₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,793 members, 8,525,141 topics. Date: Thursday, 26 November 2026 at 07:36 AM

Toggle theme

Omitooguns's Posts

Nairaland Forum › Omitooguns's Profile › Omitooguns's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 34 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:34pm On Oct 22, 2015
michaelo2:
abeg na phone una use, cos me no see anything fa

na my small nokia fone i use download am....then view am wit moi android machine wink


#TeamOgun 3rd Choice
stream 1
cool


i go miss keribaby
Olami90
Donpsymon

all my Hope-Team- akwa Ibom
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:31pm On Oct 22, 2015
KeriBaby:
Whr dem give u
Keribaby mi...i go miss u ooo....na so our bed space issue just go..


Olami90
Donpsymon
goodyboo my goodyboo


i go miss una


na 3rd choice dem give me...team Ogun state...all thanks to God...Stream 1....cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:28am On Oct 22, 2015
ifetoyosi:
DG : the website we will be using for your call-up letter will only be made known by my oga at the top DATS All #theletter
grin grin grin grin grin grin grin grin


and that website shall be ww.nysc lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed [size=14pt]that's all[/size]


grin grin grin grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:25am On Oct 22, 2015
encrypt:
Nysc i didn't pay 3k outta the goodness of my heart oh...I paid it to avoid this crap...now people wey no pay wee have the last laugh! angry
[size=13pt]I feel Like Punching whosoever is messing with the CUL[/size] angry angry angry angry angry angry angry embarassed cry
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:14am On Oct 22, 2015
KeriBaby:
Lol for real

Wetin dey pain me pass na as dem no deem am fit to release an official statement as to why the letters are still unavailable till now

No explanation whatsoever
pele...ndo...mbok gringringrin na naija u dey...no b USA. wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:36pm On Oct 21, 2015
No b for mouth....if NYSC give me their ICT contract....na as u dey reg....u go see ur call up letter..

angry
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:33pm On Oct 21, 2015
Abeg wu studied LINGUISTIC here...


Pls i need d definition of d word SOON.


Nysc said SOON....abeg which time soon turn tomorrowhuh.


Na so mago mago dey start o angry
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:37am On Oct 21, 2015
Why una com plenty like say na Nysc office b dis sad....ok make una line up according to hw una tall grin...i don dey wit una CUL wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:35am On Oct 21, 2015
RemyMartins:
Legend of The Callup.











The wait continues........ I just dey dream dey wake up.

DonPsymon, haywire1, Keribaby, omitooguns and all that kept watch for the passover I greet oh
GM Boss cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:34am On Oct 21, 2015
orogodoganyin:
baba iro^2



cheesy
shocked no b me get dat title ooo...i b learner where d OBA IRO dey gringrin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:10am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
grin
Did dey say twas gon be up by day break? grin

Na 21 dey talk and time still plenty angry
wen dey said REG closes 12th of Oct...na 11:59 pm...ie end of DAY....now....CUL print starts 21st...no show...sad

infact i dey go apply for Job cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:59am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
Ah ah u don decamp from our Aks crew ni


Good luck o
I never decamp until I see my CUL wink


wetin b NYSC probelm sef...na for only naija DAY BREAK dey start by 7am... angry


this doesnt Happen in FRANCE wey i com from....DAY BREAK starts 12am over there cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:40am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
If you had any dream about this nysc posting thingy na stream 2 get u o
sad
who b dat huh Me huh Mba...My name is engraved on stream 1....Infact i sense Enugu 042 since yesterday grin


i don use Yahooze give thanks in advance 2 God cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:33am On Oct 21, 2015
IsiAbuncha:
Una good morning, I just dream say NYSC send me e-mail.
As I open the mail I see click on link, immediately the link open I see Stream 1, E ...
My eyes no catch the rest, naim one yeye dog begin bark here, I wake up shout Jesus!!! shocked
So na dream?!
Chai! I won mad!!! cheesy
cheesy grin me sef dream say dem send me link to check CUL cheesy grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:37am On Oct 21, 2015
http://portal.nysc.org.ng/nysc3/ResumePayment.aspx


this is d correct link for phone users. ASPX. must there. wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:29am On Oct 21, 2015
oya I don bring una CUL cool make una line up according to una height ....ladies to d left guys to d rights. cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:10pm On Oct 20, 2015
goodyboo:
Amen, come bk wif testimony ooo

Omoba. I de hail
My Goodyboo Thank U...Wishing u same....wink oya chop. kiss na good luck b DAT. wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:50pm On Oct 20, 2015
Tonight is CROSS-OVER Night cool cool

AkwaIbom Here i cometh cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:25pm On Oct 20, 2015
Marcelinho:
Is dat being smart?
it is not smart o shocked. Odikwa over-Smart. grin cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:52pm On Oct 20, 2015
Few more hours to go.. cheesycheesy


I don go pocket pesin modem cool....no time to wait for cafe to open....i'll return it b4 dem start dey look for am wink cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:39pm On Oct 20, 2015
muhyideenabdul:
Omitoogun, i be like say ogun no dey pay again?
I get plan b....rejection on point.....I get private firm wey I wan work wit dia
wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:10pm On Oct 20, 2015
Zakamori:
seems those who are supposed to be in charge in Lautech have no idea about it o.

Thanks.
U beta Go dey disturb dem....else wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:07pm On Oct 20, 2015
DonPsymon:
Omitooguns


Na second choice dem d give o undecided


So better explore your plan B
if my 2nd choice comes up 2moro na God win...Enugu 042 cool. .... if na 3rd choice TeamOgun Na Still Double God win....My state alawee still sure cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:55pm On Oct 20, 2015
KeriBaby:
grin Yes yes I do
kiss kiss wink. i'll u Divajazzy wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:52pm On Oct 20, 2015
Zakamori:
please, when and how will those of us who didn't pay the 3000 online fee collect both our call up numbers and letters?
Goto to ur sch...dey will give u.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:50pm On Oct 20, 2015
KeriBaby:
Bless you fam grin
Kerisweerie Hw u dey? Few hours left....Hope u still remember d Bedspace issue wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:33pm On Oct 20, 2015
deracathy:
Team4thState
shocked sad huh lipsrsealed undecided



TeamFirstState cool #TeamAkwaIbom cool wink grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:20pm On Oct 19, 2015
[color=white]Gallery0519[/color] kisskisskiss:* sweet dreams wink
Romance › Re: Ladies Could U Serriously Do This?.. Be Honest! by omitooguns(m): 10:08pm On Oct 19, 2015
Gazaliah:
Haywire1,Omitooguns,olami90,ademasta..


Lwkm4h oooooooooo

MrCork should change to MrBean

hahahahahahahahahahahahahahahahahaaa


He is really.a joker


NB:MrCork is a typical aba boi..He never get to any flight cabin before not to be in LoNdon

Mehn,you senior AYIMA OOOO cheesy grin cheesy
gringringringrin funny people full NL gringrin dis one go b their president for lie telling gringrin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:05pm On Oct 19, 2015
Olami90:
I dey gbadun u guyz wella.... Y none of u ccd me na grin Me ah don knw him wella...
#MrFable #GrandCommanderofFederalRepublicofLiars grin
Buh me ah dey alwys gbadun dat em faabu gan.
Na all him posts dey alwys mak me laf. Even if he jes type Good morning, ah go look d name first laugh forget nysc. cheesy D guy cray gan cheesy
Cc: omitooguns
gringrin. make OBA IRO rest o..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:29pm On Oct 19, 2015
haywire1:
OBA IRO, economic benefits like Wat? ?
#
gringrin Kabiyesi ooo grin
King Ayima 6 packs grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:45pm On Oct 19, 2015
Ayima:
If you noticed me i have been silent for sometime because of people like u and haywire1.You people talks to much,you don't make use of your reasoning abilities.
gringringrin ok we no talk again lipsrsealed grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 34 pages)