Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 510 511 512 513 514 515 516 517 518 (of 584 pages)
Adex n pokemon, una don check d card? |
I greet d house. dis is fastest finger first Dis is d card-0896232145,986521253,98541236548 I bought dis cards wen I was in south Africa,I pray it works on ur phones. Oh I forgot to say d first is vodacom,second is orange,n d third is mtn south Africa. Up man utd once again |
OLE....... OLE OLE OLE...... OLE...... OLE...... Whr dem dey,who dem b |
Adex097: GGMU!!!ole........ ole ole ole |
Good morning all , Go to church and dont b late |
planetuzor: Wetinn be this akonuche self?#meaningbrain,dangote gt am,bill gates gt am,daddy adeboye get am,odizeey gt am,etisalat get am,joseph get am,. These people made something,wen d odds were against dem. Good morning all |
[quote author=Jenni_angel]just dey find trouble, u hear?[/quote]life don pass certificate o. Na akonuche tyns o, plus God first |
ablejoe: Jenny, congrats to you. But i'll advise you to choose uniben over the hnd cos that will boost you in labour market.no b onli boost na lucozade boost. I'm sorry sir |
Pokemon43: na wa oooo na with all these things na e dey collect 100 naira,i nor go c sleep if i give am dat 100 nairanaso o,wen match na 50 naira i no dey too watch na 100 i go con watch,for wetyn. Wen femi n d gang still dey dere is ntn to fear |
another1234: xup guyzwe r cool bro |
Holyrule: abeg, that place way dem dey charge 100 naira, Aircondition dey am, abi dem dey share free drink?baba na one dead fan dey am,n d na pako bench sef,d tv na old school own. I tire |
[quote author=Jenni_angel]hahahaha naughty boi, if i go na u go even miss me pass[/quote]miss who? U no hear say dat tyn wen dey mk person die if motor jam am,dem don comot am, naso e b for me too,dat tyn wen dey mk me miss person dem don comot am |
RainMaKeR7: ur plan n0 go w0rk...just 500 naira recharge card...n0 w0ri...if u n0 wan send me d tin...Manchester Urinated wil l0se and all Manure fans wil cry.ok na |
Ken excel: Lolz....abeg no watch dat of nxt yr too oo so we fit win again..i don lose interest for football since dem start to collect 100 for sport cdntre,thank God say open weekend dey on dis week,i must watch man u match |
[quote author=#me@]go to brothel and prison yard, ur services are well appreciated there.[/quote]no b lata nw u go say dem no tell u |
[quote author=#me@]#yawns. So much energy wated on saying nothing. Abeg, swerve enter ditchu #yawns[/quote]u go lust ehhn u go do nonsense tyns tire while d guy do dey wit arabian babes,u go dey fantasize. Beta gv ur life to Christ |
Nl don scatter,na nonsense dey mk frontpage dis days. Waatchout mods. I will bann d banner one day |
Good morning my ppl |
RainMaKeR7: yeah 500 naira recharge card 4 everyb0dy...na for man u fans so denounce ur chelsea membership. |
[quote author=Jenni_angel]lol, ur head dey touch well. So u dnt even av respect 4 ladies[/quote]wat a man can bear a woman can bear beta, pls go bk to ur poly o oooooo |
Adex097:no worry,my guy,na for onli man u fans o |
planetuzor: Haha brotherly, my moniker is simply Planet-Uzor, the newly found planet opposite to Venus, perpendicular to Mars and adjacent to Pluto, Jupiter and Earth..storm-stumble Jenny-generator |
I go scatter,if man u win on sun,I go declare recharge card for alll |
Jellyd: gud gud....help me tell ken excel oo..he doesnt bliv meleave am na local boY |
Jellyd: hahahhaha.....stop nau...am serios oo....google d guy nd seeI knw he is a Chelsea player, |
Jellyd: guy..der is oo.....abeg who has hed of KENNETH OMERUO....IN NAIJA FUTBAL TEAMyes I hv even kenneth okonkwo |
I no even watch any of d matches fr dis tournament. If nt dem for beat nigeria |
RainMaKeR7: k...i d0n hear...please N0 hard Feelings...we are c00l right.na dis no hard feelings dey pain so |
Dem win cup,hw e tk affect ASUU strike n blackout for my area |
RainMaKeR7: check your dicti0nary bro...I kn0w y0u d0n't have...s0 n0 p....i don c am for google. |
RainMaKeR7: I see...y0u d0n't wanna go outside your b0oks...n0 w0nder......n0 p sha.my bb no accept am,so ur word is wrong. Hahahaha. Bt hw una dey feel if una dey typ dos english sef,nawa o. |
RainMaKeR7: @odizeey...You spelt yours as Misdemeanor and I spelt mine as Misdemeanour...tell me who is wr0ng...the former is the american spelling while the latter is the british spelling...Nigeria use British And N0t American spellings in former conversati0ns.which kind dictionary u dey use,my own na oxford |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 510 511 512 513 514 515 516 517 518 (of 584 pages)