Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:57pm On Dec 11, 2013 |
Mehlena: Thanks to y'all that wished me well....faith I see yhu..I pray I make it on sat. ehen,so u dey sick,n u no tell me,u knw weda i dey on fasting today? Anyway. Let d Lord have His way |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:55pm On Dec 11, 2013 |
Faith93: my head is unbreakable. #ofokasibe-dj zeez |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:39pm On Dec 11, 2013 |
Fat peeps calling demselves slim fit. Oh i get it |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:28pm On Dec 11, 2013 |
Pokemon43: my wrist watch wey i order from china don reach naija safely and e bam wela,e just dey sweet me well well we nid to yan madam |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:20pm On Dec 11, 2013 |
Faith93: becos I tey u d name of my church BA? u dey shame for ur church? |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:12pm On Dec 11, 2013 |
Latnok95: As much as I appreciate ur kindness, I don't think the above is necessary. Except he/she asked u to do it tho 
Meanwhile, get well soon mehlena  liked by me |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:09pm On Dec 11, 2013 |
Latnok95: I am a Bavarian, Odizeey is a Galaticos..
NOTE: We are on loan  correct |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:06pm On Dec 11, 2013 |
Adex097: hahaha..ma guy, you go sabi talk for real o hw na |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:04pm On Dec 11, 2013 |
Swagalord18: suave ......not as lame as man-u players this season ......literally  . . Riley ......ask moyes . . Die hard fans ....cool stuff ......but make una no wound me 4 school oh ....cos i go laff una cry . . .......Odizeey y u no folo dem dey attack me .....abi u don disown man-u ..... +disappointed+ i b man u fan, but i don graduate from d hanging,hunger strike,fighting,arguing etc... level |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:02pm On Dec 11, 2013 |
Ken excel: Lol..like seriously odizeey na me u do like dis....i fink say dem dy rily do birthday..hw u say make i take knw say na trap? e don tey wen i don dey find mugu |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 1:42pm On Dec 11, 2013 |
Bye bye ma ba3 don low. Until nepa bring lite. But na phcn dey una bill for dis month? My own na eko electricity distribution comp |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 1:34pm On Dec 11, 2013 |
Swashi007: Ehn?.....but itz nt my birthday Greetins sir u b bait |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 1:32pm On Dec 11, 2013 |
Ken excel: Hey...happy bifday to dem all... first mugu |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 1:22pm On Dec 11, 2013 |
Happy b'day texzy n swashi |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 1:06pm On Dec 11, 2013 |
Mehlena: for your mind for ur mind too |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:44pm On Dec 11, 2013 |
If u dey find hate go rape old woman. |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:40pm On Dec 11, 2013 |
Swagalord18: i'm doing good sir ...... . . Odizeey ....u dey stay lag ....com sabi speak urhobo ......me wey dey stay delta no sabi speak .unfair  bro i no sabi like dat o,na smartness i just dey smart |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:39pm On Dec 11, 2013 |
Mehlena: me too no worry na. I go catch u |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:19pm On Dec 11, 2013 |
I go tell am say i c money for him pockect,n i wan use am. |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:18pm On Dec 11, 2013 |
Mehlena: yezz boss! i dey watch u |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:51am On Dec 11, 2013 |
Winner just speak d guy mind |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:29am On Dec 11, 2013 |
vincvin: ditrix baba ekaro sir |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:28am On Dec 11, 2013 |
Dis una hating stuff don dey gv me headache,i rest my case |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:22am On Dec 11, 2013 |
Adex097: you don break her heart abi yes o. Mk she forgv me bfr my ba3 go off o |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:21am On Dec 11, 2013 |
Adex097: forget ham ma guy..hate na Hate....mild one dey and very severe hatred dey...
Btw, the one wey dey happen for here na E-hatred hate indeed. Na hungry n joblessness b dis. |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:21am On Dec 11, 2013 |
Swagalord18: lolz .....i just dey 'low' profile oh .....like man-u 4 table naso tk am memeran |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:19am On Dec 11, 2013 |
itz_suave: Lol So d fact say person nor 'use physical means'to get d hated down or try to kill d person mean say nr be hate?
Btw U know if sylva lord dae plan on using physical means to get riley down? *na joke o* dat one na as follows: Envy,jealousy,badbelle e.t.c. Why u think say God say mk we no hate. Another example cain and abel |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:10am On Dec 11, 2013 |
Helen forgive me |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:09am On Dec 11, 2013 |
itz_suave: so real hate dey fall person  dey dere dey jonz ursef,hate no b fone o,dem go use physical means gt u down,dem go try kill u. Like david and saul. My guy no b small tyn to gt haters,real haters |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:02am On Dec 11, 2013 |
karenkinky: hian! Oya wotz naw dis won? u neva hear omopastor? Kai,u no dey naija |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:02am On Dec 11, 2013 |
Swagalord18: lolz ....funny dude ...... . Mavọ i dey boss,hw ur swag level na |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 10:33am On Dec 11, 2013 |
karenkinky: plz..could u take it izzy... U dnt jst hate pple like dt... Esp wen u dnt no dem... U myt nid help in sch.. And he may b d only one to offer that help to u... Please o...dnt tel pple u hate dem..if u dnt like wot dey do,tel dem.. If dey r mature,dey wl hv dier mistakes corrected
ok?  ok #ajebutter22-omopastor |