₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,003 members, 8,419,885 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 06:21 AM

Toggle theme

Ogene3321's Posts

Nairaland ForumOgene3321's ProfileOgene3321's Posts

1 2 3 (of 3 pages)

CrimeRe: Cult members bury motorist alive in Lagos (Photo) by ogene3321: 8:12am On Sep 04, 2015
If na secret life dey sweet me I go go join ogboni
CrimeRe: Cult members bury motorist alive in Lagos (Photo) by ogene3321: 7:57am On Sep 04, 2015
Okada man mak dey suffer watin he do dem mak dem kill am. All this cultist self no dey even hustle 4 2morow self dem tink say dat one na lyf to dem
CrimeRe: Cult Member Killed By His Members For Membership Declaimer (photo) by ogene3321: 8:08pm On Sep 03, 2015
Dix news na 100% fake that guy is a drunkard or madman this guy stil dey alive abeg look into de pix well abeg the OP of de post won just gt awareness na lie na dat area I dey leave notin lik dat all bloggers are liers
Car TalkRe: Okada-Man, Student Crushed By Trailer In Benue (Graphic Photos) by ogene3321: 6:57pm On Sep 03, 2015
Rip God guide me ooooo through the end of the year
Nairaland GeneralRe: Newly Installed PHCN Pole Suddenly Breaks & Falls (Photo) by ogene3321: 9:23pm On Sep 02, 2015
FTC
CrimeRe: Student Shot Dead In Unizik(photo) by ogene3321: 8:37pm On Sep 02, 2015
chigoizie7:
See dis mumu, no H.I.T for unizik, wey vikings dey win, na so aki men, go de throw una OVB anyhow, bros get a life, say no to cultism.





Infact ever since I started hearing about cult clashes btwn aye nd bagger, na una de always loose, dem de always kill una like chickens.










My, point, bros, please shun cultism and embrace a better life, there is no gain in it.
you be bastard u dey mad u won die early death u still like life u won die lik chicken we go locate u no tak ur time first
CrimeRe: Policemen Were Duped Via Facebook by ogene3321: 4:34pm On Sep 01, 2015
Beter this boy gt sense collect them their money kudos to the boy
CrimeRe: Student Shot Dead In Unizik(photo) by ogene3321: 4:28pm On Sep 01, 2015
Ayee normans normans are singing RIP DUDE
CelebritiesRe: Don Jazzy shares some beautiful pic of Mavins Crew on the move to Dubai by ogene3321: 8:41am On Sep 01, 2015
Chia I must make money weather legal or illegal
CrimeRe: Meet Nigerian Yahoo Boy Who Makes N100M Every 6 Months (photo) by ogene3321: 5:59pm On Aug 31, 2015
Jkvivi2020:
This one na yahoo plus. Na only u fit catch maga like dat. 100m every six month. Na be say na billonaire u be. The truth is dat if u no wash your body for babalawo u no go fit progress for G. Na greedy maye na de pay.
guy na true abeg if u dey do G with out plus na waste
CrimeRe: Our Neighbour Revived Me With Water After Raping Me Six Times –14-year-old Rape by ogene3321: 5:51pm On Aug 31, 2015
Chia this boy dey disgrace edo state
TravelNigeria Student In Canada Help by ogene3321(op): 4:40pm On Aug 31, 2015
Please I need a cheap university at canada to study I need urgent reply please and a cost of a student visa
CrimeRe: Student Shot Dead In Unizik(photo) by ogene3321: 2:30pm On Aug 31, 2015
GabrielSuswam:
BlackAxe 4----Vikings2...

Bhl & Rhl Kontinu
u dey mad respect viking our member no dey die like chicken na he go be
AutosRe: Cars For Sale by ogene3321(op): 6:57pm On Aug 30, 2015
Purchase
AutosRe: Cars For Sale by ogene3321(op): 6:49pm On Aug 29, 2015
Toyota verso

1 2 3 (of 3 pages)