Omitooguns's Posts
Nairaland Forum › Omitooguns's Profile › Omitooguns's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 34 pages)
haywire1: ![]() ![]() make we dey see hw e go b...by wednesday...dem fit repost am...![]() |
Ayima:ok as u no wan show us proof...it is noted Ayima Posted to Enugu...wen we start d compilation on wednesday...no say no b enugu again o ![]() and una wey go see Enugu for una CUL...take note..![]() |
Gazaliah:why i no believe am b say wen he reg...he tell us.. Now wey he con see where dem post am since friday...e no talk am... i just dey laff...may b na borno sha ![]() |
Gazaliah:No mind ayima e neva see am...or make him show proof |
haywire1: ![]() ![]() no mind ayima jare . |
Ayima: ![]() ![]() ![]() Ayima ![]() Abeg elmisti help me break bottle for him head for blowing heavy one on monday morning... |
Uniqueness01:blow me d kiss again my head is hot as i never see my CUL ![]() |
Uniqueness01 [color=white]my wife hw u dey oya chop |
ademasta: ![]() Harinholar see wetin i talk....na tomoro cover am...wednesday don reach....i go sell handkerchief sha ooo ![]() |
starlight101: ![]() ![]() ![]() Ayima con see ya life ooo...Borno straight ![]() |
ademasta:U wey choose ondo go land for Virgin Island enjoyement one yr ![]() |
ademasta: Harinholar see wetin ur boo dey talk abt our Akwa Ibom.....make sure u do DAT tin for am on Wednesday ![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaappppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy Biiiiiiiiiiiiiiiiirrrrrrrrrrrrrrrrrrrtttttttthhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhdddddaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaayyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy tttttttttttooooooooooooooooooo uuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu |
Ademasta sweeerie Happy B'day oya chop Hmmm.... Go chop d rest from harinholar i no b gay ...na holy kiss b dat ![]() ....as to day is ur b'day....2 prayer....1. Harinholar no go leave u wen u never see ur CUL.. 2. Dau shall not serve in same state wit Harinholar..... ![]() B'day Blessings.... Add 2day's date digits up....wat u av is ur Stream of mobilisation if na ODD no stream 1....esle...stream 2.LLNP and Prosperity.... Abeg MOD's help move this Post to FP .... E ni subu da nu |
Aare2050:Bro Sunday Blessings extended...na my hand b dis... ![]() |
Faithluv5:Odikwa very special ![]() i b sabi d DG ![]() |
theDEVILisHERE:if that must happen, the constition need to b revised...they need to remove the clause that binded us up...else any attempt to divide nigeria while dat constitution remains will b repelled gr8ly. |
bugzbunny:hmm...bt as long as our constitution still exists, i think we'll alwys b binded by it...and defaulters will b prosecuted...so, d koko is to first remove d clause in d constitution dat bind us all up as NIGERIA. Then d peaceful break up dialogue can folow....Nigeria is wonderful bt we've missed why we came together in d first place. |
Well, i was actually thinking abt same yesterday...Bt wat if we become UNITED KINGDOM OF NIGERIA ![]() each geo-political zone handles its affairs ... Is dat possible? So that peace can rain...and if it isnt possible....let follow wat happened in spain recently....that was peaceful....and make evrybody waka....in peace.. Bt i dont tink it is possible in Next 100 yrs o...we don enter each oda too much. |
kikiposh: ![]() ![]() NYSC don do us strong tin...well me i go sleep...because i no our CUL is ready. So, i go wake up 7:00am first thank God...then go to my Mini Office and Print then i carry my property, branch ya house to drink water dey set out for AKS . ![]() |
hilsocial:i wish to b posted to ASO-ROCK, and Stream 1 ![]() |
Ese00: ![]() no need to cry...my convocation is 28th...u r cordially invited...RSvP ![]() |
enieme:no mind wailing wailer ![]() he wan use ur pics assess u so as to decide on keeping u as his asset ![]() |
Faithluv5:wednesday b like next yr ![]() ![]() anyways sha...i dey expect nysc sms notification as from tomorrow or my CUL...which ever comes first #TeamStream1 ##TeamAKWA-iBOM ![]() |
No need to ask why d schs collect a copy of d [color=geen]GREEN CARD[/color] from dos who reg online.... Just find a way to send a copy to dem if u can...i personally dont see dat as necessary...bt if dey need it...they should av it. So send urs...Tru Dispatch, friend or oda means. D koko b say...Goto ur sch ask if dey need a copy and give dem simple...it doesnt av anytin to do wit ur NYSC REG on camp. Take D original, Color Print, of d GREEN CARD, signed by u to Camp....U nid it there also. |
Abdul4trust1: ![]() make una no mind am o Schools are collecting a copy of d Green card....U'll say Your own school is nt collecting it. Advice: Goto ur sch and Check...Schls r collecting a coppy of d green Card. |



*hugs*
