|
Romance › Re: Wizkid Is Performing by ojun50(op): 10:26pm On Dec 29, 2022 |
Niftkid: U broke na why u dey reason am .. See who rich You wey yr parents still dey feed dey open mouth talk |
Politics › Re: Kogi: Bomb Blast At Palace Of HRM Ado Ibrahim, Three dead by ojun50(m): 10:41am On Dec 29, 2022 |
Buhair buhair buhair |
Christianity Etc › Re: Woman Shares Message She Received From Her Pastor Who Acts 'Holy' by ojun50(m): 10:37am On Dec 29, 2022 |
Pastor from hell and APC |
Investment › Re: Between Piggyvest And Cowrywise Which Is Best by ojun50(m): 10:36am On Dec 29, 2022 |
Aviod both of them |
Romance › Re: If I Get These Things, I'll Have No Need For A Man In My Life Anymore (photos) by ojun50(m): 7:37am On Dec 28, 2022 |
Wetin man won use liability like you do |
Politics › Re: Sheikh Ahmad Gumi: Don’t Vote For Politicians Who Will Attack, Kill Bandits by ojun50(m): 10:41am On Dec 26, 2022 |
Wetin I just read soo |
Politics › Re: "We Are Yet To Generate Electricity To Roast Boli" - Tinubu by ojun50(m): 11:29pm On Dec 24, 2022 |
Una go chop boli tire, since na light we won dey use. He no go better for people wey dey push this man.
See has UK people dey laugh una |
Romance › Re: Prostitution Is Not Bad by ojun50(m): 11:01pm On Dec 24, 2022 |
Werey |
Politics › Re: How Much Is Petrol Per Litre In Your Area? by ojun50(m): 11:17am On Dec 24, 2022 |
|
Politics › Re: How Much Is Petrol Per Litre In Your Area? by ojun50(m): 11:13am On Dec 24, 2022 |
|
Celebrities › Re: Jasmine, Mr. Ibu's Daughter Attends Party In Wears Partly Revealing Her Buttocks by ojun50(m): 11:00am On Dec 24, 2022 |
That is why has a man, make yr first two children no be female |
Politics › Re: How Much Is Petrol Per Litre In Your Area? by ojun50(m): 10:56am On Dec 24, 2022 |
StrongAlphMale: We must kick APC and PDP out come 2023 We? My guy nigerians are not ready for change |
Politics › Re: How Much Is Petrol Per Litre In Your Area? by ojun50(m): 10:46am On Dec 24, 2022 |
Na reachable car i use |
Politics › Re: What Can You Say About This I Need Your Opinion by ojun50(m): 11:20pm On Dec 23, 2022 |
|
Politics › Re: Difference Between PDP And Labour Party Visit To Goodluck Jonathan House by ojun50(m): 11:19pm On Dec 23, 2022 |
PDP telling GEJ the usual lies |
|
Business › Re: Max Air CEO, Mangal, Is Dead by ojun50(m): 9:42pm On Dec 23, 2022 |
PrinceOfLagos: Rip big man
I hope this is not the end of the airline Na Nigeria you dey oh |
Celebrities › Re: May Edochie Replies Husband, Yul, After He Publicly Asked For Her Forgiveness by ojun50(m): 9:20pm On Dec 23, 2022 |
See sweet reply Kisses to her |
Business › Re: New Naira Notes: Restaurant Owner Embarasses Male Customer, Tears His Trousers by ojun50(m): 9:14pm On Dec 23, 2022 |
DaddyFreeze2020: The new notes need to be circulated for Nigerians to get used to it. CBN is not serious In a branch here in delta state dey brought 4 hundred thousand to be share for more than 5million people. you only get two piece of the new note if you are redrawing 100k |
Nairaland General › Re: I Just Killed Green Snake In My Office by ojun50(m): 2:32pm On Dec 23, 2022 |
Una office No salary for una |
Sports › Re: Kylian Mbappe's Father Speaks About Corruption In Africa. by ojun50(m): 5:42pm On Dec 21, 2022 |
Why is he speaking now |
Politics › Re: JUST IN: Again, Emefiele Shuns Reps Summons, Lawmakers Kick by ojun50(m): 1:45pm On Dec 20, 2022 |
Moferere: Emefiele will end in shame Shame still dey nigeria |
Jobs/Vacancies › Re: What Does It Take One To Work In A Mortuary? by ojun50(m): 1:23pm On Dec 20, 2022 |
I ones leave with a guy who work in Mortuary,
See eh, we no dey close door for night if we won sleep after close of work for the day, food self na out side we dey eat |
Romance › Re: How I Paid Back My Cheating Girlfriend In Her Own Coin by ojun50(m): 1:17pm On Dec 19, 2022 |
Pathfinder2090: What is the name of this movie? Pay Back? I guess ! Name of movies I Zap her friend |
Celebrities › Re: Davido Finally Perform In Fifa 2022 Qatar Closing Ceremony by ojun50(m): 3:49pm On Dec 18, 2022 |
Congratulations to him,, I miss him |
Celebrities › Re: World Cup: Chioma Dresses Davido At Lusail Stadium, Qatar (Photos) by ojun50(m): 3:48pm On Dec 18, 2022 |
God1000: Good for them, are they legally married now? The osun go find out |
Celebrities › Re: Paul Okoye Goes Savage, Shares Photos Of Ladies Who Called His Girlfriend Ugly by ojun50(m): 2:51pm On Dec 18, 2022 |
See people wey dey call people ugly |
Family › Re: Why Are Nigerians Wicked? by ojun50(m): 9:20am On Dec 17, 2022 |
Na yesterday them born you abi |
Politics › Re: DSS Says No Money For Food; No Drugs For 9 Days — Nnamdi Kanu by ojun50(m): 8:43pm On Dec 16, 2022 |
Make them buy carry na, garri na man food |
Politics › Re: Caption This Buhari Photo And by ojun50(m): 8:03pm On Dec 16, 2022 |
See has them dey run from una baba go slow |
Politics › Re: Atiku Supported While Walking In Anambra (Video) by ojun50(m): 10:11am On Dec 16, 2022 |
NL oya wetin una village people dey advice una to talk |