₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,793 members, 8,525,141 topics. Date: Thursday, 26 November 2026 at 07:36 AM

Toggle theme

Omitooguns's Posts

Nairaland Forum › Omitooguns's Profile › Omitooguns's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 34 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:20pm On Oct 24, 2015
KeriBaby:
grin

Honestly I never pack finish

Lol
sad u stil neva pack finish shocked


u wan put combodu inside and bed shocked


ladies and Load sha grin
....sha remember say na wu load town council load go carry am o grin wink

wen i don summarise all my load + books inside one box...good 2go and gone wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:23am On Oct 24, 2015
KeriBaby:
grin


Dem no fit angry
gringrin dey make mouth grin u wey go carry ur bag for head wen u reach Enugu...grin

bt to b honest...dat ur bag na 3 bedroom flat dey inside oo shocked
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:12am On Oct 24, 2015
KeriBaby:
grin grin grin
All packed angry I couldn't pack everything I want no space again


I hear say people dey carry their luggages do frog jump
Those soldiers should show some respect wen dey see me
There's nothing edible in those bags angry Abi I need a bigger box


#Enugu 1
shocked shocked shocked waris dis...u must do d frog jumb o shocked
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:31am On Oct 24, 2015
solomonjac:
Pls nysc batch b 2015 abia
I rep yct
Anybody going my way from lagos
should kindly link up with me
Thanks
Solomon
0816469304
5916D098
so YCT dey dis room all dis while...i com dey tinks say na only me and Olami.


Anyways sha...enjoy ur state of deployment...


Na Back yard dem put me..

#Team Ogun.


U no dey go our convocation on wednesday 28th sad...no let auntie Kudi food waste o...if u no dey go, send delegates wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:26am On Oct 24, 2015
rmfunky:
yeah stream 1 the number I saw isn't 11digits it's 12digits so can't add it up please send a correct number thanks Omo Ogun ise ya!
08166729069 ... See ya @ Sagamu.,,,,.com wit goodies wink

#Team Ogun... 100% loaded cool
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by omitooguns(m): 5:24am On Oct 24, 2015
Kbs468:
O'Lord! How on earth did I fail to remember your moniker!,
anyway everyone has seen why you should always be remembered now for responding even without a mention. Thanks man and once again congratulation
one love keeps us all together Boss. Thanks wink
NYSC › Re: Ogun State Batch B 2015 REPORT HERE by omitooguns(m): 9:26pm On Oct 23, 2015
Rmfunky falling here wink

sumbmit ur fone no for whatsappwink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:25pm On Oct 23, 2015
rmfunky:
Omo Ogun ise ya! cheesy
rmfunky na Team Ogun u b sad if so check ur mention now...wink join d watsapp group...wink


i go jam u for camp...bt hope say na stream 1 wink
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by omitooguns(m): 8:06pm On Oct 23, 2015
mjblinks:
That mean you choose 4rm d same region. Ogun and Lagos. I tot u can't choose 4rm d region u skull?
yes i chose from d region where my sch is located.

U av option of choosing a state each from 3 different geo-political zones.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by omitooguns(m): 6:55pm On Oct 23, 2015
B'15 CM

Posted to: OGUN STATE
Choice States: AKWA IBOM, ENUGU, OGUN
School: YABATECH, LAGOS STATE.
State Visited: OYO and LAGOS STATE

I reg on first day...Stream 1 wink


cc: kbs468
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 5:24pm On Oct 23, 2015
See wetin NYSC don cause sha...dis thread is desserted like desert....


Wetin go com happend to Vision and Hope Page 3,500 huh


Anyways sha..


#TeamOgun cool dey greet Una...Omo ogun ise ya wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 4:30pm On Oct 23, 2015
Ladyzinny:
I was posted to kebbi,sm1 should help me on how to go from Imo state to dat place,and d requirement for screening,thanks.
huh

Pls read ur call up letter for d screening requirements....hanhan!

U no even read wetin dem write inside ur call up letter on screen/reg @ camp. sad
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:26pm On Oct 23, 2015
sinixsiny:
i dont understand the signing u r talking abt pls more light
there is a potion left on ur GREEN CARD for u to append ur signature...sing it with date and take it to camp wit oda docs listed in d call up leta.
NYSC › Re: Ogun State Batch B 2015 REPORT HERE by omitooguns(m): 11:12am On Oct 23, 2015
Who dey add d Otondos...add me 08166729069 wink


see @ shagamu...


Make una come wit cooler abi na warmer.....bt no b d type wey get 3 bedroom inside ooo ...no b me talk am na d call up letter talk am...wink
NYSC › Re: Ogun State Batch B 2015 REPORT HERE by omitooguns(m): 11:05am On Oct 23, 2015
seyidobo:
Lol. Pastor rotimi the platoon leader.. Issokay
Grand pa in d Lord...even dou i no see u sir i sabi ur voice wink
Nccf loading cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:08pm On Oct 22, 2015
Zakamori:
Biko, is there anyone wey no pay the online fee wey don collect hin own? be like say na only me for the whole world o. Lautech no dey talk anything o
Ur sch will give u by tomoro or monday...keep d hope alive wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:02pm On Oct 22, 2015
Guys...read ur call up letter ooo


the docs and oda tins needed on camp have been listed there...and Go wit Ur Green card...signed and dated by U.
NYSC › Re: Kaduna B15 Thread.......... by omitooguns(m): 9:08pm On Oct 22, 2015
Make i peep look una...hope sey una no dey plan coup sha...grin

well TeamOgun gallant cool

make una enjoy...bt no male must near female CM for dat una camp o grin wink
NYSC › Re: Kaduna B15 Thread.......... by omitooguns(m): 9:08pm On Oct 22, 2015
Make i peep look una...hope sey una no dey plan coup sha...grin

well TeamOgun gallant cool

make una enjoy...bt no male must near female CM for dat una camp o grin wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:04pm On Oct 22, 2015
haywire1:
#
LET'S GOOOOOOOOO THEREEEEEE
ALL ROADS LEAD TO AKWA IBOM grin grin grin


#
grin grin so na una displace us from AKS
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:30pm On Oct 22, 2015
Holumiedey:
Abeg who know anything about OYO ooo, house, food, lifestyle. I need am badly.
check d nysc threads....it was recently created by Jubriljunior wink


bt life is cool ....as in super cool in oyo...bt d toilet nd bath lipsrsealed
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:27pm On Oct 22, 2015
Make una never go o shockedshocked

vision page 3500 must b achieved wink
NYSC › Re: Ogun State Batch B 2015 REPORT HERE by omitooguns(m): 8:12pm On Oct 22, 2015
encrypt:
Boss you are welcome!!
grin cheesy


Boss Encrypt ...u sef dey here ...omo we are good to goo wit miccoy et thepark on board cool
NYSC › Re: Ogun State Batch B 2015 REPORT HERE by omitooguns(m): 7:39pm On Oct 22, 2015
OLUWADUROTIMI in da Building
I read Building

and I go b una Platoon Leader...Platoon 7...cool

Team Ogun Stream 1.....cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:29pm On Oct 22, 2015
Uniqueness01:
Lol I wanted Lagos where state allawee is more cheesy Buh I got AKS cool I am good to go kiss
kisskisskiss
no stay near chief imam Gazaliah too much for camp o shocked wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:23pm On Oct 22, 2015
cheesy don d donpsymon so na osun u final go....cheesy

nysc just scatter all of us wey dey make noise abt AKS grin

im happy for u oocheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:16pm On Oct 22, 2015
12month:
Any kano stream 2, I never expected it cry cry

gringrin one chance..grin


why u choose am sad


anyways...ur moniker is 12month so, spend next 12months there na...grin na one naija grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:09pm On Oct 22, 2015
Na wa ooo...dis posting funny sha...we wey dey shout #Akwa Ibom all dis yr + 10k state allawee...dem no even reason our mata...

Gazaliah and uniqueness01 so una dey eye AKS since and una no talk.


Uniqueness01 chop kiss

#TeamOgun Stream 1
cool
NYSC › Re: Ogun State B'15, Lets Meet by omitooguns(m): 4:11pm On Oct 22, 2015
theSpark:
Oga miccoy I hail.
Ogun state stream 2.

Omitooguns seems to be headed this way too.
yes ooo thespark baba we go dey wait u wink
#TeamOgun-Stream1 cool Good2go...and Gone cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:44pm On Oct 22, 2015
KeriBaby:
I go miss you pass

Was really looking forward to meeting y'all



But Lord knows better



Enugu stream one it is
eeya...me sef chose Enugu oo...Bt in all tins sha...make we dey tank Baba God...na goodyboo own dey even hala me now...well she's safe...wit God by u side...God wit dis name OLUWADUROTIMI that's my name....


It is Jesus' name...bt in a personalised manner...GodwitMe cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:39pm On Oct 22, 2015
goodyboo:
OMOBA..I no fit shout..na so I see myself for Bornu ....God savvy pass .
shockedshocked Borno shocked

dont worry...God is wit u...na sharp redeployment b dat ooo shocked
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:36pm On Oct 22, 2015
miccoy
u be
#Team Ogun ni

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 34 pages)