Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,634 members, 7,958,905 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 07:04 AM |
Nairaland Forum / Ominilongest's Profile / Ominilongest's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 67 pages)
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Tottenham Hotspur Vs Arsenal (0 - 2) On 15th January 2023 by ominilongest(m): 7:30pm On Jan 15, 2023 |
2nd time wey I go chow today
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Tottenham Hotspur Vs Arsenal (0 - 2) On 15th January 2023 by ominilongest(m): 7:26pm On Jan 15, 2023 |
I be wan put better money but I dey fear.. Nothing spoil Sha. Atletico.. under 3.5 Arsenal... under 2.5 1 Like
|
Phones / Spark 9- Iphone X by ominilongest(m): 9:50am On Jan 12, 2023 |
Sup guys I bought my Tecno sparke9 used 65k not up to a month...(receipt intact, pouch, screen guide) So right now I want to swap it with iphone X kindly quote me if u have one for sell.. Serious minded people abeg. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Southampton Vs Manchester City: EFL Cup (2 - 0) On 11th January 2023 by ominilongest(m): 11:27pm On Jan 11, 2023 |
kinzation:If I wan play tomorrow I go quote u. 2 Likes 1 Share |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Southampton Vs Manchester City: EFL Cup (2 - 0) On 11th January 2023 by ominilongest(m): 11:02pm On Jan 11, 2023 |
Mancity under 3.5 Psg under 3.5 Madrid under 2.5 Milan u2.5 Na so I stake 1k take chop 15k. Same time I won 18k last night too. Ssssswwet 4 Likes
|
Crime / Re: Nine EndSARS Protesters Arrested Three Years Ago Regains Freedom In Oyo by ominilongest(m): 6:24am On Jan 11, 2023 |
Forgotten souls. Oya tell me how these ones go come out con protest again. Soro soke but dem dey block our voice low-key. What a 3 Likes |
Sports / Re: Diego Simeone to leave Atletico Madrid at the end of the season - Reports by ominilongest(m): 11:38am On Jan 10, 2023 |
Mourinho/zidane in sight |
Celebrities / Re: Let Have Some Fun! What Will You Do If You Win $100M At This Your Age by ominilongest(m): 8:34pm On Jan 09, 2023 |
I go I don't really know bout the rest but I'll make sure I Link up with her even if itz gon cost me all.i don't fucking care. 1 Like |
Sports / Re: Chelsea Reach Verbal Agreement To Sign Joao Felix From Atletico Madrid by ominilongest(m): 6:47pm On Jan 09, 2023 |
Nice one. |
Travel / Re: Woman Dies After Falling Off Husband’s Motorcycle On The Way To Church In Ogun by ominilongest(m): 8:28am On Jan 09, 2023 |
man I remember one day like that,e don they.me and my bae we dey gather go ShopRite then.na so we shatter bike I con sit down for back, this girl in particular get back pass Barca.okada just start bike o oboy na so I meet myself for ground,this girl don use ikebe drop my ass on the floor,con see laugh,I was so embarrassed,na weyrey I TAKE fk m dat same night.d girl in particular don Marry now Sha |
Celebrities / Re: “you’re A Tribal Bigot” – Paul Okoye Slams Brymo Over Comments On Ndi Igbo. by ominilongest(m): 8:24am On Jan 09, 2023 |
Brymo... funniest part is e replied u in yhks songs already.he don't need to say sh!t again. Omo olofo Oro ... |
Celebrities / Re: Chris Hemsworth Shares Photos From $30,000 Per Week Private Island In Fiji by ominilongest(m): 5:24pm On Jan 07, 2023 |
Tour without a Hammer in sight. Fake Thor. |
Politics / Re: Peter Obi Arrves Osun For Labor Party Presidential Campaign Rally by ominilongest(m): 1:16pm On Jan 07, 2023 |
OurBusinessIsPr:Ur generations to come. 1 Like |
Politics / Re: Peter Obi Arrves Osun For Labor Party Presidential Campaign Rally by ominilongest(m): 1:02pm On Jan 07, 2023 |
OBIDEYPLAY 8 Likes 1 Share |
Politics / Re: Pre-Wedding Picture Of Obidient Couple In Nasarawa by ominilongest(m): 9:30am On Jan 07, 2023 |
LOL SHEY NA THIS WAN GO WIN U ELECTION IF I WAN TREND NOW NOW I GO WEAR OBI CLOTH TAKE DO PHOTOSHOOT FOR YOUR MIND U GO THINK SAY I WN VOTE TRUE TRUE AND I JUST DEY TRY GET UR FLAT HEADS ATTENTION Empty stadiums mofos |
Politics / Re: ‘Dear Easterners, I’m Not Sorry’, Brymo Stands By Igbo Presidency Comment by ominilongest(m): 9:28am On Jan 07, 2023 |
Someone said brymo is looking for attention U think say brymo na Wizkid or davido wey dey chase clout Person wey no dey promote his album sef If u like listen if u like no listen when reality touch you,you go know which song to listen to na then u go know say brymo no be un papa mate. 13 Likes 2 Shares |
Crime / Re: Man Banished From Enugu Community Over Death Of His Brother's 5 Children (Pix) by ominilongest(m): 9:57am On Jan 05, 2023 |
It's getting dark out here. I'm living in the 80s,20s and future. Lord help me soul |
Celebrities / Re: Tinubu's Daughter-in-law Stuns In N1.1m Sandals (picture) by ominilongest(m): 12:39am On Jan 05, 2023 |
Someone try reaching out through mail sorry,I don't have access to that again.if you are reading this quote me ur aza |
Business / Re: Sale Of Polaris Bank: CBN Sets Record Straight by ominilongest(m): 12:38am On Jan 05, 2023 |
Someone try reaching out through mail sorry,I don't have access to that again.if you are reading this quote me ur aza |
Celebrities / Re: Tinubu's Daughter-in-law Stuns In N1.1m Sandals (picture) by ominilongest(m): 12:15am On Jan 05, 2023 |
Dm if u need urgent 2k |
Business / Re: Sale Of Polaris Bank: CBN Sets Record Straight by ominilongest(m): 12:10am On Jan 05, 2023 |
If u need urgent 2k dey with me make I credit u. |
Crime / Re: Police Defend Drambi Vandi Who Killed Pregnant Lawyer, Call Him ‘Nice Man’ by ominilongest(m): 6:13pm On Jan 04, 2023 |
Now I hate this statement like wtf Many civilians dey rot for jail like this and una no relate their actions with edidi or wetin una call am.. Make e go face m or better still give m special centre for jail ...that woman must not die in vain... |
Politics / Re: Alexreports, Crown, Opoku, Others Make List Of 100 Young Exceptional Africans by ominilongest(m): 9:58pm On Jan 03, 2023 |
Alex na Matrix. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Bournemouth (3 - 0) On 3rd January 2023 by ominilongest(m): 9:51pm On Jan 03, 2023 |
C as this one's dey flex muscle on Burnout Abi wetin b there name sef. |
Culture / Re: Welcome To 2023: What Will Be Your First Task Of The Year? by ominilongest(m): 4:01pm On Jan 02, 2023 |
I wanna chop better AZA . MAKE I CHOP LIKE 50K$ FIRST DEPOSIT. SO HELP ME GOD. |
Celebrities / Re: VIDEO: 'god Punish You' - Burna Boy Slams Waiting Fans At Lagos Concert by ominilongest(m): 12:23pm On Jan 02, 2023 |
I doubt this Burna can never say this ND if e did u guys gave him nothing in his rainy days u even robbed him of his well deserved next rated and give it to Sean tizzle I could remember vividly even after dropping 3-4hits then. You think it's easy tell Mr 9ice and co to drop hit songs again we dey wait. 23...my fav burna song.(Wetin my eyes see my mouth no fit talk finish) E no easy. 2 Likes |
Travel / Re: What Scares You The Most About Relocating Abroad? by ominilongest(m): 10:30am On Jan 02, 2023 |
The fear of me engaging in CREDIT CARD scams. Wetin concern me with 40$/hr when I fit chop 3000$/hr 3 Likes |
Sports / Re: Asisat Oshoala Under Fire On Twitter by ominilongest(m): 5:39am On Jan 02, 2023 |
Lol that second comment crack me up .. that trenches dude 3 Likes 1 Share |
Celebrities / Re: Meek Mill Gets His Stolen Phone Back by ominilongest(m): 5:04am On Jan 02, 2023 |
LogicBomb8:Nigeria is a state. Kogi is a country.oponu be ayirada.go collect m na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Nottingham Forest Vs Chelsea (1 - 1) On 1st January 2023 by ominilongest(m): 11:04pm On Jan 01, 2023 |
Hendrixky:Gimme game make i put better money like 100k. Even if na just one game and I go give u % All this small small money just dey waste ur talent baba. U too good abegi. |
Celebrities / Re: What Was The First Song You Listened To In 2023. by ominilongest(m): 5:30pm On Jan 01, 2023 |
Vector ft Seyi vibez.. Mercy |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 67 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |