Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 478 479 480 481 482 483 484 485 486 (of 546 pages)
Beezally: migwovrendo |
y2k62: How can u say dat? Can u dance to any of JIM IYKE'S songs?y u like quarell |
exPLIcit7: .I will like u to do a survey for ppl wen no like music if meet one,my na no b odizeey |
Pokemon43: wow dats gr8 cos i prefer gospel musics to circular musicsyes ooo na gospel for life. Bt who no like music,even devil lyk music |
Pokemon43: i luv God,playstation,my books,draw cartoons they re so manyno b who like book naim dey pass o- Aristotle(1851) |
Bfr na lol nw dem don top am. Wats is LOLZZ. Ah my brain |
Adex097: interpretation:- ...I just dey watch |
Adex097: 20?u wen old pass me |
Adex097: How old is odizeey??just 20 |
Adex097: hmm...everyone here will definitely know your age if I review it .y una like to hide una age,wats bad in it |
Adex097: Halloween!!!ok |
Adex097: bad or nt bad,,,,,,E concern you??wetyn dis guy drink today,una don dey act today o, |
Adex097: she's a very young gal...saw her age somewherehmm,nt bad sha |
Becketh: PLS!!i dey suspect u |
tsleazy: ey !! Bucketh who u r u refering toadd smtyn u dey ask,y u dey dull me |
Jellyd: Nobody even wished me .......HBD ..xo nt fairhappy b'day to my baby jellyd. Have a funfilled day |
Sermwell: do you have proof of this? If you are approached to substantiate on this, will you be able to convince beyond reasonable doubt? Can you give evidence in support of this assertion?....well, except this is a topic for debate, you might just be guilty of unwarranted assumption.sermwell i don dey suspect u o. But u tlk true na small tyn dem use tk dey jail man |
Fynestboi: thanks..send dat guy away from here forever if nt,u no go c road o |
Dericinh: NAIRALAND...NOT INTRESTING AGAINguy go nairaland undergraduate thread u go knw say nl still dey |
Sir-Tunechi:u no suppose to attack dat guy,him just dey tell u say u sef nid to b sorried for. I hope say scun no c dis my english |
sCun: hahaha take it easy bro, I mean no harm, but seriously, undergraduates aren't supposed to write like this.guy no mk me kill u o,i dey eat flesh n drink blood o,no try,na ur blocus i go first chow |
Fynestboi: no kill oo abeg... Lol... The guy go soon mute now dey watch...ok boss,i for like d mute wen onli Jesus fit cure. Hahahaha |
Fynestboi: dnt jhor, the guy was just trying to gain attention, u suppose dn knw him type na....i knw na,bt he is doing at d feelings of odas,mk i no lie d tyn dey pain me o,. E dey do me mk i kill am, |
Sir tuch u r nt mking me proud o |
Fynestboi: just bone himd onli way i can do dat is by leaving |
Fynestboi: please sir, stop deraling with your pillory quote...na u dey mk me vex pass,boss,dis is nt a critic,pls i like dis thread bt as e dy go,u go lose followers cos of dat guy, i dey sure say him dey joke bt e no funny at all |
Castos: Na wa o! this one enter you bone marrow wella, easy owalai,wetyn dey ain sey dem neva ban d guy,if dem no ban am,i'm out. I'll b bk wen he is banned |
Castos: Na wa o! this one enter you bone marrow wella, easy owalai,wetyn dey ain sey dem neva ban d guy,if dem no ban am,i'm out. |
sCun: You are a disgrace! I didn't understand a word of what you wrote. Don't tell me you are also an undergraduate. How are you guys supposed to participate in a debate with this atrocious way of writing? That debate might just end up giving those who always say we have a failed education system tools to attack.i don tell u finish,jooma wen oyotor |
I_am_Sylva: haha.. Odizeey calm down jawe.. D guy no wellna mouth him dey find,na winsh d guy b,if ppl dey die anyhw u go feel say na coincidence bt na smtyn warrant am. I pray say him case no go b like dat |
sCun: ''someone''. You guys should write like undergraduates for Christ sake. The world is watching!ur fada,no b ur mate dey harvard n oxford sm dey invent,u wit ur englis ntn ntn,no achievement,na person wen no gt good grammer dey control thread so,organise debate abt to organise anoda,i say it ur fada again,if u no tk tym u no go c beta life,try me n c,mk una ban me if una like,bt dis guy is craaazy,big idiioot |
sCun: Your grammar isn't worthy of an undergraduate.bad way to correct smone. Fynest pls tk dis guy out,na we wen go just do small tyn una go dey ban o,dis guy is a disgrace to d human race |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 478 479 480 481 482 483 484 485 486 (of 546 pages)

..