Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 450 451 452 453 454 455 456 457 458 (of 546 pages)
Ok continue |
romzyxy: It is because U̶̲̥̅̊я̲̣̣̥ con3 av a long wat 2 go.....just hold onbros i am tired of dis naija |
Pokemon43: RIP sir nelson mandela,u will forever be remembered by all for ur legacies,RIP madibay u con dey post am here na,him dey hear u? |
I-am-Winner:no worry,as u dey celebrate oda ppl i go dey do tyns for naija |
This to dose disturbing my device and making me read updates up n down. Now mandela is dead dem dey put am as status for 2go,bbm,watsapp. Fast n furious guy die d same tyn,mj d same tyn and so on,dey disburb my device. Wen will we start producing n celebrate ppl dat can change n touch lives in nigeria,n stop paying tribute to dose of oda countries. I will get dere someday |
Una no go mk una country great na to dey pay tribute to ppl wen don mk deir own great. Naija |
Olril18: i know this is meant to be funnywhich insult,nawa o |
karenkinky: Hahahaha! U wish u were from Togo or Senegal. If u dnt like Africa, u cn settle for Trinidad or Jamaicatogo n senegal beta pass ur country. Naija b like wen person gt money but him no fit use am |
IamTitanium: ingrateok u hv said ur mind oya calm down |
Na so my level don reach? Dem dey tlk my mata like celeb. Titanium,my broda,i am nigerian but i wish i wasnt |
sure way: l think have learnt somtin new today...thank u Jesus for showing dis my friend wat i have seen. But come to think of it,if Jesus was a girl in dis days will he put on trousers |
Dis is coming late but. Happy b'day to jasphino long life n prosperity |
vickyO: I have to strain my brain to get the bearing of your posts.wat is decent na,wat typ of trousers do u wear,strengthen our faith by post just one pix of u in ur trouser,mk we knw hw decent it is. |
vickyO: Ogbeni swerve jare........Who mentioned alcohol here. IF you can't stick to the topic run away.na deve knw bible pass o,he dey teach him ppl bible sef to counter us. You shal not see any soul to tk with u here to hell amen. But mk i ask u dey wear bootcut,buluku trousers? |
The liberties u hv r wat d devil use to attack u,una neva see anytn. Go north go wear trouser na,mk dem cut ur leg, |
Dem go dey lie,n if dem catch dem,dem go say abraham lied. |
vickyO: Odizeeyna onli u gt level for nl? |
vickyO: E concern you.shey una don c,na dem type go dey tk odeku cos paul say tk small for stomach sake |
Naso God tk dey catch devil. I don hold dem nw dem wan run |
vickyO: Abeg carry your lustful self go romance sectioni knw say u dey wear weavon n wig |
haibe: lust is a sin, fornication is a sin.. so it depends on the relationship between them.dem no dey derail no run,cos i knw say u go gt babe |
Lata nw dem go say boyfriend n galfriend no b sin cos e no dey bible. In law dere is wat is called public policy,it is almost d same as common sense |
Una dey tlk decent trouser,hw many gals dey wear bogus trousers,or bootcut. Na leggis b decent? Person wen gt one trouser gt all types for house. Decent indeed |
vickyO: Go read your bible and see how Christ replied Pharisees. E..g. White washed walls, Hypocrites, e.t.ccos u no fit win am u wan win him kids ova,i am sorry. |
vickyO: I pity your female kids, they'll be born into bondage.because he doesnt want his peeps to wear it,its nw a bondage,n u r nw advicing him to accept ur belief of trousers. I can nw see dat u r working for ur master d devil on dis thread i don dey watch hw u dey ans peeps n i must say Jesus will nt reply anybody like dat. |
haibe: Assuming you are a lady, can you go and preach in saudi arabia without an hijab(veil) on without any fear of what people there would say??bro i nor fit shout o,i no b woman,my mum no dey wear am my ppl no dey wear am,my church rccg condem amif una like tk if u no like tk rev 22v11 has said it all |
vickyO: What you just said is an example of the yeast of the Pharisees Christ warned his disciples about. I refuse to mix it in my Spiritual dough.n u say u r a christian d Jesus follower not pharisee. Na so Jesus tk answer questions. Nawa |
If u can put on a jean trouser n preach to a congregation without any doubt in your mind or preach on d street putting on trouser without any fear of wat ppl will say,den cont. Rev 22v11 has closed all arguments. Jesus said 'the prince of this world cometh but hath nothing in me'. Can u say it too without doubt in your mind? I rest my case,God help us all |
haibe: shebi you be born again christian? if the holy spirit allows you do that, then go ahead, lol.dis conscience dat God gave us is very important. Is dere no modesty in online betting do is drink yle betting do i carry gals while betting,do i fite? No i just stay at home to do it. But wen i wanted to sleep yst my mind just told me,wat if dis tyn u r doing is a sin,can u let dis tyn rub u off on judgement day,cos of simple tyn,online betting. Den i decided to do a research online,i go many results,but d one dat got to me r -Betting is reaping whr u did nt sow -it is coveting ur neighbours property,cos u r payed wit losers money which r against God will. So wat i am trying to say is,since ppl r talking about it,saying is a sin it is not a sin. Why dont u go to d it is a sin part of it,to b on d safer syd,cos dere is no smoke without fire,will d gals die if dey dont put on trousers sef. Finally wisdom,not just wisdom,but wisdom of God is profitable to direct |
If u say it is nt written dat women shouldnt wear trousers den i am free to do my online soccer predictions na,since its nt in d bible. |
Moyes10: Wen will u stop being a doubting thomas? U don't have to believe me anyway, just wait and seena me dey doubt abi na u dey doubt |
Moyes10: They are not uploading any list. Its a general maintenance for all institution's students portal hosted by WAEUP. Admission list will be uploaded when school fully resumes, hopefully d last week of december of first week of January if ASUU suspend the strike before mondayhw u tk knw,na u b d i.t chairman? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 450 451 452 453 454 455 456 457 458 (of 546 pages)

