Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 531 532 533 534 535 536 537 538 539 (of 584 pages)
Detivo: chai!!!!!!!! We ar here sufferin of strike nd awa president is here commissioning private university in Ekiti #D opening of AFE BABALOLA University# nw i knw d real motive behind dis strike....dem 1 open new private universities nd ironicali dis universities belong 2 ASUU membas...make i no hear say ani bodi support ASUU strike again. Dem dy use awa head nd we dy support deir sefish actions...abeg Naija make una wiseup...mr personali dey vex....na true,dem dey use dis strike dey carry our mind go private uni,mk dem privatize sch too na |
Droga dray: Gudmornin gr8t fwends,,,,wen i hear d name death m always scard so i boldly declare..non of us shall die young ijnwat is ijn |
[quote author=Sir-Tunechi]ur namez r cute[/quote]it will fit ur sister |
Romanticboy1: Detivo and odizeey! Why una de disgrace me like dis? I didn't bwing d 2of u up dis way ooo!romanus go bk to ur thread pls |
[quote author=Jenni_angel]u nr knw b4?[/quote]sorry,i will teach u more in benin. Have a nyc sunday n all of u too |
STORM2: #hands in the air# see me see wahala oh....tomorrow is sunday if not......... |
" A time shall come when the poor will have nothing to eat but the rich" |
STORM2: Hahahahaha! Plantain!!! U dey find wahala oh.....sharap. Bye |
[quote author=Jenni_angel]am gud, i dey sight u too my dear, i am trying to cover up 4 d lost time[/quote]so u b learner bfr. Laugh out loud |
yung cyrus: .my Big Bros d tin Tire me ooo.....who born dem 4 Abacha time....na cane dem go use tk flog all of dem |
Pokemon43: what five letter word has six left after you take two letters away?sixty |
[quote author=I_am_Sylva]pardon?[/quote]ok o |
[quote author=Jenni_angel]if piss rain u go bold stand under? Abi u wan drink am?[/quote]babe beefing mode towards u still stand o |
[quote author=I_am_Sylva]c'mon that's 2go biznez.. Dnt bring it here [/quote]so na u no dey mk d gal no dey greet me for 2go abi |
planetuzor: Odizzey, Davito and everyother person representing "Newly Admitted Uniben Thread".. U see what am saying, in this our thread we nor they quarrel too much even if we quarrel d two parties always apologizes to each other not always because they are wrong but because they want peace to rain...... hmmm but if na u na thread JEXUX, nobody go wan gree, dferent kind abuses weh u go they see for don run into 5 thread pages.....u c ursef. Dose guys neva settle at all,dem still gt beef for each oda, Let piss rain abi |
Affrey: wow hw did u do datcopy n paste |
STORM2:d guy just dey help people send traffic to dem syt,na so i do bfr i gt to knw |
Detivo: oga odizeey, wen i said fight in d oda thread i no mean na o...u knw say m no sabi fight dats y i no dey lyk mak pple tak ma post personal bt unfortunately u took it veri personal bt no dy mak me vex ehen...☺k o |
Pokemon43: i am a nut with a hole in it what am i?doughnut |
Pokemon43: i am a time for gathering crops,remove my first three letters i become an object you can wear what am i?harvest |
Ken excel: hahahaha...odizeey if i give u e-slap en,na stitch na dem go stitch dat ur face o...send me credit I go gv u d swag eBook |
Ken excel: hehehehehehe...come am nt adex oo...he is d only one u can tell i av spoken and he will concour...na by force to agree? U no gt swag sef |
Detivo: gudaftanun guys. Odizeey u dey vex me 4 d oda side of dis uniben thread....u knw wat am talkin abtsummer slam is waiting for u |
Affrey: i have spokenhim toast u? |
STORM2: Hahahahah! Na wa for una....my bro I saw ur earlier post no mind us abeg e dey be like dat sometimes...detivo wen I go use nodding finish |
Detivo: guy i swear u dey vex m veri time i read ur post... Say na most say u go quote me... Guy here no b ur thread so dont let m plug ur eyes off it socket... Mak we go our thread go fight☺k let's go |
planetuzor: Biggest bro! Blood is thicker than water jare!. A bossom at hand is better than 1O thousands in the bra.naso |
Viewing this topic: Texzy22(m), Miz_Chenna(f), sikells(m), thelma ivy(f), odizeey(m), Sir-Tunechi(m), tsleazy, Affrey(f), Sir Chides(m), Mickey7(m) Fear no go allow person tlk to woman for dis thread again,u no knw weda na suave be dat |
Mickey7: ...So Y are u guys eager to see ur admission status on kOFA again?dem nid to tell u say kofa own gt swag? |
Sir Chides: GURUZ LODGE##nawa to u,dem nid to tell u say osama na boss? |
Affrey don come,welcome oya Ken com tell am wetyn u wan tell am |
Sir Chides: hahaha....me no believe say u dy fear ni ood tyn fit go show for another person own o,dem go con dey fire me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 531 532 533 534 535 536 537 538 539 (of 584 pages)


[/quote]so na u no dey mk d gal no dey greet me for 2go abi