Odunnu's Posts
Nairaland Forum › Odunnu's Profile › Odunnu's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 556 557 558 559 560 561 562 563 564 (of 590 pages)
U mean say u no dey bazz yet u dey misnorma like ds?o boi,wahala go dey if u begin o. Tell me when u go start make I no cross ya doormot. |
06460261BC ADEDIGBA MARYAM OMOTOMIWA. No result yet.Plz check bk next week. Relax my dear.Its well |
I'm vry open 2 new knowledge. Abeg teach me joo.Whr we go stay begin lecture 2avoid dstrction and prying eyes? |
Gdmrnin threadowner,dnt let me get a cane 4u o.Beta edit dat ur last post and change only a leta nt 2letas |
Waow,so u r a mod?Wht section do u moderate?Took a peep at ur prof and found out. Mschewww,tot u were superhuman,nw I knw hw u did it! |
Gdmrnin Hon(hop its safe 2call u dat? Hw r u 2day?U didnt reply my post.Hw did u do dat thn ystrday. |
Tars |
uchsam:Both records dnt exist!! |
uchsam:Both records dnt exist!! |
Thnx JennyK. no mind all thse olodos wey manage c dem self 4 Yankee,dem go land NL begin form 'queen eliza' for English. |
Mama gee,every NLdr went to Ajabuote whtevr sch,I dnt wan2 waste my time tryn 2find out hw u got 2knw. It myt interest u 2knw dat I went 2a sch dat doesnt exist again as in,d govt had 2close it down cz it didnt meet d approval standard, bt dat doesnt mean u write beta English dan I do. Ur qualmz is dat u r so full of urself and I wondr y cz u r nt evn near a C4 English WAEC holdr. Most tymz,I use my fone 2type and u'l be a goat to xpect me 2write out all d letters for u.If u dnt undstand my shrthand,I guez u'l undstand d reasn why I doubt ur education. |
Very humourous. |
alancruise:is ds part of d joke? Bt d joke make sense o! |
Oooooooiiii.Kedu? |
[quote author=mama-gee link=topic=438489.msg5968851#msg5968851 date=1272503440][color=deeppink]Cause your confused butt posted it twice. . .[/color] [/quote]Aint u more confused dan I am?if my 'confusd butt' had postd it 20times,so ur more 'confusd as.s' wud have read it 20times.So much 4an 'ill-educatd' Jennifr. Abeg no vex,i'l read ur reply 2mro.I'm sleepy. |
Same thn datz wrong wt ya. Why r u readin it twice Jenny? |
FL I agree completely wt u abt Elrazur,dat guy is a pain. Abt Na2day bein an ashy,hmmm,I thnk i'l confront hm,2thnk I was already dreaming of a 'lived happily evr afta' MamaGee -I thnk d worst thn dat kud happn 2her is 2wake up one day and c there's no NL again. |

Lets c u plz |
If I get d info,i'l drop it here, bt u'l do urself well if u'd join or visit d interactive forum of UNN on unnforum.com.U'l get faster help thr. Wsh u luck. |
@Plat:U b correct special adviser.Thank u for snatchn me out frm d jaws of d lion. So,who do u advice/suggest I flow with? |
U go wait tire |
Shey u be witch?deny am Honeric. Hw did u do dat thn?I was actually feeling kool dat i'v finally gottn Seun's attn. until I read d heading,u want make i get cardiac arrest? Oya tel me hw u do am. @Post. Who u don evr see wey leave where dem dey celebrate d new king begin go where dem dey rua agwu? (datz a literal interpretation of a local adage) Anybdy wey undstand shd break it down 4u 2undstand dat me sef wan join chop nl moimoi |

honeric01:na wa 4 u o!We neva finish d atrocity wey u commit,u com carry iniquity join am. If I dey find husband,na oga Seun profile i go dey watch eflyday as e be say na hm b d biggest boy for NL. |
Seals |
Kai,u go fear fear!I read 'alert' join d thng.No vex oga. Oya 'RELAX' |
Kai,u go fear fear!I read 'alert' join d thng.No vex oga. |
D top one reads 'DEALT' me sef com write DEALS. Nah wetin nah? |
For where? Nah only 'T' i change o |
Make I play again? Oya collect am: Deals |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 556 557 558 559 560 561 562 563 564 (of 590 pages)
[/quote]Aint u more confused dan I am?if my 'confusd butt' had postd it 20times,so ur more 'confusd as.s' wud have read it 20times.