Travel › Re: Udom Emmanuel Links Akwa Ibom With Abia Through Long Abandoned Road by OLDESTWARRIBOY4: 8:53pm On Jun 21, 2020 |
Kemistri4: Lmao U just said Igbos pass owners of land in Kano, Lagos and Benin. So I assume the same will be for Warri.
Or is Warri that barren that Igbo boys have no reason to go there 
U just dey shoot urself for foot no be only shoot myself for foot, na yansh. i na-eri nri?
You said your land is full of vegetation and has the best soil on earth yet Erosion wan finish ona and your people dey run scatter everywhere for the entire country.
Dem dere dey fool yourself |
Travel › Re: Udom Emmanuel Links Akwa Ibom With Abia Through Long Abandoned Road by OLDESTWARRIBOY4: 8:46pm On Jun 21, 2020 |
[quote author=Kemistri4 post=90924741][/quote] See this one....say ona youths scatter everywhere na cor accomplishment??
|
Politics › Re: Enugu Government House Christian Chapel: New Pictures Of Progress by OLDESTWARRIBOY4: 8:18pm On Jun 21, 2020*. Modified: 9:03pm On Jun 21, 2020 |
Government House christain chapel?? I no understand
Wetin concern Government and christian chapel? Wrong priorities, why not build state of the art Hospital or something more beneficial to the residents. All these our mumu Politicians self
|
Politics › Re: Citizens Supporting Citizens Commence Community Outreach Program Across Villages by OLDESTWARRIBOY4: 8:15pm On Jun 21, 2020 |
As I see Alexreports I cor rush book space think say na beauty queens before....DisappointedInception100: u steal my first to comment abi Abeg come collect am, I no want again |
Politics › Re: FFK And Stella Oduah Are Looking For This Boy With A Sonorous Voice by OLDESTWARRIBOY4: 7:59pm On Jun 21, 2020 |
famora: Grow up now.....why so tribalistic? ....na people like you still make us remain where Nigeria dey today Abeg free me Jor, no be me do this country o i no be politicians wey dn loot all ona money cumot |
Travel › Re: Udom Emmanuel Links Akwa Ibom With Abia Through Long Abandoned Road by OLDESTWARRIBOY4: 7:47pm On Jun 21, 2020 |
Welcome to Nigeria where Government building Roads is a big accomplishment....smh Demburrows: See how everywhere is green blessed with vegetation. This is what the Eastern Nigeria look like. You hardly see a large spars of land that is not covered by vegetation, that is why the soil in eastern region is red one of the best soil type in the world. The only region you find all giant exotic tall plants like the palm tree, a special gift from the almighty to the children of light that roars to heaven every morning. Abeg Allow us hear word ni, ona land wey Erosion wan finish? If ona land good well well why make ona full lagos, kano, benin etc pass people wey even come from there. Abeg talk wetin make sense ogbeni |
Politics › Re: FFK And Stella Oduah Are Looking For This Boy With A Sonorous Voice by OLDESTWARRIBOY4: 7:42pm On Jun 21, 2020 |
Farki: It's not by force to comment. Oya I dn comment so, come beat me i dey arena dey watch Everton vs. LiVARpool . |
Politics › Re: PDP Confirms Agboola Ajayi's Defection by OLDESTWARRIBOY4: 7:25pm On Jun 21, 2020 |
The handler bad o, im go call APC failed com still tag dem join...badoo sneh perfect scenario of pot calling kettle black
Wetin make this guy and Father Christmas Aketi dey quarrel self, Father Christmas no share money reach am, abi wetin?
PDP no dey ever get candidate o, na few days before primary election one ashawo go jump From APC com then them go give am ticket...failed party
PDP and APC has no nothing to offer us, next election I go vote APGA or kowa party or even Nnamdi Coonu IPOB self, I dn tire. I tire pass AssAnal fans self
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool ( 0 - 0) On 21st June 2020 by OLDESTWARRIBOY4: 7:13pm On Jun 21, 2020 |
Everton we can do it...let's go boys xxolisexx: is anyone hearing that noise in the background, abi its just my t.v and decoder making noise... Na Abba kyari dey make noise |
|
Travel › Re: Tree Falls On Vehicle During Rainfall In Lagos (Photos) by OLDESTWARRIBOY4: 6:50pm On Jun 21, 2020 |
Thank God for im life
Village people dial wrong number.
|
Crime › Re: Man Kills His Son And Daughter In Anambra While They Were Sleeping (Graphic) by OLDESTWARRIBOY4: 6:47pm On Jun 21, 2020*. Modified: 7:26pm On Jun 21, 2020 |
Rape & Murder? Wetin Obiano and dem Maduka wey dey celebrate birthday today dey do to address this dem state mata self
Abeg Daddy once you finish praying for Aba on the Seas, abeg Anambra need you sir
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (1 - 2) ) On 21st June 2020 by OLDESTWARRIBOY4: 6:45pm On Jun 21, 2020 |
Galactico4ever: So you be chelsea fan.No Wonder! No wonder wetin?....chelsea na billionaires club o dey dere wey pant dey wear you |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (1 - 2) ) On 21st June 2020 by OLDESTWARRIBOY4: 6:44pm On Jun 21, 2020 |
DriggityDre: Na so 
OLDESTWARRIBOY4
I go quote you on that thread myself. Diggity Dre I go quote you too....no fear
|
Politics › Re: Governor Akeredolu Reacts Agboola Ajayi's Detention By The State Police by OLDESTWARRIBOY4: 6:43pm On Jun 21, 2020 |
This father Christmas governor again
All this people wey no dey male noise fear them o, wetin dem fil do go pass all those 'Handsome' Agberos for Edo state |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (1 - 2) ) On 21st June 2020 by OLDESTWARRIBOY4: 6:36pm On Jun 21, 2020 |
franugo: Losing points against palace and west ham U obviously need to watch more matches asides Liverpool games....nothing is making us drop points there and Watford's best is a draw...on city..I shall remain quiet  I no understand o man city dey chop bottle? Chelsea is beating all big teams Leicester go collect Bayern go collect Man city go collect |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (1 - 2) ) On 21st June 2020 by OLDESTWARRIBOY4: 6:34pm On Jun 21, 2020 |
Everton make ona no fall my hand. Iwobi & Richarlinson on the net
Everton 2 - 0 Liverpool |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (1 - 2) ) On 21st June 2020 by OLDESTWARRIBOY4: 6:30pm On Jun 21, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (1 - 2) ) On 21st June 2020 by OLDESTWARRIBOY4: 6:29pm On Jun 21, 2020 |
All chelsea haters on the thread
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (1 - 2) ) On 21st June 2020 by OLDESTWARRIBOY4: 6:25pm On Jun 21, 2020 |
@maynation
How market na You think say chelsea na man u wey pogba go fall for box 18, ref cor give dem free PK |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (1 - 2) ) On 21st June 2020 by OLDESTWARRIBOY4: 6:22pm On Jun 21, 2020 |
God go punish Reece James....e be wan cut my ticket |
Travel › Re: Fuel-Laden Tankers Explode On Lagos-Ibadan Expressway, Cause Heavy Traffic by OLDESTWARRIBOY4: 3:37pm On Jun 21, 2020 |
Wow....see fire fighters, dem the fear the fire abi wetin? Naija na cast for everything
Hope no be Ogun state o, make I shut my mouth o make dem no ban me YorubaKinging: This tanker reminds me of one issue I've always wanted to lend my voice to
Dangote is a supporter of terrorism and he always get away with it
Yes, aliko dangote has masters he obeys and carry out all thier instructions even to the latter
This war is not between Christian and Muslims
But it's between the tribes of Judah and the Tribes of the heathens
Yoruba will win this war because angels will support us Wetin concern muslims and christians and Tanker explosion, All this Afonja people self |
Politics › Re: APC: Why We Can’t Convene Emergency NEC Meeting - Eta by OLDESTWARRIBOY4: 3:31pm On Jun 21, 2020 |
Ona no wan hold NEC meeting now cuz of covik19?? If I head this Eta eh when Obaseki dey travel go Lag, Abj, Rivers, Akwa ibom....Dey find Tinubu, Mumumadu, Emperor Wike and dem Bagadu dem, Covik19 no stop am o.
If APC wan resolve this their mata, make dem hold meeting fast cuz covik19 na scam...all of us know. |
Politics › Re: Edo Primaries: APC Dares Obaseki, Refuses To Apply For Permit by OLDESTWARRIBOY4: 7:43am On Jun 21, 2020 |
This obaseki no fil just lock up make APC do their thing and why some people for up there dey defend im actions?
If APC supporters na Zone B, wetin dem dey call PDP own cuz both na the same |
Politics › Re: Mustapha Salihu Applies To Strikeout Court Order Making Him Acting Nat Secretary by OLDESTWARRIBOY4: 8:36pm On Jun 20, 2020 |
All this APC North east stakeholders Criminals no go address boko boys mata or address why them region na the most backwards for Nigeria after those people , dem dey here they fool dem papa age with Secretary and chairman mata.
Meanwhile, in Edo state
|
Politics › Re: Seriake Dickson Appoints Brian Dennis And Lawson Ayamah As New Media Assistants by OLDESTWARRIBOY4: 8:29pm On Jun 20, 2020 |
This Dic.kson wey dn useless im state, who im dey appoint?
Congrats to them though |
Christianity Etc › Re: Zenan Ighodalo, Osinbajo, Fashola Speak At Ibidun Ighodalo's Night Of Tribute by OLDESTWARRIBOY4: 5:22pm On Jun 20, 2020 |
R.I.P to the dead |
Politics › Re: Adams Oshiomole's Suspension Has Been Lifted By APC Excos In Etsako, Edo State by OLDESTWARRIBOY4: 4:50pm On Jun 20, 2020*. Modified: 5:07pm On Jun 20, 2020 |
Nigerian politics...God forbid
But this Edo state 2020 mata go sweet die
|
Politics › Re: PDP Screens Godwin Obaseki (Pictures) by OLDESTWARRIBOY4: 4:45pm On Jun 20, 2020*. Modified: 5:02pm On Jun 20, 2020 |
See them, all of them for there den of thieves. Obaseki, Ize Iyamu same set of people
Make PDP use their head sha, make wetin happen for Bayelsa happen for Edo |
Romance › Re: I Think This Girl Is A Player/Gold Digger, What Should I Do? by OLDESTWARRIBOY4: 4:23pm On Jun 20, 2020*. Modified: 4:54pm On Jun 20, 2020 |
Some of these comments...Lmao I'm outside and I'm laughing hard like a mad person. Ona no go kill person for this nairaland o
OP, what happened is both of you played a game and she won like man city vs arsenal
If taking the phone back will make you feel better, then carry on...nothing do you but next time try get sense |
Romance › Re: I've Had Sex With 13 Different Girls This Year And I Didn't Spend A Dime. by OLDESTWARRIBOY4: 1:54pm On Jun 20, 2020*. Modified: 4:20pm On Jun 20, 2020 |
Greatzeus: Hypocrites,Nigerians are world's biggest hypocrites. See them bashing the Op. Are you virgins? Don't you fornicate? Even those married,did you marry as a virgin? Can't you see you are all hypocrites and inconsequential ones at that? Spit on your tiny brains  Bros i tire for the Mata...person just come share im experience, see bashing even from males too. Someone was even mentioning America! Americans wey dey fucrkk pass dogs, world center of baby mamas. That's if I share my own mata for just the lockdown alone, people go swear for me be dat 
Most of y'all are just kids or sexually frustrated, what are y'all expecting to see in the romance section? Why not visit Religion, business etc. Abeg OP carry on
|
Health › Re: If I Masturbate Am I Still A Virgin? by OLDESTWARRIBOY4: 11:39pm On Jun 19, 2020 |
Roman7: Masturnation didn't cus his introversion he has always been that way...........and yes many introvert masturbates n many extrovert do too.........I have introvert friends that can lash anything wearing skirt....like they love gals........so I doesn't mean which side you're on.. Let's agree to disagree |