OKUCHI11's Posts
Nairaland Forum › OKUCHI11's Profile › OKUCHI11's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 (of 55 pages)
Policewoman: Did you know Fela didn't drink alcohol?IF TO SAY HE DRINK HE GO TELL YOU |
L.M Ayedun..:WETIN BE UNDEMOCRATIC SINCE NOV 4 WE DEM DO METTING AND WEN OGA JONA GIVE DM DEADLINE E NEVA REACH IF 2 SAY NA ABACHA TYME ALMUSTPHAR GO DON GO DO EN WORK 4 AM |
WETIN DELSU DEY WAIT 4 NOW |
jesuslovesme123: We need a President in this country.ABEG WETIN GOODLUCK EBELE JONATHAN AZIKIWE GCFR BE? |
JUNIOR SCH PRINCIPAL = MOTHER GAGU ACCOUNTING TEACHER =JOHNNY BRAVO (she has big bust )BIOLOGY = MANNERS (he love 2 teach u good manners which we flaunt) ECONS =SENIOR HEAD GIRL (she is a very short woman ) |
ACCOUNTING TEACHER =JOHNNY BRAVO (she has big bust )BIOLOGY = MANNERS (he love 2 teach u good manners which we flaunt) ECONS =SENIOR HEAD GIRL (she is a very short woman ) |
NO MOSQUITO IN HEAVEN, GOD BLESS GOOD MASTERS |
zubimete: D story get k leg o. E no get tail at all. How e take consign me sef sef.SHEY E GO MAKE ASUU CALL OF D STRIKE |
omanifrank: which 2nd |
the warrior72: Wey the pix naa, abi una wan mak I no believe this tori?NA TRUE I READ AM 4 PM NEWS SOME YEARS BACK ... |
ABEG I NO COMMENT |
Realone92: Secondary student would be like ...............thank GOD I GO SOON MEET BROTHER SEUN FOR 100 level ...UGET AM ON POINT MY DEAR |
e don reach d time wey we go just barge into their meeting room and make dem finalse everytin 4 gun point abi na lie... |
HOW DIS 1 TAKE CONCERN ME NOW ...ABI E GO END D STRIKE?? |
begwong: NL why una no attach the pissure na?I COVER MY EYES |
berem:BLAP |
berem:CHAI |
Ich_el: Picture evidenceWETIN U WAN SEE 4 THERE ... NA TAXI DRIVERS or d stripped people |
Bome01: my friend, na handball u s'pose dey analyse! U are pointless! |
Bome01: my friend, na handball u s'pose dey analyse! U are pointless!MEN U ARE ABSOLUTELY GOOD AT IT...VERY FRIENDLY INSULT |
ALL OF UNA WEY DEY COMLAIN e no gud oo we have 2 b optimistic ...the match was played as if it is knock out stage match ...d men needs our SUPPORT JUST AS IT HAPPENED IN AFCON |
LouisThoru: Some people are perennially daft.GBAM! |
IF GOD ALMIGHTY WAS QUESTIONABLE WE WOULD HAVE ASKED HIM WHY HE ALLOWED THIS 2 HAPPEN...BUT HE IS GOD HE KNOWS D BEST REASON ...MAY B 2 LET U BE IN HEAVEN BE 4 U SIN AGAIIN ..SURE HE KNOWS D END 4RM D BEGINNING ..... GOD BLESS UR SOUL... AMEN |
[quote author=pendusky]SORRY BRO HERE IS THE SUMMRY Nigeria became the most successful team in FIFA U-17 World Cup history with a 3-0 win over holders Mexico at the Mohammad Bin Zayed Stadium in Abu Dhabi. The final was a rematch of the 6-1 |
alotofgrace: okutufeete!!!! i been nor knw say chinko dey fine oABIO |
ABEG HOW HER BEAUTY AFFECT D PRICE OF GARRI....BEAUTY OR BEAST ...I NO WAN KNOW WETIN I WANT NA MAKE DEM CALL OFF D STRIKE |
gretafutor: U definitely need a serious deliverance or a kind of brain surgery cos i m sure no normal person wl blasphem GOD dis much.he need am times 77... 4 cele people hand |
nikkypearl: I need a dislike botton abegGOD ALMIGITY bless u abeg 4 dis comment |
I HOPE NO BE MY GOD U DEY REFER |
wen i saw d pics i say GOD U ARE GREAT .... 4 U 2 KIP HIM ALIVE ... I ALSO PRAY 2 GROW OLD SOME DAY AND SEE MY OLD PICS WITHOUT REGRETS OR UNANSWERED QUÊSTIONS |
Swiz doe:DIS IS WHAT HAPPENED IN D DAYS OF NOAH WHEN HE WAS WARNING D PEOPLE 2 TURN A NEW LEAF DEY DECLINED...EVEN TURNING IT 2 A JOKE BUT WHEN D FLOOD CAME ....U KNOW D REST OF D STORY |
Vilicious: Them don come again o o o, very soon we will have heaven heaven airport, were you board straight flight to heavenSORRY... ARE U TALKING ABOUT HEAVEN LIKE THIS |
