Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 449 450 451 452 453 454 455 456 457 (of 546 pages)
I hail d area. I just dey come from my church 2 yrs anniversarry. See flexing. We thank God for d success of d program. I greeet once again. U r all invited to d overflow at d redemption camp thank u |
Joshuailuobe: everi guy on d thread...except.odizeey...we even know how to cook pass the galz here.*fact*nawa to u o. |
Rijiyar_Lemo: With ur religion sentiment, truly, u ar out of normal sense. Answer these questions: Is Fagge or a muslim, the only person leading ASUU? Is Fagge or a muslim, the only person that can call off the strike? Bro which skul do u attend? I doubt if atleast u were one time a student. Muppet!if u just see chance to throw words u go just throw,d guy no mean am like dat. Calm ursef down |
Oghos1: Concerning this, am I d onli 1 at sea??if u no fit speak english wen i go hear speak pidgin abeg |
Latnok95: Lol.. Fake Fan or Real Fan, I choose my health over any football club... And like I said, its political.. Man Utd oh don pass rainfall, na erosion!!!!!baba leave dem,dem just start to support club dem dey form james bond. Man u is going no whr wit dat guy. Btw madrid for ucl,liga bbva n copa del rey |
Latnok95: Moyes made d biggest mistake when he sacked all the coaches that were working with Fergie..i like spain,germany too like war |
Arsnel fans Dem dey finish o. Dem say we b fada christmas. who b we sef. Dem b fada christmas |
Latnok95: Moyes made d biggest mistake when he sacked all the coaches that were working with Fergie..na mogul na. #team BBC Bale benzema cristiano |
Latnok95: Special Announcement: Due to some political reasons, and to help heal a broken heart, I, Abdulatnok Oluwalatnok FelaTnok hereby defect to Bayern Munchen Football club from Manchester United. This is nothing personal but Political, as I will return when the club is politically stableobob na for madrid i dey go heal my heart o |
If dem no sack moyes i no go support again. |
Fans run comot for stadium bfr tym |
Adex097: The man just dey break ma heart. -_- -_- -_-dem just dey use us break record. Na ferguson cause am,d two of dem nids to b sued |
Kai moyes don finish us |
Nice story,thank u |
Swagalord18: and i make things happen ...i mean, na u go dey ave way for tyns to happen |
Swagalord18: lol ......that's because the workers aren't literatebut deir pay go b educated pay, if u knw wat i mean |
Swagalord18: so ..what if there is no new uniben jist, ...we should just sit down nd e-look at eachother .....u see. Dey r d type dat watch tyns happen,n pay tribute |
Swagalord18: permit me to say ..in vincvin's voice "YOU DISGUST ME!"u wen dey stay in city of pidgin speakers dey beef me for my mother tongue. I am proud to speak pidgin any time any whr,if i get chance sef naim i go dey speak gv lecturers. And for my comp i u speak good eng if go sack u |
Swagalord18: please add me on 2go or whatsapp ...from my signature, ..or drop your username .... #respect#permit me to say birds of d same feathers........................ |
vincvin: ok I deserve that.@romanticboy1 I 'attacked' you only because you were not willing to take to correction
|
I-am-Winner:dat is to say dem no knw d guy n him struggle. Na so one guy dey cry,i dey console him dey cry i dey console,him dey cry i dey console,naim d guy con say aaaaahhhhh mandela i go miss ur film |
Uzzidili: You know Odizi has a point there. It rips up the cockles of my heart when i see people write up about peoples death...some we can understand, MJ, we heard his song but as for Madiba, most of the good people copying and pasting his quotes were not even born as at when he became president so i'll be damnd if they actually know the impact of his death. South Africans mournin him, i can understand...without his struggles their 16 yr old kids would still be livin in different quarters from the white man, enterin diff buses...the Americans, i also can; they lived under the white man for a long time. Matter of fact, some of then re still called nigars. Nigerians proclaimin love and payin tribute should stop typing those keys and go watch a Mandela Movie or actually read a book about him, maybe they'd be able to pick up some of his attributesnaso o,tell dem |
Affrey: Haba odizeey wat's with u and RIP abi wen u finally leave this earth u wont like pple to pay tribute to u.and romanus r u a beni boyi want dem to pay tribute by continuing whr i stopped |
Naso some naija ppl go dey cry wen mj die. Like say dem cry wen deir cousin or relative die. Dis life |
Romanticboy1: pokemon must av bin really touched by mandela's death wid d way she wan almst chop odizeey raw!honour him by living like him no b one min silence |
Dem dey do like say dem like am,but na lie. Dem fit behave like am?love deir nieghbours like am? Give like am? Rip indeed tribute indeed,d guy has laid an example for we d youth of dis generation to follow,no his death should mk us start n fight,nt saying rip. If u like am well well,live ur life lk him,follow his steps. |
Adex097: You must be high on kain kain for saying that!!na d truth i dey tlk. Like say person dey record d tribute or d man dey hear. My own na for d guy to c favor for God hand |
Pokemon43: i will be remembered for even beta things,paying tribute is what we are supposed to do when sm1's life tym was good all tru so if u av a problem with paying tribute so go settle urself or if u don't know how,go nd learn instead of attacking others.infact i won't waste my mb talking trash with u.ok |
People like dese three letter words dan anything.(R.I.P) Wen man dey celebrate dem no go happy with am o,dem go say him dey do anyhw dey show himself,but mk him die first,rip go dey flow like fountain |
Pokemon43: i neva remembered dis thread being ur personal property.if u are jealous sit ur ass down to think of d food for thought ''what u will be remembered for weda good or bad when u leave dis earth''not only for u but for me and every human being instead of mincing words here with peoplena u sabi. Will u b remembered for paying tribute to great men? Think about dis |
Uzzidili: As FG/ASSU give channels news to talk about, na so Mandela don give una status to uploadnaso we see am o |
Adex097:i dey sorry for naija. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 449 450 451 452 453 454 455 456 457 (of 546 pages)

.. *Take it as Moving from PDP to the American Democratic Party
*

...I'm not joking this time around (damn serious)