Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:44pm On Oct 25, 2013 |
Baba u go read from page,1k o |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:40pm On Oct 25, 2013 |
Austin is bak |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:39pm On Oct 25, 2013 |
thelma ivy: gud evening pple gud evening ma |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:18pm On Oct 25, 2013 |
oyivwi stanley: fyn o and u? i dey o boss |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 8:53pm On Oct 25, 2013 |
oyivwi stanley: thank God say u dey here na U go show me road for here o no prob oniovo,hw tyns |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 8:51pm On Oct 25, 2013 |
Samsantos9: hahahaha... Odizee ah swear you nor go kill person for this thread. she don accept me sef. I no dey form baba,i no dey do bad tyns,lata nw dem go dey go bk dey ask me for her i.d cos dem gt bad plans |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 8:47pm On Oct 25, 2013 |
Riley_Freeman: lol.. No be small thing, my brother.
As I watch ball reach, I no get interest for this one but she just dey rap the matter like sey..uhmmm E.T.T my brother if i gv am one nw, she fail finish o |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 8:34pm On Oct 25, 2013 |
akpan aniefiok: Congratulation!!!! Am really hapy for u guys on ur admission. Just click dat site and learn how to make money with ur facebook account.it real!! For does yet to be admitted just belive in God and u would be admitted,mean while dont forget to commit ur ways into d hands of God.congrate once more i Rep chemical engineer
http:///aim-link/?id=Anifik learn how to make money by doing a very simple task.its real just click d link and see.it amazing!!!!!!! for naija. U r a rare naija person,dat wants to share d secret of his success,kip it up |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 8:10pm On Oct 25, 2013 |
STORM2: Hmm! Oga na wrestling fit u oh...u too like fight... A great evening to u too... na true na,bt kip d faith o. Mk i no lie u o,just kip am for ur mind say anytn can happen o,(u suppose knw na),bt kip on praying |
Christianity Etc › Re: Babies Born With Dreads Evil? by odizeey(m): 8:07pm On Oct 25, 2013 |
Mickey7: Mizz bernie wants to knw abt...hehehe welcome ........joystick,d gal bad gan |
Literature › Re: >>one Last Minute....<< by odizeey(m): 7:56pm On Oct 25, 2013 |
Mehlena: i no dey there o...am sure he means well. u dey dere o |
Phones › Re: WATCH The Etisalat MNP Video! Switch To Etisalat,keep Your Number by odizeey(m): 7:54pm On Oct 25, 2013 |
Chai,past, I nid To download etisalat switch music.. U no go knw until u switch |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:49pm On Oct 25, 2013 |
oyivwi stanley: guy u na Urhobo? yes boss,ur name na urhobo name o |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:41pm On Oct 25, 2013 |
Ken excel: bcox of wenti u talk i no dy add her again..cox i knw were u dy tink dy go oooo me I go add am o |
Christianity Etc › Re: Babies Born With Dreads Evil? by odizeey(m): 7:39pm On Oct 25, 2013 |
I dey come |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:37pm On Oct 25, 2013 |
oyivwi stanley: Bros i don land na, wetin dey na I neva c ur post bfr,Mavo na |
Literature › Re: >>one Last Minute....<< by odizeey(m): 7:31pm On Oct 25, 2013 |
Mickey7: I dnt think I agree with you.not everyone luvs to read lengthy posts...I think the length is ok.it makes it very easy to follow.besides u dnt want her to bore odizeey with long posts,do u? ... Thumbs up Mehlena.you started the story like a pro. the dialogues relates well to the(nigerian) setting..overall,nice one Mickey u r ryt,d guy want mk mhelena story quick finish so him market go move.hahaha |
Literature › Re: >>one Last Minute....<< by odizeey(m): 7:29pm On Oct 25, 2013 |
Chai Alex don enta o Dis one na nollywood o,genevieve n omotola |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:05pm On Oct 25, 2013 |
Ken excel: Hahahahahah.........wat is dis world turnin to? Even d so called iheanacho dis one na d first tym wen i dy hear abt am... Come oo which skils stil be leg over again na?? Make u drop ur 2go i.d make i u tutor me small doh abeg badoo,u think say u wise |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 7:01pm On Oct 25, 2013 |
Adex099: Lol... No worry jare. Uniben no fit start academic session without you ...trust me
na u b VC? No Talk wetyn dem go use tk find u reach house o |
Literature › Re: >>one Last Minute....<< by odizeey(m): 6:57pm On Oct 25, 2013 |
Asakel: Abeg beat am. If u nid sledgy lemme know. Lol! bring am mk I break d head |
Education › Re: Nairaland Undergraduates Central Chatroom by odizeey(m): 6:37pm On Oct 25, 2013 |
Sir-Tunechi: Sir Tunechi reppin Uniben sorry I am d first uniben person here |
Literature › Re: >>one Last Minute....<< by odizeey(m): 6:36pm On Oct 25, 2013 |
Ms Spaqs: Hmm...Nice story but u dnt have 2 begin ur story with # continuation,am sure evryone reading the story knws it is.It's just an opinion tho do watever suits you best. I will beat u o |
Jokes Etc › Re: What Is The Name Of ASUU Chairman's Son by odizeey(m): 6:06pm On Oct 25, 2013 |
Asuubike |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 6:04pm On Oct 25, 2013 |
oyivwi stanley(m), Affrey(f), Fabzgrace(f) , mhizz_bernie(f), and 1 guest(s) I greet una o Oyivwi Stanley u nor dey talk sef |
Politics › Re: 5 Nigerian Leaders That Cannot Be Bribed. by odizeey(m): 5:36pm On Oct 25, 2013 |
rabonni: why did this make front page even without comment ? 
please tell us how a topic makes front page. pdp tyns na,ma topic wen I set quarell btw new school n oldschool music no enta na dis mtchhhwww. Abeg my candidates are; Ibori Uduaghan Obasanjo Stela oduah Tafawa balewa |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 5:30pm On Oct 25, 2013 |
Ken excel: hmmm...see gal wen dy talk football ooo...wondas shal neva end.....na soone gal for 2go dy give me d full squad of arsenal...both first and second eleven...me no even knw say isaac injure oo..kudos love...no worry i go sponsor go football acedemy who b isaac sef,chrisantus don comot for under 17 team? |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 5:25pm On Oct 25, 2013 |
rationalmind: Why is something telling me this is a lie? Banking and finance isn't under faculty of social science.
For those who haven't been given admissions yet, don't be discouraged and don't feel down when you read about people claiming to have gained admission. Majority of them are bunch of liars. y u dey yan like dis,na so we still c am |
Education › Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 5:20pm On Oct 25, 2013 |
MinisterE: wow I checked mine through jamb and i wz admited into BANKING AND FINANCE faculty of social science.....pls any banking student here?Lets share Ideas..... baba I greet u o,me na putme admittee congrats |
Education › Re: Nairaland Undergraduates Central Chatroom by odizeey(m): 5:13pm On Oct 25, 2013 |
Odizeey uniben |
Literature › Re: >>one Last Minute....<< by odizeey(m): 2:30pm On Oct 25, 2013 |
I don hate nosa now,Daniel abeg toast dis girl well for me joor,na wetyn I dey tlk b dis,gals wen lyk money,at d end una go c say na love mata pass |
Music/Radio › Re: Why Do People Give Praise To Old School Music And Woo New Mordern Songs by odizeey(m): 1:45pm On Oct 25, 2013 |
Aromas: Kila ti ma sayee yi si o ko yeee mi, ayetoto ayetoto aye malee 2x
AND YOU WANT TO COMPARE IT WITH Dis days music, skelewu,stupid love e.t.c dat's why most of 9ija celeb we continue having broken marriages na skeluwu dem dey sing? Davido no sing ekuro? Upon majeck song whr him dey nw. No dey look only d bad ones |