Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 511 512 513 514 515 516 517 518 519 (of 546 pages)
Affrey: hope they free him soonso he will com n fite for u abi |
iLLiE: Why?i nor knw,e b like dem report am |
Den don ban explicit o |
Emenike for ASUU prsident |
Riley u don start again o. My own b say y sylva go dey comot ppl name for dat place. N na affrey he con use tk replace d person. |
Gooooooaaaaaaalllllllll!!!!!!!! Emenike don score o |
explicit7: ive been banned,of which i think i was reported. |
Fairfax: i saw sumtin i knew shud be corrected nd so spoke my mind,i dnt knw if nl has any rule against freedom of expression.mk una nor fite,sylva i don dey see anoda babe for u o |
Fairfax: abeg help me ask o,i no fit shout,i no get voice.he already earned it,except Sylva has his own hidden reasonhe rrplace am wit woman na,bt him don correct am |
U will nt rest until jazino is on d list |
I_am_Sylva: the page starters, oldest member of the thread e.t.c☺k o |
I_am_Sylva: guy na wa 2 u oo.. Shey H.O.F dey d tym wey mehlena just come ni?oya put am too |
I_am_Sylva: ADEX DIS ONE NO BE NOLLYWOOD WALK OF FAME OO.. Here if u fall short u will be cut short.. Tho thr are some who can't be removedlike? This is d threads 39000th post |
I-am-Winner:I greet u too |
Adex097: lol...no o...na both of them☺k o |
I_am_Sylva: tank u sir.. Ah no knw say u get sense lyk dise get sense cause he support u abi,dis life! |
I_am_Sylva: i dnt think i made any mistake.. but if u insist that i did, i hereby tender my apologiesu c na,u no dey like to acknowledge ur mistakes. Wetyn affrey dey find for dere |
Holyrule: good. And that leads me to answering the question of "if Hall of fame cud be replaced"... YES it can. Lets say there emerges another Legendary page starter, who beats ur record, then he/she replaces you. *specially for the guy dat asked this question earlier*he don dey e don dey,na him b d first to hit 3 consecutive,shuu,dem no dey comot hall of fame inductee |
Adex097: Abeg, who help me see karen and affreycomot d Karen for d post joor,na affrey u dey find e. |
I_am_Sylva: pls expantiate on d boldedu. Know u mistake,apologize or b impeached |
jazinogold: body dy insyd cloth....hope everybody they co-ordinate? unlyk sermwell 4 d oda thread?dem dey try,na woman mata dey rule dem here sha,bt dat Samuel na wa to dat guy |
jazinogold: weytin dy sup here?ntn much boss,hw body |
Great mind »̶-̶̶ †̥ånKz-► for d exhortation. happy Sunday |
Oghos1: Wait. I knw I'm new. Bt ahnid 2 satisfy ma curiousity.r u a learner? But seriously, da was his job bfr he compromised |
Sir-Tunechi:she dey dere cos den fite ova am. We no fite for mehlena? Na today? Ds guy don compromise |
I_am_Sylva: yes one can be removedna 4 ur hall of fame b dat abi? U don c wen den dey comot ucl trophy from team hall of fame? Abi u don c wen den scrap person foot print from Hollywood walk of fame. Pls ppl I think we nid a new H.O.F inductor,cos d one we hv nw has been compromising |
chidyhels: Anybody can claim anytin here o,its a faceless forum. Me na VC, Oya make una no fight again.u b VC abi, if u no open sch nxt week u go c |
Wat is man dat U marvel at him Wat do I hv to deserve this loving,.......... Lacrae-tell d world, preaching to me in a rap style |
I_am_Sylva: pls dnt say that.. I didn't replace trafford with any one..if u want to follow ur rules follow,dnt put him in d nxt one if he does live up to expectation. According to ur rules. But dem dey comot person 4 hall of fame? Abeg mk una answer me |
Sir-Tunechi:d guy no dey hear word |
Fairfax: @all,sumone's name is missing frm d hall of fame list-"Trafford"-hv we all fgttn d help he gav for d once unadmitted peeps,d epistles he wrote jst to kip us updated nd his encouragin words.even thou am mad at him ryt nw,i still fink,he shud be given sum credit.he has dne well.@sylva-do ur job well kna woman sylvalord dey remember naim mk am no do him job well. Chai e replace trafford wit affrey |
Good morning my ppl n happy Sunday |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 511 512 513 514 515 516 517 518 519 (of 546 pages)

