Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 489 490 491 492 493 494 495 496 497 (of 584 pages)
Pokemon43: je-ro-ci dey for nigeria ,hahahaha,guy send am already loaded pin make e take hold body.i am married to Jesus,leave me alone |
Joshuailuobe: Thankx to al those wu sent their bday wishes...thank,thankx nd thankxu no fit even drop one etisalat sef. Mk i c anybody wen come here dey shout today is my b'day again |
Ken excel: hw?dem no gree o. Bt no wahala,dem don already gt replacement |
mitchyy: If we can accept Tonto then we can accept her too nowno b me n u,who b tonto |
Uniben ASUU members dey do anynw |
otokx: We dey gidigba; like mount zion, we shall not be moved.tym shall tell o |
otokx: Confusion is everywhere mvem: FUTO dey in confusion ooothe two activists i greet una |
Oga y2k ntn like admission leta nw,y ur blood dey hot |
uncle2010: thanks......Don't bet with cash u cannot afford to lose...my one cent.thanks |
STORM2:yes o |
m003: ^^^ ure right bro nd ladies please don't believe all what your friends tell you about your mannaso o boss |
[quote author=Great~Mind]Your close friends, ofcourse.[/quote]ok dem gallant. Hw ur area today a |
Even if rapture tk place nw,dem go say na lie |
[quote author=Great~Mind]Super Boss, me hail u pass. How ur padi them?[/quote]baba which padi na. |
thisisayus: Els wot? Mtcheeew. I hate kids getting on social media, they'll abuse it!wetyn small pikin like me go use tk catch fun na? But i dey smell ur ban |
Lesson to d men out dere. Watch bfr u go dey spin gals,na d result b dis o. Woman can kill o |
[quote author=daddy'sgurl]Must u insult his father before u can bring out ur point! I wonder how some people just insult anoda person's parent on social media as if they dont have one at home.smh for you.[/quote]is dat an insult,its a question bt no be everybody go see am like dat. No more papa or mama issue for here again or else........ |
[quote author=Great~Mind]Hehehe...see who has finally come calling. Goodmorning to u too, Didit ![]() Still expecting Sirs Riley, Mickey and the rest of the crew aswell, to announce their presence on board soon. A hearty Cheers to all those who have been holding the fort.[/quote]bros i hail |
mitchyy: Kindly point out the so-called lies in my statementdat gal no sabi sing e. Wetyn b amarachi dance,u fit download am? She does not have a future in singing,she beta finds whr she should put her dancing act |
y2k62: How can I get the uniben admission letter?i have two,i can gv u one |
Joshuailuobe: hapi bday 2 myself...TODAY IS MY BIRTHDAY..una don come again,wetyn una dey expect sef. Everyday happy birthday, Oya tk. Happy birthday |
STORM2: Hahahahaha! Haba december 7th is when Professor Iyayi is to be buried na...u too dey doubt. No go doubt wen dem wan gv u one billion o. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 489 490 491 492 493 494 495 496 497 (of 584 pages)

uniben is out of the strike.....oya guys pack ur bags....hehehehe 
