Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 532 533 534 535 536 537 538 539 540 (of 546 pages)
Mickey7: so u've bn in benin all ur lyf? Hw sad! ..odizeey im suprised ure saying dt..@jovie my name is nd nt my names are.nd u adding '+1' to ur age isnt sometin u shud proudly say in public k? Pple lyk u are wat is wrong with naija.No offencei pray dat ur eyes wiil all gt open wide,it seems u guys dont go to church |
MrRomantic1: Selfish interest jas like ASUUi pray ur eyes gt open |
MrRomantic1: I dun rili understand ur point! Hw am i an anti-christ cus i wana better ma countryoya go on and change,u neva hear da song;i wnt to b like moses to tk ma ppl dem to d promise land bt den i notice smtyn, ppl wen try am don dey underground,as for me i hv ntn to say concerning d situation of d world cos its d word of God, if u like change good for u,ma own na to mk am big and help as many as i can to mk it also |
jovie50: I b boy...... But na my sis pix dey my DPI Changed my DOB during my jamb registration to -1yr....... So I'm thinking...... If only I can use my statement of result, I can bypass dat DOB issh....... Pls wat can I do?since u changed it u will have to swear affidavit of age declaration |
jovie50: I need answers...... pls!!!it will b advisable,since u wrote 2010. U will gt to knw wen d requirements 4 clearance r out,bt go gt ur certificate sha |
jovie50: that guy is to0 good for my liking........ I hope he replicate RONALDO...... man utd should give him d no 7 jersey!!!!! what did u read?jovie u b boy or gal,ur name sounds like one gal I knw |
sigidporte: i just hope he signs cos that boy is uniteds lamela in the making.na januzaj una dey tallllllkkkkk,oboy dat boy gud,mk dem no sell am as dem sell pogba and pique o. Wen I watch am 4 our friendly,d guy do one skills wen swEet me,man u nid one skillful player like die, |
Jovie,u try. E no funny at allll,go and try again,and get back to me |
Monsieursuave: U̶̲̥̅̊ don dae read obadiah777 materials abi??who him b? |
Romanticboy1: go siddon eat ur kolanut,nd chew ur chewin stick,den cum yarn betta fin,except say u b antichrist,go and read ur bible,corruption is part of d end tym,u should pray God help u,and also pray for d leaders not trying to stop what God has said. Ask me y can't d Arab nations stop violence. Cos it has been written,das hw it will always b,no mata how USA and un try,today succide bomb tomorrow chemical bomb,next one na nuclear bomb,if u want to stop d word of God den u r d antichrist,u think its onli naija at is corrupt,USA is worse,u c ppl accepting gays,useless worship like illuminati(which I can't stand) so ma guy think again. 4 me I want to b a biz tycoon,and I dnt care if d situation of d nation is corrupt,God dey,I will take many ppl along with me to heaven with ma biz tycoonism. #inofitshout |
Metaphycist: Finally....som1 dat cares,som1 whose kind of thoughts r nt far 4rm mine.baba no vex o,bt I pity una zeal. U nor knw say na E.T.T |
Mickey7: hello mizz bernie,odizeey,uzi nd odasbaba I hail whr u do ur affidavit again |
another1234: i grt u bros n aunties o diz thread.xori if am rude my name z another i jst newly gain admsn in uniben,petroleum engnr.u can hola at me another1234 on 2go.once again i grt uanother baba I greet u o,welcome,my boiz will treat u well. Bt dis thread don dey dry small small |
Mickey7: my school@odizeey...was asked to pay 500nairai thought as mich cos waec office is closed till october |
Mickey7: just collected my waec original result!dint knw it'd b easyfrom waec office or sch |
Preciousguyx: yes na. . . .so dat we go knw say we are truly the winners of afcon 2013 and giv us more confidence to beat spain, netherland, germany etci pity ur faith,anyway, ive printed ma admission leta,thank GOD |
Burkina Faso vs Algeria Ghana vs Egypt Tunisia vs Cameroon Ethiopia vs Nigeria Côte d’Ivoire vs Senegal |
Jovie no post questions here again o,c weryn ur question don cos,na onli one o,lata nw dem go enta d nxt questions |
Preciousguyx: lol. . . .u dey fear b4 ? . . .hahahau wan jam egypt? |
Nigeria v ethiopia thank God o |
abdulwizzy: I'm surprised at d way u people are arguing about this 1kg issue its just a trivial u don't have to consider all aspect of d sentence n more weight is measured in kilogram. So it doesn't mean its d same a mouth of stone n iron eg. 2pieces of iron can wey 2kg while 10boulders of stone can weigh same 2kg. So no one is heavier cos they are sane weight d reason dey compared both items was because we all know iron is heavier buy dey said 2kg of each so common since should tell u its same weight cos that's d measurement ..baba as u dey correct u dey add more argument,baba just leave dem if no body mind dem,dem go melow |
Monsieursuave: Soo U̶̲̥̅̊ mean nuttin in urs??disguy don gt admission for covuben |
Asakel: How far with itd guy dey c double |
Monsieursuave: Who dae beat u!!romanus |
22. Asakel - Founder and owner ov ASAKEL GROUP . . . Goo'Morning![/quote]c ur big head |
Daviewonder |
Nobody is Suaver |
MrRomantic1: Hw z homo hug likeu r in d best position to answer dat question |
Todays scripture;John 1v12- but as many as received him,to them gave he power to become the sons of GOD,even to them that believde on his name. Good morning ppl,ayam kay good morning,slim terry i forgive u,i owe u one hug for benin,no b homo hug o |
sigidporte: "he spent six years in united but now united is his past, that he is at home and will retire there"home of disappointments hahaha |
Asakel: Nat until we grow beards.obob na oline lectures we go dey tk o, from our secret bribed lecturers |
sigidporte: i expected that cos its all bout the money these days but what pained me is the lines he dropped after signing that contract.wat lines? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 532 533 534 535 536 537 538 539 540 (of 546 pages)

?
i grt u bros n aunties o diz thread.xori if am rude my name z another i jst newly gain admsn in uniben,petroleum engnr.u can hola at me another1234 on 2go.once again i grt u