Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 485 486 487 488 489 490 491 492 493 (of 546 pages)
mhizz_bernie: Does any1 hia no sylvalord's real nameno |
Nawa o,mco no gt level for nl chaii |
Ken excel: I seconded bro...make una no dy take he post personal...odizeey no dy mean wenti he dy talk oso u mean say i dey crase |
Detivo: guy hw i wish u knw m... Ma 2 bossom frnds says am nva crious. So hw do u expect m 2 act personal wit such an uncriour character of nt takin tins personal bt guy u rili said sumtin dat suprise m on 2go last nitey u dey tlk like sermwell,no b d way u act we go tk knw u? I no knw hw u b o,bt u b my man o |
elgaitan: we 've gat 3 bro dat Verbal,Algebraic,Graphicalok sir |
Riley_Freeman: na lie o...baba, Me no gree at all. Odizeey na very funny guy.. Unless you have been taking his posts 'personal'baba shey u c am. N na him go dey say dnt tk it personal,u c. Dnt b wat u cnt b,b original |
Asakel: E-fight me nahur skin too thick |
Detivo: guy sabi na ur 2go id b aligbe01... Odizeey na ma person bt sumtin i jst dy ask ma sef weda na dis im go be 4 real. Odizeey is warded d most annoyin dude on dis thread... Mehlena hav sumtin she wants 2 giv ur dat is niddbecause of of 2go i.d? shuuu,nawa oooo |
m003: ah ah bross wetin ur boy dontn fite dey sweet me |
elgaitan: How many language do we have in Economicsi no knw o,dem knw teach me dat one |
Detivo u dey do like wetyn i no knw n e dey vex me |
Lagos state model college,ojo. We d best |
Baba i am here |
God is working. |
Something's moving something's changing see His glory just like heaven on earth |
Mehlena: lwkm, its wa 4 u ook go on |
Ken excel: Good mornin Lord..tank u father for d gift of life Good mornin everyone...hw u doin all and hw was ur nyt?u i dnt like u |
Mehlena: its hard to explain but i will help you with it, and den post it on ur thread so u can copy itdnt help him o,u want to help propagate d work of satan abi,God is watching u |
Mehlena: good morning, wetin happen?nothing. I dnt like YOU!!!!!! |
Congratulations MITCHEL IFEANYI EMMANUEL!!! You Have Been Offered Admission for a 4-Year FIRST DEGREE Programme into UNIVERSITY OF BENIN, BENIN CITY. Course PHYSICS / INDUSTRIAL PHYSICS in the Faculty of SCIENCES. I go check 2011 own by mistake,n e say no admission gv,so i no bother to paste am,mk e no b say na me spread bad news,bt wen d oda person post,i go check bk. Congrats |
Good morning to u all,i dnt like u ppl at all |
Detivo: its nw am cumin online dats wen u guys rememba 2 slp early...riley i troway cap(si it in ur dream) welcum bak in grand style.... Nite workerwen i say u dey pursue me for my dream,u say i dey lie,wetyn u wan do for riley dream nw |
Riley_Freeman: how?wats app |
Riley_Freeman: lol..sorry. But seriously, Odizeeybaba! I too like you! You be man!baba i b man o,odizee is a man,n u are boss man, good morning |
[quote author=Ken excel][/quote]ehen? Good nyt aLl,na sleep b d 6 hours agenda now o |
Ken excel: infact all of dem dy act rubbish..frm d producer down to d casts....supposin dem fit ban demChineese,America,India neva enta na naija |
Riley_Freeman: lol.. Prophet Odizeey again! Well, it's possible tho'.. Really possible.she told me na |
Ken excel: Was it nt nollywood u called it?na notjustok ranking b datt?cos deir ranking is not just ok |
sigidporte: i greet y'allits nt dat I want to,cos ppl will start adding me nw,bt its odizee910 sha,. I dey feel lyk dbanj nw |
Becketh: Hian!network don pursue Riley,oya mk we go d date jooor |
Riley_Freeman: How many times me go tell you na you be baba, me na just your boyd guy say he regrets ever coming here,n caused every one dat called him Lamar, |
Becketh: Hey Riley is back!!! nd av gat myself an e-date #jst 4fun o#if na for fun or pleasure wetyn concern us |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 485 486 487 488 489 490 491 492 493 (of 546 pages)
