Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 482 483 484 485 486 487 488 489 490 (of 546 pages)
Riley_Freeman: I just checked for a friend. The only one I know yet to be admitted, but sadly, it's still the same.ok o |
Pokemon43: abeg na i wan make sure say na truehim say he help person wen no gt for d last tym,n d person gt admission |
Up sheylaysee |
Pokemon go n tell ur friends to checkeeee. Na all dis kind tyn mk me flog u o |
tsleazy: i thought he was already admittedno o |
Ken say mk una go check say third list don come out,mk anybody trie tell profemy if dem gt him contact |
IamTitanium: .welcome baba o |
Mickey has said it. But d stuff i mk up for is d way i interact wit d gals here,collecting no. N 2go i.d,i rarely do it n real life na just of recent e just dey enta my body,. Wen i dey sec sch i dey fear woman o,no b say na even shy,. Wen i enta online i dey gt confidence |
Detivo said d painful bt truthful fact abt me o,chai,i like to joke especially wen u dey vex abt smtyn,na dat tyn i go base on,bt i stil joke abt my worst moments too wit ppl |
Pokemon43: pls sir i won't do it again d breeze from d cane will make my back red even b4 it touches me.pls froggive meu nor knw say cane dey bfr u mk error,just lie down nw,bfr its too late,suen hold d twoo legs oya richiez hold d hand fynest clean my face i dey sweat |
Queen u neva post ur admission testimony o,abi u dey read from page 500? |
Pokemon43: oooo sorry av checked again its d result and not list.sorry i go wear my glasses next tym to avoid dis kind embarassment.SORRY GUYS*in mc opj's voice*oya lie down mk dem flog u,i am winner, pour water for her back first |
ADEX D great statistician, d great analyst,GOD go mk u bigger |
Pokemon43: direct entry is not yet on kofa?but d link proved otherwise.oya tell us whr u c am for fb |
I-am-Winner:mk she tell us whr for fb she see am,oya direct us dere |
I-am-Winner:na unilag thread u go go o |
thelma ivy: dem fit dey drag woman....we no knw :-Xdem fit dey drag woman....we no knwme no dey drag babe o,I no even gt body,money tym, to gbe woman sef, |
Na just nw I sey read d last episode sef,I nor fiT shout. Dis one na "I want ur wIfe" movie o |
Nobody dey represent alaba for here? |
Detivo: guy i lyk dis post...bt seriously, evri tym i read odizeey, adex, mehlena, riley, karenkinky, tinaoyen, sylvalord, swagalord, romanticboi, mickey, didi, thelma, pokemon, affrey, asakel nd sum odaz, i wld jst b forced 2 create an imaginative luk of dem in ma mind, especiali metaphysic....i can't wait 2 si u guys in ma disguise...i hope u guys ar wat u claim 2 b, dat goes 4 u especiali odizeeywat am I claiming to b na,shuuu,I dey joke expensive one wen dey mk person vex,naso I b o. I dnt even hv a character cos I'm versatile |
Tell d world- lacrae |
Riley_Freeman:I don tell am o |
Fabulousuzo: [size=50] Guy talk another thing, which fake admission? My admission is 4real, when clearance/registration starts don't border doing urs. Happy Sunday to all Sociology & anthrpology Dept, & all freshers of Uniben 2013/14 [/size]mayb his admission is fake. Na him typ ask y dem neva gv am admission wit 38 |
Adex097: hehehehe....Ghostie is scared of death.....Nigerian film wen ghost dey avoid collision wit another person |
rationalmind: If you get employment in a bank with Hnd, ure paid the same amount an ND holder collects. The banking sector doesn't recognise it.even d so called bsc holders works in same department with d nd n hnd. N na ond dem dey collect for dose positions nw,no go think say with bsc u go dey one big office,dose baba for bank na msc n phd holders with oda refresher courses. N hnd fit fit d msc n phd with oda additional courses. I knw of one hnd guy na my friend pman,d guy a big man for abj,dey work wit ups comp,now him first pikin dey jand dey school. Forgt o,hnd no bad at all |
rationalmind: You can always change your course after a year. You end up loosing one year. I think its worth it compared to going for HND.wat is bad in hnd. |
Eazybuhfocuz: linguistic(foreign languages)ok baba,congrats,welcome |
Riley_Freeman: This your signature, I believe I've seen it somewhere.. Don't really know.. Maybe on 2gome too on 2go. Bt i cant remember who. And for ur question ,yes i reflect d real me on nl,d boy dat fynds it hard to lie o,wen no dey gree mk dem win am for argument,d boy wen dem no like to tk serious,n d boy dat tries his best to seek God |
Eazybuhfocuz: A hat off tew evry new unibenites n oda gud peepz on diz thread.......m one of yhu(though, i've bn a guest all diz while buh nw a legitimate member).......plz be nyc tew me......plus help me beg ASUU say e don do obaba which course dem gv u na |
Thank God e don show o |
Fynestboi: Enough plssss any further exchange of words on this you wont find it funny.na mathematician first start o |
mathematician: quit hating UNILAG, it will only ghve you severe brain haemorrhage.oboy dey well bfr fynest boy ban u |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 482 483 484 485 486 487 488 489 490 (of 546 pages)
Hmmm.. Well, you are welcame.
