Offkey's Posts
Nairaland Forum › Offkey's Profile › Offkey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Where all those girls wey sabi catch flowers for wedding like spiderman.i wan check something 😂 |
Curious345:from Jolie,carry me go e.t.c |
That is why you need to start making money online.check my signature |
Solofresh2:he is teaching her |
Chicagograduate:some certain rules are for poor people |
Would people say the same if she did it to a "NOBODY"? Think about this.society is really messed up.they worship wealth and status. I feel deeply sad for this. |
This what you get when Werey dey disguise.local man dey form civilized😂 |
My own be say make the person wey dey up floor no go match white powder for down floor ![]() |
Read this thread If you don't want to read it.i wonder as you wan use make am https://https-www-nairaland-com.0.freebasics.com/7980596/not-lazyjobless-just-lack-ideas.if?iorg_service_id_internal=1646953538912597%3BAfqYYji6Fu8IapC3#128112495 |
Hmm |
greensky4:this is good |
greensky4:this is good try to read this too https://https-www-nairaland-com.0.freebasics.com/7980596/not-lazyjobless-just-lack-ideas.if?iorg_service_id_internal=1646953538912597%3BAfqYYji6Fu8IapC3#128112495 |
Join am o abeg. Na this kind thing I dey talk about since.if you no get job or work abeg try read this thread.make you get something doing.na my way of giving back be this https://https-www-nairaland-com.0.freebasics.com/7980596/not-lazyjobless-just-lack-ideas.if?iorg_service_id_internal=1646953538912597%3BAfqYYji6Fu8IapC3#128112495 |
Seun making Elon musk networth to decrease because of the sanction,now we yoruba people are developing United States of America.what atime to be from Yoruba land.we are shaking the world while they sit at home to watch us every productive monday on their TV.the only time they see themselves on the news is when they are taking mugshot |
Rejouir:exactly.this money money money.na Im never make me get girlfriend ever for my life at 22 🥺😭 |
Make Im loose the car parts den couple am later😂 |
The only way to appeal to the people of Ibadan is to introduce cut 3 betslip ticket free of charge so we fit see money renovate our brown roof 😂 |
The goat don too listen to Andrew tate |
Yorubas are shaking the world 🌍🌎🌎 while Igbos are at home sitting every Monday |
"Give me money. Money "people go dey para ![]() |
Who say sadio mane ugly.yourwife suppose fine pass you na.no just look out of place.look that picture again the gap no too much. The pride of a man na for him wife to fine pass am na haba.i no wan get wife wey I fine pass o ![]() |
This fubara government must favour me and my family |
Nigerian president 2067 has been born😂😂 |
