NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:59pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha: No major town for Nigeria wey I never enter, especially for West. Ilorin, Abeokuta, Oshogbo and Ogbomosho (My Uncles marry from doz sides), Ilesa, Ibadan, Ore, Akure, name it! I don tey for travel o  waoo  i doff my cap oo...u no go get thrilled by life for those places again.... Me just dey look like waaaaooo  ....as in fresh air, gentle people, green leaves left and right, fresh air...and ...quiet place....the funniest tin b say i no tell any1 say i dey go Osun...i just zoomed off....i see so many C'14 CM...men rural life make sense ooo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:46pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:42pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:40pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha: Lol, the states I chose are a lot far from my current location sef Ok send keribaby as d spy once she don com back from Akwa Ibom  .... As i dey like dis na rush i dey...i no wan sleep for where i no sabi person...and Harinholar no dey Osun again she don go spy Ademasta..  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:38pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:36pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha: All these people going to spy on the state of their belief, una funny o. Anyway, its because ur present locations aren't far from where you wonna serve that's why. I can imagine a Lagos based person who intends to serve in Abuja travelling all the way just to go and "SPY" according to how una take talk am.
Not bad though, Ill so laugh at that keri girl if on the 21st she doesn't see akwa-ibom  Na people from bible days start am...  ...  ...."moses sent spies to cannan land".....so make sure u go and SPY a state b4 21st  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:34pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:28pm On Oct 15, 2015 |
Una never reach Page 3000 ....waaarappin! 
Anyways sha...as keribaby don go spy AKS me sef don Go spy OSUN State Today....so Donpsymon na good place for u to be ... No traffic there and stuffs are super cheap .
..plus d camp ground no far from Adeleke Uni and FedPo Ede....na Iyana Ede d place dey...as u dey enter Osun from IB.
So...i dey com back to Lagos...Harinholar i look for u tire for Osun...i no see u...abi u dey wit Engr Ademasta ni . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:03pm On Oct 14, 2015 |
hilsocial: are u now my lai mohammed? As d Awardee ...u nid a spoke person   |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:01pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby:

U no see me
I am not a home wrecker
Mobi18 is my sister girl u beta grab ur copy...no padi for Jungle o  ....besides...Mobi18 sef fit don dey eye  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:58pm On Oct 14, 2015 |
elmisti: Choi!....bros no talk like dis again make mobi no hit u with lawsuit wey no go size ya body oo forget mobi18 and Law saga...  keribaby sabi hw to handle tins  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:55pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: Hahahaha
Y'all are too funny I swear
I and Elmisti? ah fear God na haanh hannh!  elmisti no bad na  ....Give him a trial  ...demon wey person sabi him ways beta pass angel wey dey drible person...wen him no b Ronaldinho    |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:52pm On Oct 14, 2015 |
Sammie2310: wat happened is not fully my fault ooo...
you know #teamademastaharinholar is our role model...
we chose to follow dre example...
nd since ademasta is d one dat brot an idea..
den I chose to follow him.... #smiles#
but let's settle dis in private my boo... keribaby use ur laboratory skill to test....dis is sugar-coated  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:51pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby:
I can't deal time to make d right choice...dont look at sammie2310 face...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:48pm On Oct 14, 2015 |
Breaking News By dis time tomoro...
Sammie2310 got dumped by Keribaby for Elmisti.....
D matta don get koko now oo...Keribaby wit mobi18 aka madam elmisti na padi...
So hw e go end make we dey look am  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:48pm On Oct 14, 2015 |
Breaking News By dis time tomoro...
Sammie2310 got dumped by Keribaby for Elmisti.....
D matta don get koko now oo...Keribaby wit mobi18 aka madam elmisti na padi...
So hw e go end make we dey look am  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:38pm On Oct 14, 2015 |
ademasta: Thank God Harinholar's square root is always wif me...where she wan dey find am go again? Oga we dey togeda gidigba ...I go sell handkerchief next wk wednesday sha  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:36pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:33pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:30pm On Oct 14, 2015 |
Sammie2310: dash who slaps?? omitooguns?? me ke...  na u dem wan dash...  ...dem don dey carry goodie pass u back and u no no...  anyway sha...8 days to go  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:28pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: That's the purpose na  U cant suffocate d engine exhauste pipe..odi kwa risky  ...even if u use concrete or metal to cover him face...e go surely come out  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:24pm On Oct 14, 2015 |
Sammie2310: u seem to be outdated bro....keribaby ain't single anymore ooo...  ok oo...i don hear u...i go shall sell handkerchief dat day....because i no go want make u use ur callup leta blow catarrh  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:20pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:17pm On Oct 14, 2015 |
theSpark: By this time next week life changing events go dey happen.
I forsee many eboos divorcing.  true talk... According to how e go b number 1....Mobi18 go first dump elmisti  number 2...goodyboo go free My man Donpsymon  anything made in china no dey last na...  Number 3....Keribaby...hmm...she no even dey do b4...so make i no talk.. Number 4....hmmm sorry mr Engr Ademasta...Times up....Harinholar go don find her square root  .....those are d runner up...  so, i dey look una from 4D  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:10pm On Oct 14, 2015 |
seun305: sanchez1...see anoda one  keep d engine room ventilated says d doctor - Keribaby...so WHITE BOXER on Point  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:09pm On Oct 14, 2015 |
gallery0519: . No need to whisper dear......lol
2EL is my new crush..........dat guy is so so amazing. I love u 2el for the nice job u re doing. #endurance jacket is on me# 2el  ....sorry Pastor 2el    Joyce21 go counter u on dat o  ...the tin wey she dey enjoy small small  ....bt Babatawa is single and searching...as mamatawa don follow oyinbo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:05pm On Oct 14, 2015 |
Im set for camp ooo....I don buy White BOXERS....i no b Team3quarters..... #TeamBoxers....Ladies control ur eye ball displacement on camp ground  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:58pm On Oct 14, 2015 |
Xcozee: officially resigning 2mao from work... thanks to my department and FUTO in one way or the other, kos if not for their delay/denial for posting earlier dis year , I wouldn't have been there. All thanks to Oluwa.
Good night all... And please, all ye page 3k land hustlers, remember not to forget ur loyal dude in ya kingdom... Yes Boss....Every disappointment is a blessing....I am a testimony.... I thank God I wasnt mobilised wit A'15....God is Goooooood! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:54pm On Oct 14, 2015 |
gallery0519: .
Let the slayers.....opinion givers,trouble makers on dis thread get ready
Cause I have a NEW crush (not dumping d first one though).  waaaaooo ....wishper2me....who b d lucky guy  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:52pm On Oct 14, 2015 |
Xcozee: that's cool...*wayforward
#AlwaysBelieve.
And that reminds me that I will soon share a testimony here regards NYSC come next week...kos I always believe in the God I serve. Looking forward to ur testimony Boss...Me sef get one oo....1 sch say make i com b part of dia management team @ Ogun state...But Ogun na my 3rd choice...i never even no hw to do am now...since no concessional posting again....and d package tight...feeding, accommodation, and Nice Pay....bt i don go chuk my eye for AKS.....anyway sha...it is well....Looking forward to ur testimony next wk sir  . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:42pm On Oct 14, 2015 |
gallery0519: .
Don't allow deracathy to hear u o...........lol
By d way,I have not said anything to hil for a while now.
Hi hilsocial.........u re not forgotten. hmmmm...  na so e dey start oo... Well i just like d style why u dey use....  Hilsocial dey enjoy oo Buy one get one free ...Chai na only me waka come  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:36pm On Oct 14, 2015 |
Xcozee: pls what am I missing on this thread... Hilsocial has got a new e-boo or how?... Boss...Hilsocial don dey Taste Roasted Beef out side o...and he con dey use Grammar cover up...he say na CRUSH  from Crush to anoda tin  |