Odebbs's Posts
Nairaland Forum › Odebbs's Profile › Odebbs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)
hopeyemmy: That's my guy! Good afternoon bro.ifa ke... Wen omot turn babalawo nw.. Hin go sabi sun yere ifa gan oo... Lyk all dose call n response songs as in ehhhhhhhhh.... |
hopeyemmy:lmao... Who u dey hail yemmy? Tari abi odebbs?? |
dimplecakes: Haba!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!plssss dun be sad swt hrt... Its nuh easy buh its better if we can keep d faith... I bliv in miracles |
PapiDShipCapt: Odebbs X2. so u nor wan leave the ladies here abi, if dem give you chance u fit setup ur own nysc camp for female prospective corperslmao.. Av left d ladies nw buh seriously hooked up wif one... U knw who she is already nw... Am fyn bro... Hw parols nw cos its bin a while o |
hopeyemmy: For this reason, I'll find her.hahaha no need 4anoda round na... We can as well share d reward 2geda |
hopeyemmy: TARI!hmmm dat guy ba? Abi no be dis guy dey toast dimple wen i bin comot 4house ni..lol.. Tariiiiiiiiiiiiiiiiiiii |
hopeyemmy: Bro, forget oh! I swear down, the moment I realise I'm not mobilised, I cease to be a member of this thread.hahahaah u wan fight ni ? Cool down jire... U go follow mek am mr realist |
themmy454: nevertheless, I will lyk to see more of ppl lyk u here regardless of wot happens on mondayi luv daht themmy... Dun worry, we'll all smile come nxt week. |
hopeyemmy: You hide under a flower tree in the romance section, while we seek for you in the 'mouth forsaken' section. Whoever finds you is the legend of the seeker.he dah seeks must surely find... Yemmy wat if we find her 2geder nw.... Hw e go be #winks# |
dimples mi...am fine.... N u?? @ada so u no wan carry me follow join body ba if yemmy no tell .... I dey 4una today..bring it on.. @omoT welcome... Deres sure an unsual luv dah binds dis house 2geda winnie.. |
Funpeter: Thanks bro, they made d same mistake June and now November but God pass them btw hw is shopping going?uwc jire.. It didnt jx met me well to knw u guys wunt mek it.. Anyway my broda its well... As 4d shopin ba... Mek we see control no. First |
dimplesss mi... I sight u oo... Welcome 2d house n gud mornin |
hopeyemmy: Bro, you are strong, I must admit.hes really strong... Cnt imagine wat will become of me if dun mek it.... Dun wanna fink abt it sef.... I feel 4my guys... Funpeter,CSO, banttie are all great guys dah made dis thread.. Dey re part of d foundatnal fathers of dis house... Dun knw why buh tears rolling down my chicks right nw... |
Funpeter: Sure dear, the nice and happiest thing is meeting great minds here who ave really imparted my life one love. Batch C OR NO Batch C will be following you all until u're posted to ur PPA.@funpeter... Dis post is so emotnal 2me...i knw hw it feels cos hv xprienced it twice... I didnt knw my guys such as u banttie n CSO wuldnt mek it... Dis badt... |
Adary: I didn't joor, how you are good? Comes what's up with this eviction talk you guys are talking about, and I tort ur name was among those mobilized huh?his tym Abeg get my own too oo...lol |
WinnieDPooh: Hmnn yours is even from Batch A you tried oo. Anyway sha lets all be Optimistic and hope for the bestwetin i go do na, i sha no go kill myself jire... Even my house don dey pusue me say e don do mek i commot....lol |
@yemmy where jenny dey nw?? Tot i saw her jx nw |
@winnie n yemmy...... Lets be positive ok...... I bliv dis is our tym... I remember hw downcasted i was wen i culdnt mek badge A..it was worse in badge B buh i bliv its our tym so lets be positive n nuh persimistic jire |
Beauty4Christ: Yea it has to be so cos the day draws nearer. Though am nt tensed anyway.no shaking jire my dear... We shall all mek it..... Gud a.m jire.. Trust ur night was great ma... As e dey cool..... |
hmmmm..#smiles# gentle mode activated in d house... See as everybody gentle... Critcal point... As e dey cool!!!!!!! |
dimplecakes: Good morning housemate!!!!!!!!!swthrt mi.... Dun worry e sure 4u baje... Gud mornin |
Mikigen n CSO....))))))))))))))))))) calling n hailing |
Funpeter: I mark attendance ooooo good morning loveliest peoplei follow mark attendance oooo... Gud mornin to dis luvly house,.... Why d tension n anxiety nw..... Lets cool down ooo... As e dey cool....lol. |
saintalone: Oboy see flex for u nau...and OmoT dey prescribe self-service for someone else. Pls try share with a needy neighbor pls.lmao.. Badt boi.. My dimples is 4myself alone... Dun say am greedy ooo cos dimples is just one n nuh two... So tell me!!! Hw do i share one person ![]() |
#yawns# eyes closing naturally more so dah dimples isnt here... Gat to go 2bed... Gudnyt evry1.. One luv |
dimplecakes: GOODNITE everyoneaitt mylady... Fnk for honourin my invtatn.... God will honour u swthrt... Luv yah plenty |
omoteamac: he shud ask GOD...GOD wl provide...wateva GOD gives is eternal....hahahahahahahah... I luv dah kinda prayer... As in prayin lyk God plssss gimme airtym to call jenny dis nyt...lols |
omoteamac: lol....stop pretending!lmaolmao.... OmoT abeg free my guy o |
hopeyemmy: I no get airtime, and na cafe I dey I wan do night browsing. Let me send her a "call me back"call me back ke!! Hahahaha.... She will see dadt 2maro mornin.... Abi u go pass her no. Mek i help u ni?? #winks# |
hopeyemmy: Una wan begin begin una love talk here when my jenny no dey around. Isn't that a torture, eh?eyaahhhh... Oya call am nah.. Abi u no get air tym ni? Ask omoT...lol |
o boi... Seee full house.... Nxt week maaa badt gan ooo.. I can forsee tyms two of dis crowd... @saintlone i see u... Lol.. Actually dimples wasnt sleeping.. We were umhh.. Hmmmm...unhmmm...#lipsealed# |
hopeyemmy: Odebbs bro, don't torture us jooor.haba padi mi... Hw na... ? |

? 
