OKUCHI11's Posts
Nairaland Forum › OKUCHI11's Profile › OKUCHI11's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 (of 55 pages)
OP...I DO COMMENT OO |
ABEG WHERE I FIT BUY GIONEE PHONE BETWEEN 20K TO 30K IN LAGOS ...EITHER FIRST HAND OR SECOND HAND |
UNA DON FIRST ME COMMENT CHAI..... GOD IS GOOD.see young blood in their faces |
HOW UNA TAKE 1ST ME COMMENT |
END TIME TINZ |
SO just like dat d young man take GO ACROSS D BRIDGE... SO just like dat d young man take GO ACROSS D BRIDGE... |
at last confirmed ... my means of getting extra money 4rm my parent is back.. |
CHAI |
ASUU IS JUST AN ORGANIZATION. |
because of tom n jerry u papa carry tv 4 head go work..D richest man 4 ur village drive jeep go work; carry d 4 tire dey come back..i look u 4rm up 2 down i no know wetin 2 call u bt beautiful monkey... |
u chop egg complain say bone chook u ..U tie wrapper dey fine back pocket..u buy aeroplane dey ask 4 nylon. u mess 4 church deaf and dumb talk say na u..u enta okada dey find seat belt..u pursue bus 4rm osborne 2 ikja giv conductor moni say i cheat u |
PLS HOW DO THEY DEFINE MARRIAGE? |
SHULD NOT SPOIL THEIR KIDS ... |
soul_glo: Do you watch them "bleeping" themselves as you claim? Why are you the only one seeing itNO MANY PEOPLE DON CATCH DEM BUT ANY TIME WE REPORT DEM 2 THEIR PARENT THEY'LL SAY THEIR CHILDREN ARE VIRGIN AND WE IN D COMPOUND |
PLS I WANT 2 KNOW D APPROPRIATE MEASURE OF DISCIPLINE 4 DIS CHILDREN IN MY AREA ...WEEK IN ... WEEK OUT THEIR PARENT DON TIRE 4 ME REPORTIN THEIR CHILDREN TO THEM |
I DON'T BLAME U, NA D NETWORK WEY GIV U FREE MB 2 BROWSE...shey u dey there when GOD dey deliver jugdment 4 am.... why u post this after he died ... if GOD laid it in ur heart 2 preach 2 him why didn't u do it ..any how WHEN WE REACH HEAVEN WE GO Nou |
NA CIV OWN DEY EAZY |
NA CIV DEY EAZY |
Madawaki01: Enyeama to stop messi againNO NO |
Havilah93: Spain chileSEE D... SUIT ARG NIG |
donphilopus: Draw about to begin now!SEE ZIDANE SUIT AS E FIT AM |
OKUCHI11: OH BY SEE SUIT AS E FIT DEMDE SUIT AS E FIT DEM |
DEATH MACHINE: guys it's showing live on nta nowOH BY SEE SUIT AS E FIT DEM |
olabukola: See how she is running her mouth like Agege tap, goes to show that she will do worse than what oshimole did to if she is oshimole position. We shall see when she will complain of unpaid salary.PDP GO AND {[}] |
WE WULD NOT BE ARGUING THIS IF WE FIT TURN BACK D HANDS OF TIME ...ELEDA PROTECTS AND DIRECTS |
WE WULD NOT BE ARGUING THIS IF WE FIT TURN BACK D HANDS OF TIME ...ELEDA PROTECTS |
johnwizey: So upon all d moni Nigerian leaders stole,dem still no make am. *cover face |
johnwizey: So upon all d moni Nigerian leaders stole,dem still no make am. *cover faceTRUE TALK I DO REASON AM DAT WAY SELF AFTER DEM DON EARNING SO MUCH 4RM SUBSIDY TAX AND POwer GEneration |
johnwizey: So upon all d moni Nigerian leaders stole,dem still no make am. *cover faceTRUE TALK |
IST TOUCH OF 2ND HALF HE WIPE D SHOT E ENTA NET HE COM DIE...MEAN WHILE INDIA SAY IF NIG FIT SCORE 1 DEM DON WIN D MATCH NA SO WE TAKE WIN DAT MATCH fifa com ban india since den cos dem dey use juju playball |
Shollyps: INDIAN BEAT NIGERIA 99 OI HEAR SAy na india 99 nig 0 4 1st half okocha and co go DRIBBLE REACH NET GOAL KEEPER GO TURN LIOH BALL NO GO ENTA NET 4 2ND HALF BEGINING OKWARAJI WEAR ONE RING WEY EM MAMA GIV AM 4 LEG |
SO just like dat d young man take GO ACROSS D BRIDGE...