Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:46am On Dec 11, 2013 |
Affrey b'day na today? And she no put notice. I no blv |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:40am On Dec 11, 2013 |
Beezally: So what ℓ̊ dnt get nw is Why do everyone in here feel lyk D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ have haters. Keep dreaming am sure no one on this thread hates anyone D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ just seeking attention and just wanna av fun Lol haters ko haters ni Affery. Dearie happy birthday abegi leave dem,dem think say na dis one b hate. Akara n bread hating. If dem c hating dem go fit stand? |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:27pm On Dec 10, 2013 |
Support d winning team. since our govt has failed us and shown dat dey r not reliable,let us join ASUU in dis struggle of liberty. from today i support ASUU
#teamasuu |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:26pm On Dec 10, 2013 |
Oghos1: Carry 9ja and her leaders matter for head at dis young age! U wan beging get hpb at 33 abi? me? Me wen dey find means to comot for nigeria |
Education › Re: All ASUU Strike News::1st July-16th December 2013 by odizeey(m): 11:25pm On Dec 10, 2013 |
Support d winning team. #teamasuu |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:22pm On Dec 10, 2013 |
Jona leave him country wen educational crises dey,go anoda man country for memorial,man wen don live good life worthy of emulation. No wonder dem no allow am talk. Naija don almost finish |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:19pm On Dec 10, 2013 |
Naso dis ultimatum mata cast sha. And we been don dey praise fg. Dis is serious. If i say i no like naija dem go say i no b patriotic citizen |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:11pm On Dec 10, 2013 |
Happy b'day quatermaine n tsleazy |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:11pm On Dec 10, 2013 |
Adex097: I fit bet ham say she no dey camp....network scarce like gold for camp . na true na true |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:10pm On Dec 10, 2013 |
Doc_Miss: [color=crimson]No o. Maybe thursday sha[/color] me too na thursday o |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:05pm On Dec 10, 2013 |
Doc miss u dey camp nw? |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:04pm On Dec 10, 2013 |
Pokemon43: i hate comparison but make we talk true tell tonto make e remove make up completely make u acess her beauty then u score.to know a woman dat is beautiful,u know when she just wakes up from bed. abeg upload a picture of u just waking up from sleep. If i hear say u fyn pass tontoh dike ehn |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:03pm On Dec 10, 2013 |
Latnok95: #BavarianTillManUtdBuysLahmAndGotze Watch and be entertained bro, I dey Allianz Arena gan  shey i tell u say na madrid dey rule |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:02pm On Dec 10, 2013 |
naijaboiy: Evening everyone!...odizeey i hail o!  i hail u boss. Naija for life. Dats because i have no choice |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:58pm On Dec 10, 2013 |
Miscellaneous: all these una uku uku tire me o. . .na so i go ubulu uku go suffer. . .i suffer 4rm oghwashi -uku to ubulu-uku . . .same probs .. . .no water as the town big reach ogwashi na disaster for water mata. Students dere no dey baff at tyms |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:44pm On Dec 10, 2013 |
Another vincent in d building. Naso d guy tk start o |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:09pm On Dec 10, 2013 |
Faith93: I knew u had a problem. dey use styl yab me o. Cos i no beef abi |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 4:00pm On Dec 10, 2013 |
Faith93: #fact: don't say shit about people if u don't knw Dem much..as for u odizeey..am very sure u av a problem. problem of counting my money, come help me |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:13pm On Dec 10, 2013 |
Wen a foolish man is talking silence by rooftop mc's |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:03pm On Dec 10, 2013 |
I_am_Sylva: yea.. Dumb.. Just as i expected.. . . . . Now please.. Can u kindly swerve? u must tell me dis tyn for uniben o. |
Phones › Re: Tecno Phantom A2 And A+: Which Is Better? by odizeey(m): 3:01pm On Dec 10, 2013 |
Tecno no dey do button phone sef. Must it b touch screen? |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 2:59pm On Dec 10, 2013 |
Affrey: odizeey wat have i done to deserve this na, we will fight o,i dont fix my nails for nothing. ok i am sorry |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 2:58pm On Dec 10, 2013 |
I_am_Sylva: Must u talk? na u buy fone for me? |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 2:40pm On Dec 10, 2013 |
I-am-Winner: hahahahahahaha. Odizeey!! The guy dn enta e-crush list! affrey gt two crush. Affrey na u dey reign,affrey na u dey reign ooooooooooooo |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 2:39pm On Dec 10, 2013 |
Riley_Freeman: Na me go always hail you sir. Like when I see Metaphil, first thing I do na prostrate, as the boss that he is. 
Same goes to you, and many others here. i hear u sir. U must see sha |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 2:35pm On Dec 10, 2013 |
Ghyft: Odizeey don carry come......anyhow sha,make im rest....he needs it rest indeed |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 2:31pm On Dec 10, 2013 |
Riley_Freeman: Baba, you better dey learn am o, cuz whenever we meet for Uniben, na Migwo I go take hail you o. 
also, no one else, na you me dey prostrate for. na wen we jam we go knw who go greeet who o |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 2:30pm On Dec 10, 2013 |
Ghyft: You hate Riley Cool... But a piece of advice: Please take your beef somewhere else...you are blowing it all and please you need rest,you are just recovering from your beefing sorry typhoid fever..... I was kidding...bt seriously you need to work things out oh d guy nosick anythn,na affrey sympathy him dey find |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 2:23pm On Dec 10, 2013 |
Riley_Freeman: haha! odibaba, you dey always make man laugh. . abeg, Migwo Sir. *prostrates* baba i never start to dey collect migwo o. I dey follow uprostrate for who u dey prostrate gv |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 2:21pm On Dec 10, 2013 |
Faith93: Some peeps on this thread are confirm "haters"..specially does ones dat go abt liking post dat are against anoda person...later una go dey call una sef family...lolzz...family indeed..if only uniben don start dere clearance and Dem don call off strike wetin man for they do here.. pls leave |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 2:20pm On Dec 10, 2013 |
I-am-Winner: welcme ma! Mfm and Rcf does nt clash in terms of weekli meetins so u can attend both! They Pray vibrantli and ferrociousli!! I love MFM for that! na u b general overseer? |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:00pm On Dec 10, 2013 |
I-am-Winner: Iwo lo sure ju jorh iro o. Baba GOD lo sure |