Odebbs's Posts
Nairaland Forum › Odebbs's Profile › Odebbs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)
shawrygal: Amenyes oooo... Amen |
omoteamac: u nd dis ur babe sha...lmao..HAVE U TALKED TO GOD DIS NYT...U DNT NID RECHARGE CARD!hahahahaha... U sef... Gods tym is around 12am above... So cul down 4 Jesus..lol |
here she comes..... My one n only dimples..... |
shawrygal: Am fine, just cooling down till next week. Lolanxiety is takin over d house bit by bit... Dun worry; we are all safe by Gods grace |
just talked wif my dimples nw... She will be here in a minute.... Shhhhhhhhh cnt wait. |
shawrygal:shwary is difft frm shawy oooo buh nah gal sure pass |
wunt be surprise to see shawrys post nxt week after she has seen her control no.... |
omoteamac: lol...USE JUJU 4 HER NAU,SHE GO 4LOW...NA SHE GO DAY DISTURB U GAN SELFjor oooo.... I no nid am jire.... I biliv in JESU |
omoteamac: IF U TELL ME SHE LOVES U,I WONT DOUBT IT....COZ NA SO ALL DOS OYINBO PPLE DAY DO...DEM DAY ALWAYS LUV PERSN WEY THEM NEVA EVER SEE B4 THAN D ONES THEY AV SEEN B4...una luv is made-in-heaven...lolhahahaha heaven love...... Beauty4christ...... Sup my dear.. Omotea plssss help persuade her to follow me go na |
omoteamac: DAVID PEEPD JST NW..BUH HE Z GONE SHA...ALANKENT IS GUD..BANTIE CHECKS-IN ONCE IN A WHILE..ALL WL BE FINE BROyeah saw david too... Amen ooo.. Where dis babe na.. I mean shawry? |
omoteamac: lol...u knw she z nt used to d nigerian weather....she even managed to study in ife coz d weather ther nears the weather in brazil...exposing her to such a WICKED abuja's weather is inhuman..reconsider please!hahahahahalol.... You might be right bro buh shes really considering my offer cos she luvs me...... |
omoteamac: YEA...EXPECT CONGESTN HERE NXT WEEK...call up numba is wat evryone is waitin for...me just pray mek we wey don dey follow dis thread tey tey follow join dis badge ooo... Where banttie n alenkent nw... Dimple don sleep cos she no pick her call.. Where my guy david too |
omoteamac: ODEBBS BABA.....make we roll jare...why u neva sleep na...abi dimple neva giv u dinner ni?padi of life aw far na.. Me galant 4here ooo buh nxt week go sure pass... Dah my babe too sweet jare.. I dey beg am mek she follow me go abuja ooo |
hmmmm..... House don dey reach critical point....nxt week is gana be d peak point of dis house... I pray mek we celebrate ooo... I go be d first person wey go flash my control no. |
Helenqollinz: Tnk u darling,nd i wish u same.ramsey is in form for aresenal |
omoteamac mi.... kilonshele |
hopeyemmy........................... sup bro |
dimples mi is hre |
tutulicious: I see you too dear, it so nice having you backyes o am back buh nuh fully cos of work |
Toyde: Baba I hail o........m gud, u?am gud.... u guys re really doin great keeping this house alive |
shrimanti baba ..... toyed...... hw una dey na tutu baby.... i see u ooo, welcome ma |
i greet every1 in d house......... hope all is well wif my family...... wheres my dimples |
david hume n funpeter !!!! Hw una dey na.... You guys re not loyal oooo... Waz good? |
omoteamac: bozz of lyf...u re recgnisd....parol nko?alwaz on point master.,,,,, am relaxed knwin u re here.... Parol dey jire... Hw ur side. |
wao!!!!! I greet evry1 in d house bof d old cargos n new peeps dah joined d family in my absence... U guys rock... Dimples my luv fnks 4ur msge.. One luv! |
Yes swt hrt.. Am loaded spiritually... So pls tell me, sup wif ur mobilizatn luv? |
hailin every1 in d house....... Hope u all re doin gud.... Dimplessssssz))))))))))))))))) |
I greet u every1 in d house.... Its bin a while oooo n am so happy 2be back.... I hope am welcomed.... Dimple my hrt beat... Hope u got my pm. |
dimplecakes: my luv.....am fyn, my day has been stressful cos i have someone am training in cake making n decorations, though its fun sha.........eyahh... Pele swt hrt... Am so hapy hv gat a hard workin swt hrt... My day was also stressful cos am undergoin a training called WOFBI... U wunt be seeing me frequently in d house 4d nxt 3weeks.. Plsss pm me ur no. So i culd be callin to knw wats up wif d oau protest ok.... Am so sure its gana be gud news cos am praying 4u guys. |
dimplesssss nw.... #sad# |
@cute shade....)))))).. Jst calling |
j-slimz:why nw mama... obinoral: Greetings to the house.greetings cso.. |