Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,596 members, 7,809,166 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 02:22 AM

Ominilongest's Posts

Nairaland Forum / Ominilongest's Profile / Ominilongest's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 67 pages)

Sports / Re: Throwback Photo Of Lionel Messi, Mikel Obi And Taiye Taiwo in 2005 by ominilongest(m): 8:48am On Dec 19, 2022
They all. Have a wonderful career
Taiye taiwo was adored is in prime in France Olympic Marseille to be Precise Dey even compare him to R.Carlos
Mikel much was expected from him but he delivered more which wasn't bad at all
Messi The Goat had a stellar career too
Nobody dey hungry na the moral lesson.

You guys should shut d trap already about the age bullshit

Even Pedri wey dey claim 18 person wey don' she shave bears u guys will nvr comment

When it comes to black u staty masturbating on the post like they gives a flying Bleep!

Like say any of the above mentioned no go feed una generations to come.

I know say one day one day I go just quit this site and nver come back again.

Its spoilt.
Sports / Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by ominilongest(m): 4:33pm On Dec 18, 2022
France dey miss kante for mildfield are u guys dumb or what??why people dey reason like this nameshuuuu.OGA o.
Sports / Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by ominilongest(m): 3:30pm On Dec 18, 2022
Judging by the lineup
I think this is Argentina biggest threat in the Tournament
Omo forget say I be CR7 fan
This France o tear Argentina patapata.

Sports / Re: Argentina Vs Croatia: FIFA World Cup Qatar2022. Semi-Finals (3 - 0) On 13-12-22 by ominilongest(m): 8:26pm On Dec 13, 2022
Viridis:
Omo fear no gree me watch the match I prefer following it on LiveScore and nairaland
SAPA
Sports / Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by ominilongest(m): 6:04pm On Dec 10, 2022
Adios Ronaldo.
From this moment henceforth Id stop watching football.
Farewell to the player who makes Me fall in love with the beautiful game.
We bow out in peace. smiley

11 Likes 4 Shares

Sports / Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by ominilongest(m): 5:43pm On Dec 10, 2022
Damn.
Izz Gone!
Izz Gone!!
Sports / Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by ominilongest(m): 5:22pm On Dec 10, 2022
Damn this coach wan give me heart attack. Benching Ronaldo for crying out loud this coach don smoke SK walahi angry
Sports / Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by ominilongest(m): 5:19pm On Dec 10, 2022
Gangster1ms:
Now that they are in trouble, Portugal suddenly remember that Ronaldo is their saviour.

Why didn't they turn to hattrick hero?
Human being dangerous pass snake.
Hatrick hero see defence wey pass his ability e don disappear

2 Likes

Sports / Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by ominilongest(m): 5:11pm On Dec 10, 2022
MyGoatIsIn
MakemeeeeehhprouuuudCristiano angry
Sports / Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by ominilongest(m): 4:47pm On Dec 10, 2022
I want to see what this dumb fck Bruno will do since he's d one carrying d team bastards people downgrading ronadlo sacrifices and effort
All of una wey young oya na carry d team like young Ronaldo did
Overrated pull of shit!!! angry


Bring in cr7 for Bleep sake and stop benching Milan Rafael leao
Is this coach madddddd??!!!

8 Likes 1 Share

Sports / Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by ominilongest(m): 4:13pm On Dec 10, 2022
Emu4life:

Context: He Is Finished cheesy
If u no want make God punish your generation carry your mumuness go meet ur sawawu

I no con here for dz jackshxt

Shey eti Iya e la??
Sports / Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by ominilongest(m): 4:00pm On Dec 10, 2022
My Goat on the bench again relaxing as usual
We dont need much from u sir
Just sit back.relax and enjoy d kiddos do the work
Cr74Life...
Portugal 4 final.

6 Likes

Sports / Re: Netherlands Vs Argentina FIFA World Cup Qatar 2022 (3 - 4) pens On 9th Dec 2022 by ominilongest(m): 10:20pm On Dec 09, 2022
PreacherMan007:
On penalties, Netherland would still lose. I never see country wey get badluck pas Dem for football grin angry grin
.I be ororo fan nd na true u yarn
I still dey hiding dey wait for final whistle.
This Netherlands sef get skuri no be small.
Dem fit go loose like that.
Sports / Re: Croatia Vs Brazil: FIFA World Cup Qatar 2022 : (4 - 2) pens On 9th December 2022 by ominilongest(m): 6:18pm On Dec 09, 2022
All of a sudden Croatia don'turn mumu
This Land na weyrey full am

3 Likes 1 Share

Sports / Re: Hong Kong Billionaire Hung Reveals Davido Will Perform At Wcup Closing Ceremony by ominilongest(m): 1:17pm On Dec 08, 2022
umarmaidawa:
I can't wait to see when and what song Wizkid will use and perform on such event day, if happens they will invite him too . All baby this baby that baby nyash nyash hmm
See as MLLE flop..for trenches here na seyi vibez album dey trend pass m.forget all this streaming farms.
Baba don chase Grammy forget homeland.
Make him Go dey sing Gbesumomi for them oyinbo.
We go dey our trenches dey vibe to correct album until our own country boy David release another one for us.
Go meet ur oyinbo people
Fella no dey lick ass like this dwarf.
Fucking dumbwit comparing WizKid to fella.
Katakata oshi.

#Truthdeybitter
Sports / Re: Luis Enrique Quits As Spain Manager (photos) by ominilongest(m): 1:09pm On Dec 08, 2022
Pack barca midlfied put for first team katakata oshi!
Like say we no dey watch champions league football
Make Xavi too dey learn..bench kessie&jong for..smh
I can't even can't.
Politics is everywhere

4 Likes

Sports / Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by ominilongest(m): 8:46pm On Dec 06, 2022
Even 40something yrs old pepe dy score for Portugal
Enrique wan give Bosquet leadership e go drop Ramos
Ntoooorrrrr
Now who's laughing

4 Likes

Sports / Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by ominilongest(m): 8:40pm On Dec 06, 2022
I no even sabi this one
I still dey mention Felix and leao wey never shine set
This Portugal complete
U can do it boys
Do it for your daddy CR7
He's done a lot for you boys in the past
Its his time to sit down and relax.

Cr7 till I kpef! smiley

19 Likes

Sports / Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by ominilongest(m): 8:31pm On Dec 06, 2022
Cr7 fans pls don't let em haters pour sands for our garri
Lets enjoy d victory in peace
As for dem pessi fans if u escape Netherlands yr OGA Croatia go run m for u

I remember as young mbappe take yeye your goat last world cup

Una don hear cody gakpo?? grin

Like I use to say since d WC started
If Portugal no reach final
Make I turn to goat

Peace out.

8 Likes

Sports / Re: Portugal Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022 (6 - 1) On 6th December 2022 by ominilongest(m): 8:11pm On Dec 06, 2022
Even on the bench all eyes on Ronaldo

Stay smiling my Goat you did your best in your prime

6 Likes

Sports / Re: Morocco Vs Spain: FIFA World Cup Qatar 2022: (3 - 0) On Penalties by ominilongest(m): 6:49pm On Dec 06, 2022
I'm sure Enrique will miss Ramos header and thiago/isco flair

Oloriburuku sentimental coach


Up Africa
Damn...I'm shocked"!

6 Likes 1 Share

Sports / Re: Japan Vs Spain FIFA World Cup Qatar 2022 (2 - 1) On 1st December 2022 by ominilongest(m): 9:53pm On Dec 01, 2022
PJtech:
Germany sope otilo

e don go
Izz gone embarassed
Sports / Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by ominilongest(m): 9:50pm On Dec 01, 2022
This Manuel neuer selfish sha.
No fit hang boot make ter stegen enjoy world cup too.OGA o.
And d mumu don turn cheerful giver.Apere oshi

1 Like 1 Share

Sports / Re: Costa Rica Vs Germany: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 4) On 1st December 2022 by ominilongest(m): 9:32pm On Dec 01, 2022
Eriggs:
FACT : This is the First all-female on-field refereeing team at men's World Cup for Costa Rica v Germany.
Who ask you
Sports / Re: Pele Is Hospitalised Over Swollen Body, Heart Issues by ominilongest(m): 8:22am On Dec 01, 2022
Karma
U know how many players/keepers e don kill on football pitch angry
Make Messi and cr7 dey gt ready

Abi which kind human being dey score over 800 goals

I tire.

4 Likes 3 Shares

Sports / Re: Portugal Vs Uruguay: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 28th Nov 2022 by ominilongest(m): 9:55pm On Nov 28, 2022
This is Cr7 time.
This is Portugal's cup.
I will keep saying this till the final.
I no Dey mood tonight make nobody quote me
Anything wey u meet for my mouth make u chop m like that.

Good night

13 Likes 1 Share

Sports / Re: Portugal Vs Uruguay: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 28th Nov 2022 by ominilongest(m): 9:31pm On Nov 28, 2022
Odianose13:


I tire. Ronaldo’s haters just full everywhere. They forget that hating makes Ronaldo even achieve more. I won’t be surprised if he still scores in this match. Lol
Abi now
You no see am
NaGod say make we get eye
See as dem dey celebrate together with joy

Sports / Re: Portugal Vs Uruguay: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 28th Nov 2022 by ominilongest(m): 9:26pm On Nov 28, 2022
Foolish people either Ronaldo or Bruno all I know is Portugal is qualifying tonight


Bam.

4 Likes

Sports / Re: South Korea Vs Ghana: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 28th Nov 2022 by ominilongest(m): 2:41pm On Nov 28, 2022
Koreans just strolling round the pitch
Ghanians dey ball
Kudus is going places
Ayew doing the most
Partey never show face at all
Lamptey doing is thing as usual
Inaki holding ball like giroud
Intertesin game of football.
Sports / Re: Cameroon Vs Serbia: FIFA World Cup Qatar 2022: (3 - 3) On 28th November 2022 by ominilongest(m): 1:22pm On Nov 28, 2022
Foolish coach playing politics
Him suppose no Bring am in now
Benching a whole Aboubakar
the damage is done already..
Last last una dey go house....
Spit.
Health / Re: Man Commits Suicide On Bayelsa Flyover by ominilongest(m): 12:26pm On Nov 28, 2022
Rest in Peace Brave man.

4 Likes

Sports / Re: Cameroon Vs Serbia: FIFA World Cup Qatar 2022: (3 - 3) On 28th November 2022 by ominilongest(m): 12:22pm On Nov 28, 2022
Why is Vincent aboubakar always on the bench

Send your best keeper home and start someone that is not prepared

Choupo moting is a tapin merchant/finisher not a speed star

Toko ekambi and Abobakar up front go make more sense


I'm not even sure if you are the coach or Samuel etoo


Swears I don't care whatever u guys think Nigeria go make am pass this yeye group

Osimehn
Moffi
Chukwueze
Iwobi
Iheanacho
Ndidi
Look man
Simon
Onuachu
And so on...

But we use our hand comot Rhor appoint mourinho protégé

I mean wtf do we expect!!

The above mentioned are worth over 200million dollars in transfer market

Africans are killing Africans!"

2 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 67 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.