Politics › Re: Abiola Ajimobi Is Alive - Aide, Bolaji Tunji Says by OLDESTWARRIBOY4: 9:40pm On Jun 18, 2020 |
Man, What a time to be alive I'm drinking lean, they thought I died ^Future 2015
Tinubu & Baba Osho first & second pic El-Rufai & Amaechi 3rd pic Buhari last pic
|
Politics › Re: COVID-19: Abiola Ajimobi Is Dead - Sulaiman Aledeh Says by OLDESTWARRIBOY4: 9:15pm On Jun 18, 2020 |
This world is not my home I'm just a passing through My treasures are laid up somewhere beyond the blue The angels beckon me from heaven's open door And I can't feel at home in this world anymore - Jim Reeves
May God Judge him the way he handled Oyo state during his time as Governor |
Politics › Re: Obaseki Can Rejoin Our Party Only If He Drops From Governorship Race- APC by OLDESTWARRIBOY4: 8:56pm On Jun 18, 2020 |
APC na cast o, wetin Obaseki wan use dem tey do again? E go better if Obaseki join labour party or DPP SLAP44: Which of the APC s ?
Since we have at least 3 APC now, news outlets should be using APC "A", APC "B" or APC "C" so we don't get confused  Guy you be weyrey   
Gaidam APC na cuz Tinubu and dat oga wey dey coma faction na still Baba Osho people.
2023 go sweet past any Hollywood blockbuster movie |
Celebrities › Re: Sandra Achums Celebrates Her 47th Birthday by OLDESTWARRIBOY4: 6:41pm On Jun 18, 2020 |
Ewedegubbler: indomie generation. wetin una sabi You call me Indomie generation...I laugh in Fulfulde. I no too sabi nollywood actors, i fil senior o bros |
Crime › Re: Spicykvng Vee Arrested For Killing Vivian, Her Lesbian Lover by OLDESTWARRIBOY4: 6:17pm On Jun 18, 2020 |
See the way people are sympathizing with them...both are lesbians R.I.P to the dead though
Na two crime she don commit so...lesbianism & murder |
Politics › Re: Godwin Akwaji Dies Of Suspected Coronavirus Disease by OLDESTWARRIBOY4: 5:46pm On Jun 18, 2020 |
R.I.P sir |
Politics › Re: Democracy Watch Calls For The Unconditional Release Of Nastura Sherif by OLDESTWARRIBOY4: 5:18pm On Jun 18, 2020 |
Democracy dey Nigeria?..the one wey APC dey do na democracy?
APC bring hate speech bill APC bring repentant boko boys bill APC defiled court orders with zazaky mata APC arrest & oppress innocent protesters APC use soldiers wan destroy Rivers election See the power tissue for Edo state....ETC
APC go finish this country be4 our very eyes
But still doesn't make PDP any better...so we(youths) need to do something about it |
Celebrities › Re: Sandra Achums Celebrates Her 47th Birthday by OLDESTWARRIBOY4: 5:12pm On Jun 18, 2020*. Modified: 10:50pm On Jun 18, 2020 |
Nairaland dn start again with all these birthday wishes
This pictures galz make ona take note o, na so ona shape go be in few years time so make ona tune down ona shakara cuz everything go fade last last |
Politics › Re: Herdsmen: Defend Yourselves, Ohanaeze Tells Igbo - Sahara Reporters by OLDESTWARRIBOY4: 1:59pm On Jun 18, 2020 |
Blakpot: Yh south south. Delta Igbo like Ukwani (kwale) but those guys no dey gree claim Igbo o...at least the ones wey i dn meet |
Politics › Re: Buhari Rejects States’ Plan On Unilateral Takeover Of Discos by OLDESTWARRIBOY4: 1:48pm On Jun 18, 2020*. Modified: 2:04pm On Jun 18, 2020 |
Dem go dey play poilitics with light issue for many years...Nigerian ehh, i just tire for them |
Sports › Re: Kobe Bryant's Pilot Thought He Was Climbing While Descending - NTSB Report by OLDESTWARRIBOY4: 1:46pm On Jun 18, 2020 |
grammarnazi2:
 English Teacher afa na....make Buhari do lift lockdown so that you fil resume work for that private school nah Possiblegee: lol you funny o... what of people way don buy the shirt since 1960 make den no wear am again cuz e don die  Make dem still dem wear am o but most of dem no even know am be4, dem just follow people dey wear am. At least make dem know about am nah. Na your dey torment bbqgrills for here shebi? |
Sports › Re: Ronaldo Branded Most Selfish Footballer After Not Taking Penalty In Napoli Game by OLDESTWARRIBOY4: 1:43pm On Jun 18, 2020 |
No mind the idiot
E wan take last na, so that e go be the hero. Na he over am...he turn no cor reach
If na to show off for Instagram, Dem go seeam o.
|
Politics › Re: President Buhari Sacks His Security Details Over Aso Villa Crisis - SR by OLDESTWARRIBOY4: 1:21pm On Jun 18, 2020*. Modified: 1:38pm On Jun 18, 2020 |
Oya shey e dn handle e house mata?...time to address e party mata cuz APC get many problems as out now.
Baba Osho, Ajimobi, Tinubu and co wan finish that your party
Make Nigerians open their eyes o. This Edo election go be child's play when 2023 election reach...all this APC members and their conflict of interest so, make war no start |
Travel › Re: Tipper Crushes 2 To Death In Anambra, Injures 6 by OLDESTWARRIBOY4: 1:11pm On Jun 18, 2020 |
Tipper/trailer drivers...those guys mata no be here o. Dem worse pass army for Okpo & drink matter.
R.I.P. to the people |
Romance › Re: 10 Reasons Most Ladies With Average Physical Beauty Are Better by OLDESTWARRIBOY4: 1:08pm On Jun 18, 2020 |
Grandlord: No be lie. I no get that kind time my man. Life is short. bam. You sabi the mata |
Romance › Re: 10 Reasons Most Ladies With Average Physical Beauty Are Better by OLDESTWARRIBOY4: 1:00pm On Jun 18, 2020 |
Grandlord: Lol. No stress zone. Na our style o  As e suppose be. Boys wey dey carry galz mata for head...na dem know |
Politics › Re: Micheal Akinleye Declares Ajimobi’s Appointment Illegal, Threatens Lawsuit by OLDESTWARRIBOY4: 12:42pm On Jun 18, 2020 |
APC mata dn tire me, this people no get wetin dem wan do
They have nothing for us |
Sports › Re: Kobe Bryant's Pilot Thought He Was Climbing While Descending - NTSB Report by OLDESTWARRIBOY4: 12:39pm On Jun 18, 2020*. Modified: 12:55pm On Jun 18, 2020 |
May his soul rest in peace.
People full here dey wear im jersey dem no even know say this guy no dey alive again |
Romance › Re: 10 Reasons Most Ladies With Average Physical Beauty Are Better by OLDESTWARRIBOY4: 12:26pm On Jun 18, 2020*. Modified: 12:46pm On Jun 18, 2020 |
Who cares? I no dey carry woman mata for head. Anyone wey show, we do then she go house...nothing else |
Sports › Re: Chelsea Confirm Signing Of Timo Werner by OLDESTWARRIBOY4: 12:23pm On Jun 18, 2020 |
mzBEAM: Another Alvaro Morata. If I head you ehh...you no face your team Arsenal wey dash man city 3 points yesterday.
Nice Signing, but abeg dem need centre back...tomori, christensen and fine boy zouma no go fil win league o, ona need one strong defender to lead like van dijk in liverpool |
Politics › Re: Herdsmen: Defend Yourselves, Ohanaeze Tells Igbo - Sahara Reporters by OLDESTWARRIBOY4: 12:12pm On Jun 18, 2020 |
Nwanyiogwashi: Yes I be confirm Igbo girl from Ogwashi ukwu Any problem with that? No problem na . You be my delta sister na, nothing do us |
Politics › Re: Herdsmen: Defend Yourselves, Ohanaeze Tells Igbo - Sahara Reporters by OLDESTWARRIBOY4: 12:00pm On Jun 18, 2020 |
Nwanyiogwashi: [s] I don't answer useless question from a Yoruba man whose land in kwara state has been taken by Fulani people [/s] Kwara state, i reject am. Dat place wey fulani dn colonize. I be correct warri boy abeg calm down.
You be from Ogwashi-Uku shebi, u fil say you be Igbo? ona galz dey short well well o. |
Politics › Re: Herdsmen: Defend Yourselves, Ohanaeze Tells Igbo - Sahara Reporters by OLDESTWARRIBOY4: 11:52am On Jun 18, 2020 |
BadRadio: u no know how e dey go na  Unless say you go meet this baba make e run jazz for you o
|
Politics › Re: Herdsmen: Defend Yourselves, Ohanaeze Tells Igbo - Sahara Reporters by OLDESTWARRIBOY4: 11:51am On Jun 18, 2020 |
Nwanyiogwashi: South east Igbos need to man up. Any other Igbo dey again? |
Politics › Re: Herdsmen: Defend Yourselves, Ohanaeze Tells Igbo - Sahara Reporters by OLDESTWARRIBOY4: 11:48am On Jun 18, 2020 |
BadRadio: I have been defending myself since 2005... anything that moves suspiciously near me or my family will be hacked down without thinking twice.
Nonsense country. You wan carry machete for gun fight? E go over you o |
Politics › Re: Herdsmen: Defend Yourselves, Ohanaeze Tells Igbo - Sahara Reporters by OLDESTWARRIBOY4: 11:32am On Jun 18, 2020 |
This Ohanaeze no go disturb south east governors make dem do that obinigwe abi wetin dem call am dem dey hear dey talk another thing
Fulani herdsmen wey get gun na a regular citizen wan throw blow with? Abeg make this ohanaeze talk better tin |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Champions League To Resume August 7 (View Calendar) by OLDESTWARRIBOY4: 8:30pm On Jun 17, 2020 |
maynation: Bros tell me how much you get to burn throway na. And please make use of your real moniker. Mod dn ban that one because say i talk truth about afonja people, that's why I open this one |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Champions League To Resume August 7 (View Calendar) by OLDESTWARRIBOY4: 6:25pm On Jun 17, 2020 |
maynation: Please let's bet. I need that free cash.  How much you get |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Champions League To Resume August 7 (View Calendar) by OLDESTWARRIBOY4: 6:00pm On Jun 17, 2020 |
fergie001: You say wetin? I no go talk again....no worry. Thank you |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Champions League To Resume August 7 (View Calendar) by OLDESTWARRIBOY4: 5:59pm On Jun 17, 2020 |
ghettokid1: Chelsea after the match Bayern after the match
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Champions League To Resume August 7 (View Calendar) by OLDESTWARRIBOY4: 5:54pm On Jun 17, 2020 |
fergie001: Bros, no think am o. Abeg, if you no get anything wey you go take money do
Use am kpoli o who bayern be? Dem dn barfh |
Romance › Re: Guys Don't Be Sad If A Lady turns You down by OLDESTWARRIBOY4: 5:52pm On Jun 17, 2020 |
|