Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 512 513 514 515 516 517 518 519 520 (of 584 pages)
[quote author=I_am_Sylva] i swear this strike must continue.. How can sum1 call himself an undergraduate and yet his writtings can't be comprehended.. Bros u r not making sense at all [/quote]cos u dn gt admission u dey misyan,u knw d person wen u dey yan to. |
I greet the auditorium. Good morning |
Mk dem dey shout,wem dem go dey do strike,ppl go dey collect deir job |
[quote author=I_am_Sylva]my body na natural armour.. [/quote]chairman,no b so dem tk dey mk thread lively,u go just pk hate odour for ur body. |
at storm i hail ur office |
I hail o |
I greet d house,hw e dey b,. |
mgcleo: loldis one no b lol mata o |
mgcleo: pharmacythnk God person wen go dey show me care medicaly for uniben |
Ken excel: Like seriously i fit stil used styl look for my senior colleague coursemate here o..abeg if u knw u were given economics and statistics raise up ur hand....dat ubunko jenifa n baba uzor gt statisticss |
Sheybor: Hmmnn..jez cnt undastand y pple fyt here.....#jez passin#..i want to e-fite u pls |
Ken excel: Hi dear...gud mornin...gud morning ma ppl, hope dey small, fg to g varsties 1.1 tri in five yrs |
mgcleo shey na banking u dey na |
Ken excel: Lolz..oga odizeeyy.....mayb na back of church she dy gomayb |
una go c us dis weekend |
[quote author=Doc_Miss][color=crimson]Haha @ no 1 Wait! Are you advising me or what .It's just a question brother! [/color][/quote]i laffffffff,no b u ask? Hahahaha,dnt worry all is welll |
malon tee: A big head without brain is a big load to the neck.my broda its like u woke on d wrong side of d bed, |
planetuzor: Done!!!olenu joor,u too much |
[quote author=Jenni_angel]my dear pls dnt play with GOD'S name no mata wat. D God dat i serve ask me to love my neighbour as myself. #peace#[/quote]so u dey go church abii,naim u dey yab me,nawa o,i just dey cry for dream since,mk i go cry again,. I no dey hail anybody for here at all |
just collected van persies jersey,n he explained to me y he missed |
planet uzor na my email b dis i no sabi send pm. Odiriighogboja@gmail.com |
i don add some more pages to una thread today mk una respect me |
[quote author=Jenni_angel]hahahaha, na so we dey take play our luv[/quote]who dey play love wit u. God forbid |
[quote author=I_am_Sylva]Due to the fact that u r a female, i'll try to be a bit chilvarous.. Pls try to use ur head 4rm tym to tym. Don't u realise that: by quoting him, u are doing d same thing he z doing? Now people will av to go thru the stress of scrolling thrice [/quote]u don start for dis place abi |
STORM2: see see see....u go like do d test ursef? |
Oghos1: . So na post paid una still dae use?u don pay d new guys bfr u dey complain? Mk dem start to dey collect money mk u knw hw d mata wan b. |
blackmamba1st: Like sumbodi once said 'when I was a kid I was afraid of the dark, now that I'm matured I'm afraid of the light because of the electrical bills' hehehenaso |
Swagalord18: ah tell u ... Oghos1: bro d private investors retained largely d same personnel o. Der wasn't much change- personnel wise. N d lyk issue sef has become worse since the hand over- anoda factuna neva dey pay bill,una dey complain |
Oghos1: Fact: PHCN are a bunch of wankerz!!!dem don sack dem na. Nepa don suffer o,if d new guys do anyhw,dem go still say na nepa. #NEPA. The legacy lives on |
[quote author=Jenni_angel]hahaha, see small pikin trilling. U can as well tell her u will buy her bobo and ice cream with lolli pop[/quote][quote author=Jenni_angel]u don 4get say i love u? If person give my love sumthn i nr go fit thank am?[/quote]c person wen dey trip o. Pls na cleopatra i wantnw,wen i dey for ur hand nw,u dey post me. |
[quote author=Jenni_angel]hahaha, bros bros accept ur defeat. I nr be OLAMIDE sister. Anyway thanks to planetuzor 4 d free wonderful gift sent to u[/quote]y u dey thnk am,na u dem send? |
wisemania: u don fkupwhich meeting,na my own styl, i no con knw hw i tk fkup,i gt many no. For my fone na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 512 513 514 515 516 517 518 519 520 (of 584 pages)
[/quote]cos u dn gt admission u dey misyan,u knw d person wen u dey yan to.
.
[/quote]u don start for dis place abi