Olami1759's Posts
Nairaland Forum › Olami1759's Profile › Olami1759's Posts
1 (of 1 pages)
Ask Mr governor if the task force don clear vehicles that are causing traffic on idumota, oyingbo, iyanipaja ,under bridge, ikeja along etc.? Let him clear those areas first before going to apapa..Mr governor just want to give his boys an avenue to cash out from those apapa vehicles. Because we all know that lastman is even more corrupt than police in the state. |
Oga David..ya family Adeleke is one the family that turn this country to what it is today,so don't pretend like u care. |
Go and do trad n court wedding...if u like spend like 500k on that the remaining money keep am for ya account make u and ur wife dey spend am,white weddings is for white people not a must for our own culture.. |
Men wey dey do this kind things dem be player�� |
Na spaghetti n obe-egusi be this one na� |
Na fireboy no be fireball stupid people |
The guy forget something for him place of work n he went back for it, u come talk say "him break into national assembly complex " u na don forget say na home of criminals be that complex . |
1 (of 1 pages)