Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 535 536 537 538 539 540 541 542 543 (of 546 pages)
Monsieursuave: Dude. U̶̲̥̅̊ dint av 2 kill her moment!!killing of moment is ma job |
I_am_Lamar: Are u always this stupid . .or u're making a special effort todaygo and tell ur daddy dat 1 |
Asakel: Freakygo gt jiggy wit iya sikiru daughter |
Doc_Miss: Welcome back Fairfax. Please don't be depressed.go tell baale,wen person dey find admission for naija,so mk she try 9999 tyms abi. Hahahahaha,odizeey u b man |
Gud morning pals, for ma not yet admitted pals,dis scripture is for u; romans 10v11: for the scripture saith, whosoever believeth on Him shall not b ashamed; romans 10v17 so then faith cometh by hearing,and hearing the word of God |
Monsieursuave: Ï sabi play d game ooo.which game b dat |
Kiluto: laff no gree me laff. U guys shuld jst let dat gal b cos i hav alreadi bought engagement ring dat i wil giv her wen clearance start. u can ask her we'v gone far Dont tk dis personal *detivo's voice*na u sabi bt if u see person 4 ur matrimonial bed wit ur wife,no call my name o |
Romanticboy1: KWASU set 2 b renamed 2 'abubakar sola saraki university' ASSUold story *in jfm sports presenter's voice* |
Romanticboy1: kip dreaming,nah hot water she go use wake u upwen she no wan go village |
Mickey7: KK one for suave nd one for odizeyno b small tyn |
Monsieursuave: Sum1's jealous? |
Mhelena: odizeeeeeeeeeeeyY I go jealous wen dis fresh fish dey for me suave |
I_am_Lamar: [color=crimson]He no even spell am well.. SMH For u bro[/color]go tell bale |
Pokemon and suave. See love |
melhena: .odizeey baby I c u oI c u 2 baby |
Uniben dey crase jamb dey kolo,dem want mk person dream bad dream like d 1 I dream last nyt chai |
nairaland owner.osewa:if I hear,oboy,neva new dis,cHai,God hlp me o. Gud nyt. Ma ppl |
Viewing this topic: gays gays gays, odizeey(m) gays gays gays Tho I walk tru d valley of d shadow of death I fear no evil |
Swagalord18: lol ...nawa 4 u oo ......shuuuuI nor ft shout, y etisalat dey slow 4 ma BB na,I go break am o |
Riley_Freeman: lol.. Na true talk jare.baba, 4 ur case I nor ft shout o |
Kolade9:person wen dey lowkey no dey stroke na,wen I dey dis syt,d fun is unlimited,bt I pray God has mercy on me. Amen |
Kolade9: Warrisdis?dat means he is a very gud straffer,since u r a gay,go and place a request |
28 Year Old Man Defiles 5 Year Old Girl In Oyo State, Gives Her 5Naira As Reward |
demistry(m), Kiluto(m), ugiee(gay), Swashi007(m), Doc KK(m), Mickey7(m), odizeey(m), Riley_ Freeman(m), comment248, Kolade9(m), FilesUpdator(m), Fastecash, exPLIcit7(m), Faith93(no faith at all), OSUU9(osu), bizmania(m), Miscellaneous(m), dharmora(m), Swagalord18(m) and 4 guest (s) |
Viewing this topic: Psycho Pea(homo), Blexysexy(f), Tgirl- temmy(f), Kolade9(nl official gay), FilesUpdator(homo), odizeey(straight), Swashi007(homo), exPLIcit7(homo), Nekkie27(f), Ken excel, iam_ slimterry(homo), Riley_Freeman(homo), Eng. Tino(homo), Miscellaneous(homo), Mickey7(homo), Swagalord18h(homo), Doc KK(gay) (m) and 5 guest(homos) |
Kolade9: This mz'helena nose fine ogo lick a£m na |
Great~Mind:u dey fear cell? |
ditrix: Team Off point posting. We rock, and d winner of off key posting goes to .............................................................?..........................e don tey, wen u don dey try me,hmm mk una tell am o,lata nw dem go say we r one family ,family ma foot |
ditrix: Wetyn dey do dat odizee sef shuu,him dey threaten hm sef,nawa o mk hm go sef mk una no bg am,cos i gv am foneweryn dey do dis one,u wan cry abi,thunder fire u,big head,u go dey chook mouth for weryn no concern u,na y dem ban u three tyn, shiiiioooooo,ntoi,ekpa |
chaarly: hahahahaha diz guy. . . U wan stat stroking abi. . Make we stat e-str0king na. . . Evrybdy make una carry unu chair o. . Odizeey u mess akpu fly gate. (hey! hey! hey! B4 persn begin qu0te xay dz shit is stale. . I knw jor, . Doc miss where r u o. . Cum n help me finish dz odizeey. . *in doc miss' voice. . Odi. . . R u sure ure nt high on ur gf's body od0ur. . . Hehehehe. . . Doc miss u badt sha. 0di. . . Na play i dy obecause of dis i will b leaving dis syt,i cant imagine dis i dnt like it,hmmm,do u knw me, in fact im done here dis is gudbye,bye all. |
Riley_Freeman: hahaha...but seriously, you need deliveranceI nor ft shout |
[quote author=mhizz_bernie]gud mornim tew u n evry1[/quot] hw u dey |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 535 536 537 538 539 540 541 542 543 (of 546 pages)



