Olaak1's Posts
Nairaland Forum › Olaak1's Profile › Olaak1's Posts
True talk go with ash & bitter words though, but very important to say it; i wish our ladies will take this candid advice & stop searching for what is not lost; cos if u keep searching for what is not lost for a very long time, u'll not find it u'll end up becoming the oldest spinster in naija; a word, they said, is a enough for the wise.[color=#000099][/color] : |
thanks Dayo ur story is quite inspiring, i'll make my woman to read it too so that we both know hw to keep our relationship alive. |
Who is senator Dimeji Bankole, are u a Nigerian at all? |
I think this Boko Haram man..... Sorry El Rufai is becoming eccentric day by day; he needs his brain checked or he should be referred to Yaba left asap. |
@OP: monkey na so u fine rich; small time nw u go dey tell us say babes dey beg u make u come sleep with them, "obo dudu!" (bamboo) |
[quote author=BodyKiss]Op, you dey craze, you fnck all the branches you no want fnck the root. Wetin you dey fear? Abeg fnck ngozi jor.[/quot Bros wich one be ur own nw, u say I dey craze u sure sey no be bad belle dey worry u; abeg send ur address to me make I send one of the three Ngozi friends to u. |
I know say 9aijapinkin and idi-ileke go fit help with this kassala: na dis babe o way day my compound him name na Ngozi <omo okoro> 4 more than 5 months wey them don pack enter our compound the babe no gree make I be; 4rm beginning me n the opeke no dey yan na so one day she enter my room ask if light dey our line (we no dey use the same electricity line) that time I dey watch one popular programme 4 STV na so she sidon o, sey them no get light 4 their own side and she can't afford make she miss the episode of the popular soap opera; my people, make I cut the long tory short na so me and this babe Ngozi become 5&6 4 we compound o, sotay many people (including her aunt) think sey I don dey shine the babe congo but nothing like that happen btw us but sha thru Ngozi I don nack three of her friends Rose, Dupe and Chinyere, my brothers na so me I just day enjoy myself o dey browse these babes nyash any day I like without any of them knowing of my relationship with others courtsey of Ngozi their friend; the problem nw be sey me I no know sey as I dey do the thing dey vex Ngozi- she wan make I dey work under her too; me I no first understand cos she fit watch films in my room till late in the night especially when her aunt wey she dey stay with dey 4 night duty (her aunt is a nurse) na so she dey hiss with frown face sometimes if she wan leave my room sometimes she go talk sey the film wey we watch together dey boring " I'm going 2 bed jor I don't like the film" she often said, all the same, me I no even think am go kpekus levels until last week Saturday when she dey leave she come look me 4 face ask this question: "what do u make out of u, deliberately withholding what somebody truely deserve 4rm u? Ola truely u've really punished me enough and I'm bored good night". As she com go finish na im come sidon think am sey e be like sey Ngozi wan make I dey nack am put her friends; guys wetin una think na, make I give Ngozi wetin she want abi make I 4get cos bros if na f*ck e no dey tire me at all, I be donkey?; |
^ |
Ha ha ha ha ha ha ha ha lmao! Aregbesola "sir were!" ur tongue has brought u all these insults! |
That stup*id old fool deserves to be dethroned he is a big disgrace to his subjects; I want to believe that lady is young enough to be his granddaughter; "Agbaaya buruku" can he ask his granddaughter to open her pussycat in the public? Nonsense! |
GenBuhari: I read somewhere that Obasanjo is the biggest looter in African historyCan u pls give us the clue of ur sure of Info GenBuhai? U guys talk as if Buhari is a saint; all the success recorded during General Buhari's regime was by the grace of Almighty God and by the grace of late Babatunde Idiagbon cos he was the d'facto head of states; Buhari was there Just as a figure head. |
I'll beat them silly simple!!! |
Odunnu: Please remind me, where is the staff college located? NASCO road?Along Maraba n'jama Bukuru axis, I drove pass that area last night and everywhere was calm? |
chaircover: This should be in the celebrity or TV sectionBut in real sense, Fathia no try at all, she abandoned Shaeed when he needed her most all because of money. |
~Bluetooth:Abi o! Not ambassador to Canada, US or Britain o; ambassador to Ghana I think GEJ made a mistake, he shd have appoint her ambassador to Somalia so that we can be more jealous!!! "Sule Igbira" |
[quote author=don33310]He is taking us back,when he has no shoes. [/quot N-I-G-E-R-I-A-N-S!!! I'm very sure GEJ will be regreting using this as a campaign now lol!!! |
[quote author=don33310]He is taking us back,when he has no shoes. [/quot N-I-G-E-R-I-A-N-S!!! I'm very sure GEJ will be regreting using this as a campaign now lol!!! |
[quote author=don33310]He is taking us back,when he has no shoes. [/quot N-I-G-E-R-I-A-N-S!!! I'm very sure GEJ will be regreting using this as a campaign now lol!!! |
ASOROCK b: To disintegration, I think. Up Biafra!When will guys stop dreaming this pipe dream call Biafra 4 God sake? |
mikuz: And this is how they plan to combat terrorism? Una never start!I don't know what is wrong with people like u, u keep on complaining "Nigeria is this Nigeria is that" you'll never say anything good about ur country, but take it or live it if God wants u to be an American or an English (as many of u desire) he would have done that 4rm the beginning, but he wants u to be a Nigerian so can't u just face the fact and let's all come together and fight our common enemies: poverty, corruption etc? |
"Mo gbo month duro" hmmm gone are those days! Guys no forming we've all done it in d past gbam!!! |
I don't mind this uniform at all, this is one is by far better than the present black on black uniForm. |
I trust my J town people (Christians) we no dey carry last let those aboki continue in their senseless act; the more they try, the more their brethren life go 4 it; Boko Haram my foot!!! |
I just pray let this nuisance try to attack any Yoruba or Igbo land and see; I am telling u that will be the end of Boko Haram, bunch of miscreants!!! |
Ijaya l'omo 4 the benefit of some us not residing in L agos; what is it that you see? |
This is too cheap and childish; we did stuffs like this in my secondary school days! |
: