Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 483 484 485 486 487 488 489 490 491 (of 584 pages)
karenkinky: hian! Oya wotz naw dis won?u neva hear omopastor? Kai,u no dey naija |
Swagalord18: lolz ....funny dude ......i dey boss,hw ur swag level na |
karenkinky: plz..could u take it izzy... U dnt jst hate pple like dt... Esp wen u dnt no dem... U myt nid help in sch.. And he may b d only one to offer that help to u... Please o...dnt tel pple u hate dem..if u dnt like wot dey do,tel dem.. If dey r mature,dey wl hv dier mistakes correctedok #ajebutter22-omopastor |
Affrey b'day na today? And she no put notice. I no blv |
Beezally: So what ℓ̊ dnt get nw isabegi leave dem,dem think say na dis one b hate. Akara n bread hating. If dem c hating dem go fit stand? |
Support d winning team. since our govt has failed us and shown dat dey r not reliable,let us join ASUU in dis struggle of liberty. from today i support ASUU #teamasuu |
Oghos1: Carry 9ja and her leaders matter for head at dis young age!me? Me wen dey find means to comot for nigeria |
Support d winning team. #teamasuu |
Jona leave him country wen educational crises dey,go anoda man country for memorial,man wen don live good life worthy of emulation. No wonder dem no allow am talk. Naija don almost finish |
Naso dis ultimatum mata cast sha. And we been don dey praise fg. Dis is serious. If i say i no like naija dem go say i no b patriotic citizen |
Happy b'day quatermaine n tsleazy |
Adex097: I fit bet ham say she no dey camp....network scarce like gold for camp .na true na true |
[quote author=Doc_Miss][color=crimson]No o. Maybe thursday sha[/color][/quote]me too na thursday o |
Doc miss u dey camp nw? |
Pokemon43: i hate comparison but make we talk true tell tonto make e remove make up completely make u acess her beauty then u score.to know a woman dat is beautiful,u know when she just wakes up from bed.abeg upload a picture of u just waking up from sleep. If i hear say u fyn pass tontoh dike ehn |
Latnok95: #BavarianTillManUtdBuysLahmAndGotzeshey i tell u say na madrid dey rule |
naijaboiy: Evening everyone!...odizeey i hail o!i hail u boss. Naija for life. Dats because i have no choice |
Miscellaneous: all these una uku uku tire me o. . .na so i go ubulu uku go suffer. . .i suffer 4rm oghwashi -uku to ubulu-uku . . .same probs .. . .no water as the town big reachogwashi na disaster for water mata. Students dere no dey baff at tyms |
Another vincent in d building. Naso d guy tk start o |
Faith93: I knew u had a problem.dey use styl yab me o. Cos i no beef abi |
Faith93: #fact: don't say shit about people if u don't knw Dem much..as for u odizeey..am very sure u av a problem.problem of counting my money, come help me |
Wen a foolish man is talking silence by rooftop mc's |
[quote author=I_am_Sylva]yea.. Dumb.. Just as i expected.. . . . . Now please.. Can u kindly swerve?[/quote]u must tell me dis tyn for uniben o. |
Tecno no dey do button phone sef. Must it b touch screen? |
Affrey: odizeey wat have i done to deserve this na, we will fight o,i dont fix my nails for nothing.ok i am sorry |
[quote author=I_am_Sylva]Must u talk? [/quote]na u buy fone for me? |
[quote author=I-am-Winner]hahahahahahaha. Odizeey!! The guy dn enta e-crush list![/quote]affrey gt two crush. Affrey na u dey reign,affrey na u dey reign ooooooooooooo |
[quote author=Riley_Freeman] Na me go always hail you sir. Like when I see Metaphil, first thing I do na prostrate, as the boss that he is. ![]() Same goes to you, and many others here. [/quote]i hear u sir. U must see sha |
Ghyft: Odizeey don carry come......anyhow sha,make im rest....he needs itrest indeed |
[quote author=Riley_Freeman] Baba, you better dey learn am o, cuz whenever we meet for Uniben, na Migwo I go take hail you o. ![]() also, no one else, na you me dey prostrate for. [/quote]na wen we jam we go knw who go greeet who o |
Ghyft: You hate Rileyd guy nosick anythn,na affrey sympathy him dey find |
[quote author=Riley_Freeman] haha! odibaba, you dey always make man laugh. . abeg, Migwo Sir. *prostrates* [/quote]baba i never start to dey collect migwo o.I dey follow uprostrate for who u dey prostrate gv |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 483 484 485 486 487 488 489 490 491 (of 584 pages)


[/quote]na u buy fone for me?
Cool... But a piece of advice: Please take your beef somewhere else...you are blowing it all and please you need rest,you are just recovering from your beefing sorry typhoid fever.....