Omarlee's Posts
Nairaland Forum › Omarlee's Profile › Omarlee's Posts
Oga GEJ dey fall guys arm,wetin mek am dey ruffle wit d guy sef.seems 2 me like dey engage in bitter argurement 4 mama joy joint øn who go be de next presido..i was dia d nyt sipin sapele water |
The guy is like yekpa dis gurl no serios o |
to me all ov dem na baskaat!..scooping my holy gari wit spoon |
Mallam shop no dey ya area. Buy super glue mend am. Or manage hold am wit tape |
Mallam shop no dey ya area. Find super glue mend am |
Sleeping..Zzzzzz!..dreaming of how those corrupt PDP peepz go enjoy Kirikiri max prison, when APC wins 2015 |
This is the outcome of Mrs president(patience GEJ) to PH. |
HotNaijaBabe: Cheii...why did he go that far. Otedola plus Dangote plus Adenuga can borrow him that money now...Even Uncle Jona can borrow Nigeria that money....hihihihi! Oga @ d top went 2 colect loan cap in hand..wat reception do u xpect 4rm d chinko guyz dem |