Odebbs's Posts
Nairaland Forum › Odebbs's Profile › Odebbs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 18 pages)
dimplecakes: @odebbs...........thanks dear, am good. Been busy since morning. Today is my kid brother's birthday and I have to bake his birthday cake.#sad# why didnt u invite me eh....... So hw was it....?? Hope u had fun ooo... Did u read tru d luv message i sent u?lol sup abt OAU na? |
dimplessssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
dimplecakes: Good evening dearies!!!!!!!!!!!!!!!!!!dimples mi...... Hw u day na. Me don day ask of u tey tey my luv...... @tari, sotena, Yame, j-slimz, gfree, pablo i greet una |
tojahh: Wow...look_at_what_you_guys_have_done_here... I_envy_your_courage_togeth erness_and_zeal. 431 pages? Truly you_guys_are_amazing. God bless this house and its occupants.fnks.. God bless u too |
yame014: Abeg, who be spambot?hahahaha.... ask eida boss ogbeche or crazyman |
PapiDShipCapt: Shooonaso i see am ooo |
helennnnnnnnnn.........!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! u still dey vex ni? welcome |
damsel sup na... say hello to d house |
Imanuelle: fear.....fear ke ? say wetin hapn? |
hopeyemmy: Odebbs, spambot never gree u comment?o boy na nw dey jst gree mee comment oooo... cnt even figure out my offence fa... spamspot una do me shege fa... fnks 4ur concern bro |
nawa oooo.... naso dem dey ban person 4no just cause! ?... i no knw wetin i do ooo...anyway boss ogbeche fnks oo.. u 3much.. |
chaiiiiii..... ayemi my life... ori mi my head... na only odebbs dey dis house faaa.... kilonshele ke!!! |
Do more dan exist--live do more dan hear--listen do more dan agree--cooperate do more dan talk--communicate do more dan grow--bloom do more dan spend--invest do more dan think--create do more dan work--excel do more dan decide--discern do more dan 4give--4get do more dan help--serve do more dan coexist--reconcile do more dan sing--worship do more dan dream--do do more dan read--apply do more dan recieve--reciprocate do more dan choose--focus do more dan advise--help do more dan wish--believe do more dan speak--impart do more dan encourage--inspire do more dan add--multiply do more dan change--improve do more dan ponder--pray do more dan jst live--live 4God.. dun settle for less friends cos u can alwas do better... one luv |
wats d latest abt OAU..... our OAU guys hv nuh bin regular 2day.... hv dey gon 4d protest ? plssss house lets pray 4 our OAU peeps cos dey are d pillar of dis house... i must say dat dis house is nufin wifout dem... |
j-slimz:lol husband 4all... but real husband to one (dimplesss)... hws bin ur weekend na |
j-slimz:j-slimz oyoyo.. j-slimz oyoyo..... j-slimz oyoyooooooooooo..... welcome swthrt... |
shawrygal: Advertisement.dah film isnt bad sha... dey wasted eba for dah film eh... d guy chop eba go america.... shawry u remember david hume ba? @yame i sight u too.. hw u dey na |
shawrygal: Is not up to that. Lolhahahaha..... u don watch d film ba? |
Sotenna: Nothing much...na my new phone cos am, but I'm back now.aiit my guy... welcome ooo.. @banttie mi..... bawo ni ooo...kaabooo |
shawrygal: Hahahhahahahhaha.shawry why u dey laugh na... no be true i talk ni....i knw say ur swallow speed go high wella...lol |
[quote author=PapiDShipCapt]^^^^ LOL, if its so den let d ladies send delegates so d guys can send theirs to deliberate on d reason for strike and seek for possible settlement.. What du tink guys?[/quote]dat one no necc. again o.. shawry don talk say no strike |
XpensiveT: Am good sirhahahahaah.... see my oga dey answer me lyk say i be hin boss 4 office..lol.. u re too formal bro... hw ur side na.. n hw d weekend dey go |
[quote author=Helenqollinz]Guy i just dey o.Considerin d fact say dis house na out of sight out of mind dm dey do ba masala.[/quote]babay helen no talk lyk dat na... we don dey ask of una since na... we con even dey fear say una don go strike ni o... u re neva out of sight ok! we luv n miss u so much... welcome mama HELEN... NO VEX |
shawrygal: No strike. Loltor oooo.... as we knw see una na... abt dat ur okele eh... i knw say e go so big eh... u don watch one film ijewuru ba? lmao |
obinoral: abt to type dt.d guy don go again nw... e be lyk say hin busy |
helenbaby to sure fun... hw u dey na |
MY GUYS IN D HOUSE.. E BE LYK SAY OUR BABES DEY VEX OOOO.... DEM DON GO STRIKE INDEFINATELY OOO.. DEM NO EVEN SEND US FA..... @XpensiveT hw u dey na!! |
Sotenna: Bros me I pin wella! good day to you.fnks my guy... ur regularity in dis house is depreciatin oooo... hope all is well bro.. wats up? |
shawrygal: I just woke up after the heavy breakfast of eba and egusi soup. Lolo girl i lyk ur style ooo..... we wey be pakororo no ourselves ooo... eba n egusi no bad at all... lol.. i sha dey imagine ur morsel(okele)....... |
[quote author=Sotenna]Ladies!!!!! Please if Your 'Sugar Daddy' is older than Ur Father, don't bother joining d #ChildNotBride campaign, They are already fighting for hahahaha..... abi o..... hw u dey my guy U.[/quote] |
shawrygal: I just woke up after the heavy breakfast of eba and egusi soup. Lolok oooo kaaabooo.... i fnk say una don go strike ni o as una no send us 2day |
ruffneck: Boss I dey o!fyn jire... welcome to d house... |
? say wetin hapn?