Odebbs's Posts
Nairaland Forum › Odebbs's Profile › Odebbs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 18 pages)
Dimple mi watz up na, oya no vex 4ur husband na.... |
cso obinoral |
[quote author=cdoffx]Hello housemates. Help me beg banttie o. I no de feel fine and he don talk say na him de behind am o.Hello housemates. Help me beg banttie o. I no de feel fine and he don talk say na him de behind am o.[/quote]u don dey sick wen d beliti neva touch u fa.... ... if e con touch u nko na to dey prepare to...;(...Banttie oya free d guy abeg... |
shawry hw u dey na... person tell me say u dey limpopo abt..... flex buh no limdodo o ![]() |
read through 394-403..... dis thread is really moving... God bless u all.. God bless dis house..... God bless my family(C13)..... God bless Dimples...... my prayer is dat we'll all make it wen d time comes.... i luv u all... my presence is registered o.... |
Deep emoTions of affections n tremendous incontrovertible. Thoughts of Dimples......... Plssss beg her 4me cos shes my hrt beat. |
Dimple my luv wts up |
Imanuelle: i really like good things.ugu n champ abi? |
Banttie baba i hail o sholly u too saintlone baba mi to sure i hail una @mukina i sight u too o |
Imanuelle: go buy her flowers.@imanuel plssss you go beg am 4me too o. Aspa d odemples stuff i knw say na u giv us d name na.. Badt boy |
Leyqute: Bahdt news odebbs........dimples has been kidnapped!nah nah dimples cnt be kidnaped jire,..... I fnk shes purnishing,shes angry cos of my long absence |
layqute i see ur hand work oooo as in odebbs n dimples in one word....... Lol u get mouth o boss i hail u |
Alenkakent gfree shineingwhite i greet u guys in latin n greek oooo. I dey sing una tehila(praise) ooooo |
hmmmmmmmmmm odebbs n dimples in one word = odemples....... Am yet to see my hrt beat ooo #so sad#..... @winnie, shrimanti, n all dose dah has welcomed me, God bless u all ... @sotena i greet u sir tho we re jst meeting i knw u mst hv hrd abt me... Respect to dis house n its members, i pray we all mek it n to my OAU peeps; its well wif u guys. W'll be prayin 4u guys |
[quote author=j-slimz]Goodevening to the most gbaski otondo's in the making. Imanuelle how far airtel? Hope they'vesettled with you, cuz I'm flexing my bis here. Yemmy, sup? You didn't ask of me today sef ![]() Odebbs our runaway husband. I comment my reserve till madam at the top shows.[/quote]hahahahahahaha mek una help me beg dimple oooooooo..... Dimple my hrt beat where @ thou |
shawrygal: OmoT, am here.shawry n winnie i greet u ladies of honour ooooz..... hpe una neva 4get me oooooo,,,,,..... Plssssssss where is dimple nw |
Imanuelle: na white...washere badi mi.... Gbayi beyen |
heleeeeeennnnnnnnn jlimzzzzzzzzzzzzzzzzzzz |
Imanuelle: but e no possible nah,funny! Ok ooooo buh which kin botu o.... Na green or brown o |
Dimpleeeee Dimpleeeee Dimpleeeee Dimpleeeee Dimpleeeee Dimpleeeee Dimpleeeee Dimpleeeee where art thou nw #crying# pablw; j-slimz; sunyrex i hail o |
Imanuelle: Odebbs my man.bosss i don dey hail u since nah..... I con dey imagine say u don 4get mii ni ..... Hw ur side |
omoteamac: loolz...dem go jst day peep evrytym esp. Dat CRAZYMAN..oga ogbeche stil day hail guyz wella...crazyman,abeg no offence..lol..make i comot mouth 4 their mata b4 dat antispambot slap me again...hahahahahahahahah......dose guys get power aspa moderators dem.... Power to ban n unban so beta b carefull oooo.... |
@saint n immanuel i greet ooo plsssssssssssssss wheres dimple nw |
omoteamac: DEM YARN ME SAY CRAZYMAN ND OGBECHE DON DAY SIGHT ONE OF OUR BABES 4 HERE...DNT KNW AU TRUE SHA...CRAZYBABA I HAIL O!hmmmmm i fear dose guys ooo: our babes re nuh safe ooooo.. Masters dem @crazyman n ogbuche mek una pity us o |
hopeyemmy: Yes keh.lmao. Lol |
yame014:No ooooooo .,., na u be oga o |
hopeyemmy: Lol! Double tuale for u!!I grab dat ooo as in dimple ba? |
omoteamac: lol..person jst whisper in2 ma earz nw say DIMPLE don miss u gan...PRODIGAL SON TINZ..dimple no go get choice than to set aside ur wrongs...she wldnt be thirsty 4 a divorce nw,u knw?Lmao... I hope so o boss buh mst confess am really scared of my wives o especially dia oga pata pata DIMPLE MI NIKAN SOSO |
hopeyemmy: Awa ti e miss e gan (we ur own miss u gan). But Dimples miss u most.Boss ori e wanbe jire.. Buate 4u sir.,. Abeg mek una help me beg my wives o |
yame014: @Odebbs longtime bro...wetin happen naw...u jus disappeared like omoT n radiantqueen...hope u're good...we miss u n welcome back...Bross no mind me oooo... E con be lyk say me n omoT plan am ba? Dun worry sir we re bck 2stay. Hw ur side na.. . U don be oga nw ooo,, I still rmber wen u dey wash plates.. Lol |
Radiantqueen: Hapi sunday roomies...wats going on?Maaaami I greet u ma.. Same here |
omoteamac: ODEBS OYOYO,ODEBS OYOYO...ME SELF JST ENTA HAUZ ON FRIDAY NAU...GUD 2 AV U BAK..ONE LUVSeriousssssss!!!!! Hope say house go 4give me oooo... E come be lyk say we plan am o.. Abeg boss I no knw hw I go tek confront dimple ooooo n my babes... U gas help me beg dem o |
... if e con touch u nko na to dey prepare to...;(...

