmmmmmmmm, hope it origi......... na original? |
Okijajuju1:The point is we all claim we holy holy while d atrocities we commit in our closest at times is far far worse. take for example a kid was thrown out jt bcuz dey feel he was witch, a lady dat has tattoos all over her body comes around to give life and hope to d poor kid. now tell me who is d sinner? well for me who am i to condemn or judge. like u said life is toooooooooo short. |
madukwe1:abeg no disturb ya self am very sure is all dis telemarketing pipo ni like GNLD and d rest |
Mr op tot u said u put foto ni where d photos dey, dat by d way. When i heard dat dey wanna sue d US i laughed simply bcuz it seems our rep think say na naija dat one happen, where dey can violate d law and still go about claiming their right, but dey 4get say usa no b country wey dey go jt open dia mouth to let anything comes out of it. Well i hope dey won't b d one apologising after d photos and videos go viral. |
NA wa ooooooo we keep hearing different versions of dis fayosegate on daily basis, don't even no d version to believe again. b like say wetin dey now na to wait till d end of dis season film b4 one go talk |
peteru faaaaaaayooose, oga ooooooo dis time na fish, garri and orange u dey buy and sell with all dis women wey no sabi wetin dey happen for Ekiti and u think u close to d grassroots. why don't u just stop acting and face d fact, ur workers re starving to death jt bcuz u cud not pay dia salaries but ur son's account is getting fatter and driving one of d lastest car in town, u say u re dia for ur pipo but u indirectly enriching ur pocket, u claim u d only gomina dat is close to d grassroots yet u neva for once use ur salary to pay dia salaries. My question is ao ll u feel if u not pay a month's salary? |
Looooooool na real duspin, guess it in monkey village |
dammytosh:it seems fayose has forgetting that the bible is a very complete book, that u can't just take a particular verse out of a chapter just to suit ones self. so in a nutshell he has admitted that he is guilty, okay that nice. |
OjukwuWarBird:Am not wishing him dat, but if it sud happen and osinbanjo sud bcome d presido will u kill urself? |