Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 475 476 477 478 479 480 481 482 483 (of 546 pages)
I_am_Sylva: my body na natural armour..chairman,no b so dem tk dey mk thread lively,u go just pk hate odour for ur body. |
at storm i hail ur office |
I hail o |
I greet d house,hw e dey b,. |
mgcleo: loldis one no b lol mata o |
mgcleo: pharmacythnk God person wen go dey show me care medicaly for uniben |
Ken excel: Like seriously i fit stil used styl look for my senior colleague coursemate here o..abeg if u knw u were given economics and statistics raise up ur hand....dat ubunko jenifa n baba uzor gt statisticss |
Sheybor: Hmmnn..jez cnt undastand y pple fyt here.....#jez passin#..i want to e-fite u pls |
Ken excel: Hi dear...gud mornin...gud morning ma ppl, hope dey small, fg to g varsties 1.1 tri in five yrs |
mgcleo shey na banking u dey na |
Ken excel: Lolz..oga odizeeyy.....mayb na back of church she dy gomayb |
una go c us dis weekend |
Doc_Miss: [color=crimson]Haha @ no 1i laffffffff,no b u ask? Hahahaha,dnt worry all is welll |
malon tee: A big head without brain is a big load to the neck.my broda its like u woke on d wrong side of d bed, |
planetuzor: Done!!!olenu joor,u too much |
Jenni_angel: my dear pls dnt play with GOD'S name no mata wat. D God dat i serve ask me to love my neighbour as myself. #peace#so u dey go church abii,naim u dey yab me,nawa o,i just dey cry for dream since,mk i go cry again,. I no dey hail anybody for here at all |
just collected van persies jersey,n he explained to me y he missed |
planet uzor na my email b dis i no sabi send pm. Odiriighogboja@gmail.com |
i don add some more pages to una thread today mk una respect me |
Jenni_angel: hahahaha, na so we dey take play our luvwho dey play love wit u. God forbid |
I_am_Sylva: Due to the fact that u r a female, i'll try to be a bit chilvarous..u don start for dis place abi |
STORM2: see see see....u go like do d test ursef? |
Oghos1: . So na post paid una still dae use?u don pay d new guys bfr u dey complain? Mk dem start to dey collect money mk u knw hw d mata wan b. |
blackmamba1st: Like sumbodi once said 'when I was a kid I was afraid of the dark, now that I'm matured I'm afraid of the light because of the electrical bills' hehehenaso |
Swagalord18: ah tell u ... Oghos1: bro d private investors retained largely d same personnel o. Der wasn't much change- personnel wise. N d lyk issue sef has become worse since the hand over- anoda factuna neva dey pay bill,una dey complain |
Oghos1: Fact: PHCN are a bunch of wankerz!!!dem don sack dem na. Nepa don suffer o,if d new guys do anyhw,dem go still say na nepa. #NEPA. The legacy lives on |
Jenni_angel: hahaha, see small pikin trilling. U can as well tell her u will buy her bobo and ice cream with lolli pop Jenni_angel: u don 4get say i love u? If person give my love sumthn i nr go fit thank am?c person wen dey trip o. Pls na cleopatra i wantnw,wen i dey for ur hand nw,u dey post me. |
Jenni_angel: hahaha, bros bros accept ur defeat. I nr be OLAMIDE sister. Anyway thanks to planetuzor 4 d free wonderful gift sent to uy u dey thnk am,na u dem send? |
wisemania: u don fkupwhich meeting,na my own styl, i no con knw hw i tk fkup,i gt many no. For my fone na |
mgcleo: lol. hw u want start amhw dem tk dey start family,nawa o,gv me ur no. I go tell u. Hehehehehe |
mgcleo: really love did family hope we will remain did way while in schoolyes,we can start a family,me n u. |
planetuzor: Odizeey, see the tutorial for u here... Check out the Sales Page then after that, send me a PM so I could send the the link of the download page to u(for free). Am about launching an Ads on NL for it but me and Seun(owner of NL) still they try agree on some terms. Once we reach a conclusion its gonna be up here on NL pages as an ad.. But for now u alone has been given access to it.. Or maybe I make it open to everyone here....i dnt knw hw i will send d pm ,bro |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 475 476 477 478 479 480 481 482 483 (of 546 pages)


.