Romance › Portable After Sending Him To Missionary School (pis) by ojun50(op): 12:52pm On Jan 31, 2022 |
Watch out soon
|
Romance › Re: 6 Signs You Are Not Ready To Get Married by ojun50(m): 8:40am On Jan 31, 2022 |
Nonsense |
Romance › Re: My Girlfriend Just Break My Heart How Do I Move On by ojun50(m): 9:43pm On Jan 28, 2022 |
The wey we all move aftet watching super eagle match |
Politics › Re: Ekiti2022: Security Agents Arrest 500 Armed Thugs, Recover Weapons by ojun50(m): 12:56pm On Jan 26, 2022 |
Abeg make una lock them till after the election |
Family › Re: My Neighbor's Son Fight With His Father. Please How Do I Stop Him. by ojun50(m): 3:09pm On Jan 25, 2022 |
Call me Ask him what is his plan for this year, also about school and what he want to become in future. Them you enter the papa fight matter |
Sports › Re: Cameroon Vs Comoros: AFCON 2021 Round-of-16 : (2 - 1) On 24th January 2022 by ojun50(m): 9:30pm On Jan 24, 2022 |
Comoros go win |
Politics › Re: FG Postpones Fuel Subsidy Removal Till Further Notice by ojun50(m): 4:43pm On Jan 24, 2022 |
Mad set of people |
Technology Market › Re: Maybe it's high time that I sold my laptop off??? by ojun50(m): 4:16pm On Jan 24, 2022 |
Go snap that thin for were clear Oya answer the op above |
|
Health › Re: Help! My Penis Hole Is Tearing by ojun50(m): 1:35pm On Jan 23, 2022 |
|
Romance › Re: Married Woman Gave Me Her Number In Front Of Her Young Hubby by ojun50(m): 1:24pm On Jan 23, 2022 |
Happy sunday |
Christianity Etc › Re: My Testimony: What GOD Cannot Do, Does Not Exist by ojun50(m): 11:42am On Jan 23, 2022 |
Congratulations Amen God no go forget my house oh |
Romance › Re: Which Nigerian State Has The Highest Number Of Runz Girls by ojun50(m): 11:03pm On Jan 22, 2022 |
Na benin both home and abroad,
Lagos na combination of all 36 state plus fct
Abeg na bebin i go give. Aka Edo state |
Sports › Re: AFCON: Tunisia Head Coach, 12 Players Contract COVID-19, To Miss Nigeria Clash by ojun50(m): 5:08pm On Jan 22, 2022 |
Abeg make them come play the match make we beat them blue and black |
Food › Re: Can You Finish A Full Pack Of Spaghetti In One Sitting? by ojun50(m): 6:19pm On Jan 20, 2022 |
Not this present one dey sell |
Politics › Re: Why The Sudden Hate Against Tinubu? by ojun50(m): 11:42pm On Jan 19, 2022 |
No body hate him We don't want old people, sick people that is all |
Business › Re: Can Someone Withdraw Money From Fixed Deposit Before Maturity? by ojun50(m): 3:39pm On Jan 17, 2022 |
Yes yes |
Sports › Re: Eguavoen: Super Eagles Missing Osimhen, Ighalo by ojun50(m): 12:36pm On Jan 17, 2022 |
You no lie |
Christianity Etc › Re: What's The Biggest Miracle You Ever Received From GOD? by ojun50(m): 12:12pm On Jan 16, 2022 |
Waking up |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by ojun50(m): 1:13pm On Jan 15, 2022 |
Make them do 6card abeg |
Crime › Re: How My Husband K!lled Our Children And Dumped Bodies In Freezer - woman Laments by ojun50(m): 10:11pm On Jan 14, 2022 |
Devil self dey fear nigeria men |
Sports › Ghana Most Go by ojun50(op): 10:01pm On Jan 14, 2022 |
Them go soon come blame nigeria now |
Travel › Re: Closed by ojun50(m): 9:33pm On Jan 14, 2022 |
Goldbw122: Why will he get deported? Ignore this one jare,, ask your man how do you go about it from here |
Crime › Re: Please Beware Of This Scammer (picx Attached) by ojun50(m): 9:30pm On Jan 14, 2022 |
Online business or transaction I no dey do |
Politics › Re: Breaking: APC National Convention To Hold February 25 by ojun50(m): 9:27pm On Jan 14, 2022 |
Date wey them go shift |
Celebrities › Re: Is Aubameyang Richer Than Gabon? by ojun50(m): 9:24pm On Jan 14, 2022 |
No way no way |
Celebrities › Re: Why Is My Father Not Dangote? — Tiwa Savage by ojun50(m): 1:05pm On Jan 14, 2022 |
If you ask me na who i go ask |
Sports › Re: AFCON 2021: Why Referee, Janny Sikazwe Stopped Tunisia Vs Mali Early by ojun50(m): 9:18pm On Jan 13, 2022 |
African thins too dey dey special
Make them leave am he don create record |
Properties › Re: Why Aren’t Properties Listings From The North? by ojun50(m): 9:15pm On Jan 13, 2022 |
You want make them dey leave together with cow and goat.
For this big property |
Politics › Re: APC Now Largest Party In Africa – Buni by ojun50(m): 9:13pm On Jan 13, 2022 |
To slap you dey hungry me |
Politics › Re: Okeybakassi - Go And Get Your PVC, Because Your Vote Will Count. by ojun50(m): 9:02pm On Jan 13, 2022 |
Them full here |
Food › Re: Cake Baked For A Civil Engineer By Ibadan Baker (Photos) by ojun50(m): 7:33pm On Jan 13, 2022 |
Nice one |