₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,793 members, 8,525,141 topics. Date: Thursday, 26 November 2026 at 07:36 AM

Toggle theme

Omitooguns's Posts

Nairaland Forum › Omitooguns's Profile › Omitooguns's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 34 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:42am On Oct 16, 2015
mobi18:
lol,abeg leave my bae alone,stop boxing him to a corner.. lerrim handle his issues d best way he can.. nd dis media report of urs,is nt true... expect a court summon within 42 days,im sueing you for slander and libel... grin grin grin... get d best lawyer u can,kos u'll be needing it
gringrin nobody fit sue wind...because nobody fit tie water wit cloth...gringrin taba ni ama mu ani...ola la ma mu...la la to ba re oke ile ni bo...oya forget ur charges against me...wetin i don talk so don b...to to to ...e don b except corpers no dey collect N19800 as alawee again cheesy...grin...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:32am On Oct 16, 2015
deracathy:
dont tell me there's no time again.


i will create the time.
its just 2/3 hours.

what the hell will eat up my 24 hours in a day?
Military Paparazzi will chop majority of d time...u dont even sleep until averagely 10pm...and wake up 4am......bt since it is 3hrs max...u may use ur phone
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:02am On Oct 16, 2015
deracathy:
Hello E-family

please i have an online training coming up during the orientation, how am i gonna go about it cos i need a laptop for the training?

will they allow laptops into the camp?
apart from theft, what other circumstances would hinder it?


also, dont tell me that i wont have the time, cos it wont work?
hilsocial




thanks
not so sure u cn go in wit laptop...except if it's notepad...or phones...


In summary...i dont see it as being feasible..lipsrsealed check d camp time table...u barely see ample time for rest there.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:30am On Oct 16, 2015
dolafunmi:
Oya jare.. beta person... talk to me biko
Elmisti ...sad oya b a man....com and reannounce wetin u talk wen dolafunmi no dey around....hope u no say mobi18 go querry u for being unable to repeat ursef...wink grin



ok....Breaking News...Elmisti is considering Hooking up again wit dolafunmi....El-Dola Inc is comming back alive....El-Mobi don bankrupt lipsrsealed grin ....bt will d lawyer wey don chop many law award give up just like dat....Make wey spread mat dey look...mobi18 is up 2 sumtin..gringringrin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:24am On Oct 16, 2015
Breaking News....Freshing...Titun...as e dey hot...



...68 NYSC corps members in Sokoto have bagged NYSC service year extension (aka NYSC carry over) for violating the NYSC bye-law regulating the scheme....
anoda 30 CM chop same nysc C.O...because dey travelled during d service yr witout permission.

20 got rewarded for hardworking during d service yr....


....so una wey dey plan waka waka ...b warned wink
Source: twitter.com/@kopastales.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:46am On Oct 16, 2015
elmisti:
*dumbfounded*....erm erm...she is fyn



*lookn down*
Oga tell dolafunmi d truth u don betray her love ....u don marry lawyer mobi18 grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:40pm On Oct 15, 2015
Holumiedey:
Me sef fit faint o. Cos na outside inside mosquito I dey, wey I buy the land, babe call me sef, I take vex hang up. grin
gringringrin Page 3000 Fever grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:34pm On Oct 15, 2015
Solomonodimegwu:
Choi! U dd'nt make it too? Na so e go b on d last day when TRUMPET go sound
huh gringringringringrin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:32pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
He really needs it
Hope u buy o
I buy d one wey stadium fit enter...grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:31pm On Oct 15, 2015
KingJB:
I swear I dey get headache wen I saw 2997 I just typed...na so I see 3000
It was not easy mehn
Thanks dear
gringringrin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:23pm On Oct 15, 2015
seun305:
page 3001 tongue tongue tongue tongue
gringringrin abeg make una no burst my belle
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:14pm On Oct 15, 2015
biggie023:
Omo, see traffic!!!!! posted on page 3000, found it on page 3002 cry cry Chai!!!!!
grin that is called displacement reaction...try again for 4000 avenue grin


Keribaby abeg give my guy handkerchief grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:06pm On Oct 15, 2015
Blessedgurl:
network don break my heart
grin eeeyah grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:05pm On Oct 15, 2015
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:02pm On Oct 15, 2015
Yee ppee
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:01pm On Oct 15, 2015
Who hire people come oo shocked


Modified:

make i fit thank God....

....
grin na so God they do sometin ooo...i typed on page 2998 na so i land for page 3k..



Shout out to all my TeamAkwaIbom goons! cool

Olami90
Donpsymon
Keribaby et al

to my BOSS
2el baba
Hilsocial
Gazaliah
Xcozee wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:00pm On Oct 15, 2015
Abeg make nobody metion me now oo...vision 3000 on point cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:59pm On Oct 15, 2015
Wey my C of O
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:58pm On Oct 15, 2015
Are we there yet grin...i must nt miss it oo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:57pm On Oct 15, 2015
Omo see crowd...r we on FP again grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:57pm On Oct 15, 2015
cool are we there yet grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:56pm On Oct 15, 2015
"Casting all your care upon him; for he careth for you." (1 Peter 5:7).
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:56pm On Oct 15, 2015
Are we there grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:55pm On Oct 15, 2015
Chimajii lock gate ooo...land buyers don dey wat for 3000 avenue shocked
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:52pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
Dis gist go be for next year mbok
grin elmisti talk say na keke napep u enter go there say u go spent 3 days b4 u reach....bt u don talk say na next wk...ok ooo...i dey wait wink

hope say u muscle never dey chop up sha cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:49pm On Oct 15, 2015
shocked shocked shocked na tonit page 3000 wan land ooo....see land buyers......Chimajii abeg lock gate oo shocked
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:46pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
Good evening everyone


Itoski and Mistabiola plus including elmisti una just use me dey catch groove today abi


Omitooguns Akwa-Ibom Ayaya truly grin




Sammie2310 my sweet e-boo how art thou
keribaby hw u dey?...hw ur journey b?...gist us Abt AKS wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 4:26pm On Oct 15, 2015
seun305:
Bro hwfar tha oyo camp?
Boss...Na my Home Town dat camp dey...Iseyin Oro :O...wink......Bt I no go wan talk bad tin abt my own place na..lipsrsealed make i just tell u say...wen u dey OYO camp bathroom, u go dey see Blue Sky....and if aeroplane pass...u go surely see am...u understand d situation now....wink


bt life dey cheap and calm sha...wink so never d dey tink say d place bad. wink.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:28pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
#badbelle grin



Toh...



I been know say things cheap for Osun sha...

And I like the camp too as I don hear of am...


Bet my wahala na as Aregbesola no come d pay shi shi to workers undecided talk more of corpers undecided


I jes begin wonder why I choose am.. Or osun kul na.. Osogbo. Ede, Ife... Haba grin

Bet na my 3rd choice be that sha.
E b like say na because of d cheap life style there make Aregbe no dey pay.....


Imagine dem dey carry Bike N40 for there shocked ...na so i just pay N150 say make d Bike man carry me go find where i go enter bus to Lagos....the guy happy...and i was like whaaaaooo shocked


for Lagos N150 no go pass five short streets...and u go even beg...



So, wit d 19800....u r cn chop any kind of life in Osun and still collect change wink cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:20pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Errreeeee ehn cheesy


Okay,,,


That means I no choose bad 3rd choice be that...


Bet wait o...


Which 1 you come d spy osun? You sef choose 1


#2 why you come hurry the tell me say the place no bad huh


Abi you don d pray ma go there. undecided
I no choose Osun...bt my SPYing follow that Place...wink i Spied Ogun, OYO and Osun....


So u go need go dat place because unever reach AKS u don dey pack AKS girls...wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:15pm On Oct 15, 2015
elmisti:
So basically, u want to enta rural Aks and not service their pekus....bro that sound like a crime...u beta stay urbn if u ar nt ready to serve selflessly....
Once i enter camp...I dey join NCCF striaght...so Pekus dem go stay clear wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:06pm On Oct 15, 2015
elmisti:
Rural life

Rural foods

Rural pekus

Bro, if u taste dose three things, u will curse rural- urban migration......but den there is rural jazz
cheesy i cant wait to taste all dos @ AKS ...except for d boldened wink #TeamUrbanPekus gringrin cool

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 34 pages)