Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 508 509 510 511 512 513 514 515 516 (of 546 pages)
Didi 5: It is possible in appreciating literature to derive more than a figure of speech from a word,sentence or phrase.no b me u go tell o,tell explicit |
Affrey: no problemoya |
Mehlena: tankzz hw are u doing??I'm fyn ma,wE missed u |
mickeyIso: are u serious?yes boss |
Ken excel: Oga odizee....u na my oga d top o..i dy look up to uu knw say my head dey quick swell |
Affrey: am fyn thank u odizeey☺k. So anytym u r ready for our face off u can hala me |
Majeck fashec just dey tear my head now. he is a legend |
Affrey hw body,mhelena wlcm, dhamora I hail,Ken u b boss |
SMOKE ND READ, ND GET HIGHER EDUCATION |
Dynasty92: ASUU sha...dese peeps can ginger.dem go loan deir purse finish,dem go con dey sell lab instruments for deir various schools.hahahahaha |
Explicit7 says d ans is paradox. Not oxymoron or antithesis. The reason cos paradox consists of two contradictory words.(beginning-end) and dey occur at statement level. Mickey him say the ans na paradox cos it is a statement whose meaning is senseless but contains some hidden truth as drog dray said. Thank you |
This ASUU strike is now becoming a mini war. The association is now thinking of giving loans to members. My question now is,how long will they give out loans Read more here »̶-̶̶ -► [url]myschool.com.ng/school/news/22570/ASUU-strike-lecturers-map-out-strategies-to-survive-fgacircs-acircno-work-no-payacirc.html[/url] |
WetYn una dey yan sef Good morning to una sha |
I_am_Sylva: dis one na simple jawe.. Eminemcos affrey don ans am. Mk i nak u nw who sing opposite of adult off to bed thnk u. |
Affrey: wow dunno too much naija songs but ur so on, see u tomo.gud nyt. |
Affrey: yeah this song is lovelyvery very. let's go naija tomorrow,n I bet u won't gt anyone of ma questions |
Affrey: Wow,thanks for making me smile family,this evening was so much fun becos of u.going to sleep bye yall.te amothank u 4 making ur sef available for us to make u smile,. U still made odas smile |
Affrey: i love this song eminem,thanks for the clueu try,das ma best eminem,song In my shoes, just to see What it's like, to be me I'll be you, let's trade shoes Just to see what it'd be like to Feel your pain, you feel mine Go inside each other's minds Just to see what we find Look at shit through each other's eyes But don't let 'em say you ain't beautiful, oh They can all get f****. Just stay true to you |
Who sang beautiful Clue he's a rapper with with two kids. Here's some lyrics. Don't let dem say u ain't beautiful.... |
Nxt person abeg or mk I ask again? |
Lionel Richie |
I_am_Sylva: oh u dnt wanna invite me rytnaija or jand,male or female n genre pls |
I_am_Sylva: so na chamillonaire u dey make us rack our brain 4 since.. Choi (^-^)nw just of recent una start to hear music na |
Affrey: shit,damn i knw dis song he rapped in this song,and gud nyt faith sleep wellabegi u dnt knw it,I'm nt in naija yet o,I'm in ur zone n I'm trashing u,with ma throwback jamz |
lata nw una go dey typ now playing dis n dat,dey form n una norr knw charmillionaire- i wana show all ma haters love dis ones for u,if u gt it like dis n i was in ur shoes ill probably wave for me too:............................good morning das d part of d lyrics,ur google cn help u comfirm |
oluwaugo: dont be a cyber bullyna clue bro |
planetuzor: Hahaha, this girl, she can like fight!!!na she add fire en mk me fite jenifer na |
Affrey: yes thats the name,thanks but i got it odizeeyguess for d last tym his name is khamaldeen,real name a naija based in america,a rapper,sang hip hop pol** |
Affrey: Odizeey he is in choc boys with mi and jessy jag i cant remember his name emm gud mornin omoge baby me hw u dolook at my clues shuu,im nt in naija yet,if na dat one u no go fit guess |
una ehn clue one khamaldeen by name two a rapper 3 naija based in america e neva reach? |
Affrey: okay ur clue is not helping at all so many artistes sang good morning.but ill try.p daddy ft rick rosspdiddy name no b khalmadeen na,n no b naija |
I_am_Sylva: john lennon or the beatlesvery far; him na naija boy a rapper,ma clue don finish |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 508 509 510 511 512 513 514 515 516 (of 546 pages)
Issokai.. 