Odebbs's Posts
Nairaland Forum › Odebbs's Profile › Odebbs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)
David Hume: Chaii, Boss u see am? Kai I don Bleep up.Hahahah.... Na God catch u na... Fnks 4 filling d gap... Daht boy lyk woman ehhh... ![]() |
Now where's my Dimplesssssss,,,,, Where's my olaide Dammie.... Where is dis personal dude of mine na; OMOT |
pablo aimar: Apologies....Ur welcome... Ur own beta pass me ooo.. As gud as I bee 4 field we no win any medal jire... Na only personal hailing 4rm frnds I get ooo... Was neva regular in skull team cos of studies |
David Hume: Odebbs baba! Ow u dey. Bro. Thnk god u ar arnd hop u won't leav us 2day as u did yesterdayHahahahaha.... I dey here gidigba for una... |
David Hume: Owkay! I av replied!Padi of life.... Hw ur side na.... I see ur post o wey u talk say I be person mentor 4 babes stuffs... Badt boy |
only me for dis big house.... Abi mek I commot ni mek ojuju no carry me go... |
WinnieDPooh: @Oddebs i'v been asking of you ooo maybe you didnt see my posts and the house missed you badly. How you dey?Tor.. I fnk say u 4get me na... Hw ur side na fine shoddy.. My sis I dey wif una 4prayer as regard daht una OAU mata o.. I miss u too |
@tari hw ur side na... @winnie longest tym... Out of sight na out of mind 4u ba as u no ask of me... |
pablo aimar: Just to clear the airwaves, I didn't achieve dat feat all alone neither am I the star player in that team, I had important players in that team that make things happen, I have flaws as a player, I don't make tackles and I'm a midfielder, can you just believe that? My favourite role is the attacking midfield role (number 8 position), cos I love going scoring goals.Lol... I play soccer too n I knw any success is nuh individualistic ok.... U shuld hv said fnk to me first b4 ur wtite up |
pablo aimar: Guy, I win my VC cup back to back o $ I did that by creating a record as the first set in that department and first in that second camp to do so.Good record guy |
Professordi: Hy guyz! Any ABU student here.Hw u dey bro... Am sure u will meet em soon cos we hv some of em in d house ok! Welcome n feel free to mingle cos we are all one... Correct prof |
Phyktor, damsel, yame, drizzy.... Hw una dey... |
banttieman: Sare wa gba sisi SHALEWA.Ogbeni hw u dey na... Luv ur rymes buh me no be sisi ooo.... Wetin dey shele? |
tutulicious: Am cool dear, just back from sabbatical. I hope your doing fine?perfectly cool lyk u... Hope to see u around sm more... Brb |
@dimples(olaide dami mi nikan soso) pls permit me to leave 4nw ok! Need to attend to some fins pls.. @tutu i see u oooo... Sup wif u sis |
Imanuelle: omo, if mammy too expensive, na to hide under bunk dey soak my garri oh.hahaha... U jst dey mek me rember kwali days... Imanuelle: nna lekwanu oh. .abi oooo...oluwa is fully involved... |
temiosunrinde: No mind the garri activistlol.. Me mind daht dude wella ooo.. Na my personal person... temiosunrinde: @dimple where you currently?hahaha rival ke.... Me no dey rival anybody... Dimple n i are not single but married na... So wheres d rivery na... |
dimplecakes: @odebbs...........shalewa na female name now abi u be*lip sealed*dimples no need to panic ok... Am guy i mean big dude n light in complexion... I knew u were gana qtn my name... Its bin lyk dah 4yrs nw, pple qtn my name cos dey fnk its feminine buh i luv d name tho.. Its nice to knw u re 4rm ondo too... Am frm idogun |
temiosunrinde:hello my broda.. Welcome to d house Imanuelle: but I dey fear for the price oh. .hahahah... U go lyk garri ooo... No worry my frnd we go fit apply soak n travel tech to manage d garri wen d tym comes as in fgc days...lol |
dimplecakes: @odebbs..............am gud mu luv n u?am fyn swthrt..... Tell me ur real name plss n where u will lyk to serve... My own name na odebiri omoshalewa olamide 4rm ondo state sha.. Evrybody knws me wif d name shalewa |
Imanuelle: bros I dey here oh.u dis emma ehh... Very funny dude... Camp wey be 91 days 4rm here na hin u don dey measure garri 4!! Chai d garri go reach 3 sakasaka be dat o n e sure say na ijebu...lol |
dimplecakes: Good afternoon@ALLyippeeeee waooo,,, i calld n u answed!!! Hw u dearie? |
wheres everybody na....... Dimplessssssssssssssssss ooooooooo.....))))))))))))))))))))}].. Where art thou Any1 here ova )))))))).. Kai mek i use exit door cos e b lyk say house everybody go break |
tutu n j-slimz i greet u mamas |
afternoon to my wonderful house mates.... November is too original to be fake 4us all.. Luv u all. |
david hume!!!! Oyoyoyoyoyoyoyoyoyoyoyyooyoyoyoyoyoyoyoyooyoyoyoyyoyoyooyooyoyo...... Welcome bro... I don ask of u tire |
shrimati: Pls to my OAU peeps, send ur dept face book page name your set to me. So that we can mobilise them for the protest. Pls we must not be left out of this batch abeg!!!we wif u guys in prayer...... Am too sure u guys re gana mek it IJN |
odebbs: good night my baby...... Sweet dreams deariei rada go to bed since my baby dimples has gone to bed too...... Gud nyt every1 |
dimplecakes: Thanks my luv..............am so tired my dear. I wanna slip ooooo......good nite my luv. Tomorrow is anoda day. Miss ya!!!!!!!!!good night my baby...... Sweet dreams dearie |
yame014: i greet you too boss...hw waz ur day?great day 4me... Trust urs was too |
dimplecakes: @odebbs..................ehn ehn*winks* luv message........I did not see it oooo...my luv...... Ur service is so sure.. Oluwa is fully involved... Pls blive God ok! Am also praying 4u guys |
dimplecakes: OdebbbbbbbbbbbbbbbbbbbbbssssssssssssssHahaha...... I shouted ur name cos i hv missd u so much |
No vex my sure oga.I still remain humble sir! Twale Baba, no mind dat person ,e wan collect all ur beauty queens in ur absence so I was watching ur back! Padi 
only me for dis big house.... Abi mek I commot ni mek ojuju no carry me go...
Hi everyone
Any1 here ova )))))))).. Kai mek i use exit door cos e b lyk say house everybody go break