Odunharry's Posts
Nairaland Forum › Odunharry's Profile › Odunharry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 555 556 557 558 559 560 561 562 563 (of 611 pages)
dem no fit wipe am cane ni?make dm use tree branch wipe am well... Cant 4get d day i was caned by a masquarade..d masquarade get luck say dm plenty i for fight am |
religion section material |
azzurri all d way |
Boomark: F |
nic121: What of dragging the bag on the floor I did that in pry school it is not among the options givenhaba broda..ur pikin go do u bad o...u go dy spoil bag wela b dat o. |
japaneese all d way...gangnam style tinz...hope 2 c Honda n Kagawa |
sexy glow: Drinking Champagne with a tea cup?who knws if na advert tinx |
na wah o..wen will confra cease 2 exist..still people dnt learn dat it bad |
chicbenita: congrat to my brona im be say anybdy mke find ur trouble u go invite ur broda abi? |
Loko one one: My own na folder ☺º°˚˚°ºoo .Hand to d waist.D JW method of preaching d gospel.lol..folder tinz.. |
make evryday count |
God dn bless u...success=equal hard work as well as oluwa dy too |
9jerians dn kill d man with mouth 3 tyms |
abeg he is nt dead o..sm1 posted on facebook i ask her 4 link she couldnt gve me.. Besyds if u check bbc news about an hour ago,they said he is responding to treatment. This the 3rd tym sme Nigerians wants to kill him with mouth..na wa o still waitng 4 confirmation |
[quote author=ozo_emeka]D and a modified one handed A. When I became a "senior" my junior roommates took my bag and books to school and brought it to my class[/quote]dat 1 follow self bt sm junior student are so stuborn and wicked...dm go tear ur book or thief ur new note.. |
1Dray: Sure na, illuminati things no bag na.na wah o..wetin cncern illuminati with method of carrying ur bag.. No bag na for mainly ss3 student..u knw na dm be big boys n gals |
CAMEROONPRIDE: so when you people are tired, you torture your head and neck? I mean with the heavy bags of those primary and elementary school students, how can one carry such luggage on his head. F is a no noyap...dat d best tym pipu do it...u wl see dm draggng dia feet on d floor..i tried all bt A n D is ma favourite. |
team nylon bag/paper bag and no bag at all..those who either pocket dia books or hold it No be all shoulders dy carry bag.. |
[quote author=the_ripper3]U no include nylon bag there. No b all of us use school bag na.[/quote]na true o..i supose include paper bag/envelop,poly bag and no bag at all where studnt either pocket dia books or hold it with their hands.. |
ItsModella: C, D and F. Especially F, when humans are really tiredyap ..u r ryt...pipu try F wen dy r rily tired..i tried dat too |
Jarus: Primary school - Cahahah..secndary sch A n F...e no dy pain u 4 head ni? |
[quote author=PAGAN 9JA]@ OP, A & D are an impossible combination. unless you are carrying 2 different bags.[/quote]yap..i av a 1 hand bag n 2hand bag...so 4 d 1 hand na D, |
[quote author=nu-well]Una don come again o! Which part of Igando did this one happen? I went through there this morning o! Sofri dey form all this stori. Frontpage no be degree award o! SMH [/quote]guy e be lyk say u na knw wia u pass maybe na badagry u pass...SMH |
pekelepekele: F is the best the bad boys stylebad boys swag...e be like say u rule sch dat tym |
Br3nd4: Na F sure passf ke?na empty bag u dy carry ni?ur head go blow o |
dopeJemi: lol! Der was a time A became Mad Swag in my skuLi tink d one in vogue nw is C and D |
dopeJemi: A and C ![]() dopeJemi: A and Ci tried C 2 bt it once in a while...A na im sure pass serious student tinz,lol |
what your style of hanging your school bag back then in school? Mine was A and at times i use D when im carryng my 1 hand bag... Team nylon bag and no bag at all can add dias...
|
o boy c pipu.. |
harlos: I've check ur profile, combining everything i see together, that is the my result compared it also with the rank u gave meahahah if im uon den u r kon.. Nyc pix...do u make shoes? |
ayobase: This is gonna be the result when u didn't go to school while ur mates were!ayobase u be thief o...wia u take steal d pix?as i wan post d pix na im u post am ![]() ayobase: This is gonna be the result when u didn't go to school while ur mates were!ayobase u be thief o...wia u take steal d pix?as i wan post d pix na im u post am |
harlos: UONbro easy..ultimate ke?dat 2 much |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 555 556 557 558 559 560 561 562 563 (of 611 pages)


team nylon bag/paper bag and no bag at all..those who either pocket dia books or hold it