Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 12:27pm On Nov 05, 2013 |
STORM2: Hahahahaha!!! Knock out!!! KO!!!! Round over!!! @odizeey, jenni don knock u out! Hahahahaha she dey learn,i deal wit hard core stroking, i no wan mk she cry,na small pikin stroking all dose ones. |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 11:47am On Nov 05, 2013 |
Jenni_angel: u na old man b4? E fit be baby words nau abeg go follow ur mates , dem dey tlk ASUU strike |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 10:38am On Nov 05, 2013 |
Jenni_angel: lol. Which one cum be opj again? n u dey call me small pikin |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 10:07am On Nov 05, 2013 |
wisemania: wu dis? U wan make i flog u abi.... U don sweep house,wash plate,? Scrap b4 scrap u... i hv done dem all. No let me do opj for ur head o |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 9:44am On Nov 05, 2013 |
Jenni_angel: hahaha, tell am jor. Who even tell am say we av nt seen ourselves wetyn dey do dis one,shuuu,i yan to u? |
Education › Re: Updates From President Jonathan & ASUU Meeting by odizeey(m): 9:05am On Nov 05, 2013 |
RedBenson: Does it mean all the people on this thread are jobless? If not, they shld be busy in thier various endeavours. Mehn, joblessness na big cancer in naija. jobles as ur daddy abi |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 9:04am On Nov 05, 2013 |
STORM2: must everything be a boxing match? Relax joo.....true love can't die  na all dis tyns naim mk me vex for wan driver for okoko o |
Education › Re: Updates From President Jonathan & ASUU Meeting by odizeey(m): 9:02am On Nov 05, 2013 |
pureguide: Am scared of going back to school Am scared of going back to school u spin person babe? |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 8:57am On Nov 05, 2013 |
Mk una dey form sexy. I hope una go kip d momentum wen una see unasef |
Education › Re: Updates From President Jonathan & ASUU Meeting by odizeey(m): 8:12am On Nov 05, 2013 |
Everrrryyyyyyyybooddddyyyyyyyyy. Letssssss gt d partyyyyyyyyy starteddd. Na maulag go host d freedom party |
Education › Re: Updates From President Jonathan & ASUU Meeting by odizeey(m): 7:34am On Nov 05, 2013 |
*In dookey's voice*Heheehehehehe. |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:33am On Nov 05, 2013 |
Adex097: Just dey watch wetin go happen...na today the strike go end 
i blv say e go end today sha |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:13am On Nov 05, 2013 |
Adex097: Good morning pals!!!  good morning adex,hope don dey,but we neva hear beta tyn,even for radio sef,dem no dey yan abt d strike |
Education › Re: Jonathan Meets ASUU Today, Union Warns Against Force by odizeey(m): 10:04pm On Nov 04, 2013 |
dotcomgeneral: Who invite this bricklayer for student matter? Or u just want comment ni! o man i tire o,dem go just dey yab ppl anyhw,it pains me |
Nairaland General › Re: Facts That Will Blow Your Mind by odizeey(m): 9:38pm On Nov 04, 2013 |
kunlesehan: Even if an analog clock is without battery, at least it shows the correct time twice a day. correct |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 8:40pm On Nov 04, 2013 |
HumbleServant: SPECIAL APPRECIATION I really appreciate u all, for dis wonderful Love shown to an ordinary person lyk me. But with ur luv, i now fill lyk sombody. All ur heart desires shall be granted in Jesus name. @ Dr.Storm, D Great Temicare & others, don't worry, ur testimonies will be greater than ours'. Uniben cannot function without u guys. God is in control. For my frnd, whom was barred frm makin call, don't be angry plzzz. D pioneers of dis great thread, i really appreciate all ur efforts, without u guys, i woudn't hav celebratd dis birthday with dis great family. I luv u all, but God Luv's u most. Gud-nite, wishing u all sweeeeet dreams........One Luv! oshare na people like una dem suppose born for ten dates so una go dey share card |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:44pm On Nov 04, 2013 |
Profemmy001: Good every1, I've been unable 2 visit d thread bcoz I was on duty at the just concluded RCCG November Holy ghost congress, nd I gah 2 admit dah I heard "a sound 4rm heaven". I knw m still goyna be admitted viz year, no matter what. My bosses, I hail o!!! I grEet u sir |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 6:11pm On Nov 04, 2013 |
HumbleServant: Is 6pm as promised, Anoda BIRTHDAY MTN CARD; 4582 5-76 243-. Fill in d two gaps and enjoy! Remember to rejoice with this GREAT Family of ours. NB: fill in d last space with either 1 or 2, and then guess d other space. I LUV U ALL! tnks but na eti I dey use |
Education › Re: Jonathan Meets ASUU Today, Union Warns Against Force by odizeey(m): 5:10pm On Nov 04, 2013 |
dsypha: I'm seeing things oo, the english on this thread is adding to my fear! forgt d English n gt d message |
Education › Re: Jonathan Meets ASUU Today, Union Warns Against Force by odizeey(m): 4:39pm On Nov 04, 2013 |
bcomputer101: Who be this one?
Abi you want make i show you way back to yaba-left? u suppose knw d road na,wen ur daddy gt room for dere |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 2:57pm On Nov 04, 2013 |
Veraaa: Any hope?? just kip check. But i would like to knw d state u r from |
Education › Re: Jonathan Meets ASUU Today, Union Warns Against Force by odizeey(m): 2:27pm On Nov 04, 2013 |
bcomputer101: Na only you first go tertiary institution for your village?
Who ask you the program you are running?
Abi you don loss your BSC certificate ni?
Pray make ASUU call off the strike and stop telling us story here...
Me self na PHD student of CHANGE BY BARTER... wetyn dey pain u oga. Na bad tyn him tlk? |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 10:59am On Nov 04, 2013 |
Veraaa: 54 Accounting hmmm,u suppose gt smtyn na,wat state r u from |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 10:21am On Nov 04, 2013 |
Veraaa: Please my status is still displaying "Sorry, No Admission Is Given Yet!!!" Does this mean there is hope or I won't be given again/atall?? Pls I need answers ooo. I'm totally confused. .  wat is ur aggregate,n course |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:12am On Nov 04, 2013 |
I greet all of una dis morning |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 9:02am On Nov 04, 2013 |
Happy b'day humble servant |
Nairaland General › Re: Facts That Will Blow Your Mind by odizeey(m): 9:51pm On Nov 02, 2013 |
kunlesehan: . amen o I mean next week match o |
Nairaland General › Re: Facts That Will Blow Your Mind by odizeey(m): 9:43pm On Nov 02, 2013 |
kunlesehan: correct. man u is a big & valuable club. be proud! and man u won today, congrats. thnks man,no worry una go win ucl |
Literature › Re: >>one Last Minute....<< by odizeey(m): 8:41pm On Nov 02, 2013 |
Ken excel: Wow.....but i pray make Alex no come lose everyfin @ d end o. . . Mehlena ah swear i must marry u... *Goes down on my knees,open up a diamond ring case,brings out d golden ring and look up @ mehlena....*Will u marry me dear*? If u say no..i will kill myself... . . . Nice write up dear...abeg continue d epistle. my guy u no go ask who her husband b first. And if u think hw u tk gt admission,u no go like die again |
Politics › Re: Seun Kuti On Oduah's Car Scandal by odizeey(m): 8:03pm On Nov 02, 2013 |
Person do bad dem dey support am,dem no gv dem money o,dem say wen odas dey chop nko,nawa o,i hear say dem gv sm 4k sha |
Nairaland General › Re: Facts That Will Blow Your Mind by odizeey(m): 7:31pm On Nov 02, 2013 |
kunlesehan: When showering, you spend about 5% of your time washing yourself, and 95% reflecting and thinking about your life. . reminds me of Archimedes' EUREKA! ( he ran out of the bathroom unclad into the streets) Yeah. It's funny, but even while at the loo with my earphones on and I am releasing some missiles, I think up grwat things as well. it's like out with the old and in comes the new. lol. forgive me if it's gross. naso my bro,bt it is best to think wen on d toilet,it gvs u relief,frees ur brain,n u will tnk ahead |
Nairaland General › Re: Facts That Will Blow Your Mind by odizeey(m): 7:23pm On Nov 02, 2013 |
kunlesehan: if u're bold enough to confront me clubwise, please be wise and proud enough to mention ur club as well. . You see bro, life is a great test, u keep striving to be the greatest. i'm crazy utd fan bro,anytn ? |