Stats: 3,166,457 members, 7,864,920 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 09:31 AM |
Nairaland Forum / Omotall's Profile / Omotall's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 14 pages)
![]() |
Abeg who be lola alao,cos here in mars planet am schooling,we don't know her ![]() |
![]() |
It is true o,na Jude be my name,meaning is PRAISE,even for church if pastor say make we dey ask something from God, na praise me I go dey praise God ![]() |
![]() |
Abeg who is wizkid,cos here in mars planet am schooling,we don't know him ![]() 1 Like |
![]() |
Abeg who is amaechi,cos here in mars planet am schooling,we dont know him ![]() |
![]() |
Gov Ajimobi can do better in oyo state ![]() ![]() |
![]() |
Me foresee many nairalanders marrying each other massively in 2015 ![]() |
![]() |
What kind of nonsence dress is that at 1st pics,well ladies don't dress like that here in mars planet am schooling ![]() |
![]() |
Abeg wat are they using oil to do ![]() ![]() |
![]() |
Abeg who is tiwa gabage or salvage sef,cos here in mars planet am schooling,we don't know her ![]() |
![]() |
This is exactly d reason am staying inside mars planet,cos witches plenty for earth planet ![]() |
![]() |
Abeg who get one of ajimobi daughter contact,make I toast ham,may be she go gree marry me,abeg o na abeg I dey beg abeg o ![]() |
![]() |
Sai buhari and osinbajo are perfect match,I dey vote for APC for 2015 election, Gov Ajimobi sef dey impress me for Oyo state .#teamajimobirocks# ![]() 10 Likes |
![]() |
Here in mars am schooling,we don't know them here, ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Here in jupiter planet am schooling,we don't know them ![]() |
![]() |
Nigga44:alomo ko,osomo ni ![]() |
![]() |
I rep MFM ![]() ![]() |
![]() |
Ilovenigeria:no wahala joor,I be correct guy u need baby,but for now am schooling in venus planet ![]() |
![]() |
Ilovenigeria:what type of man do u need ![]() |
![]() |
Atk01:do not be anxious of anything,but by prayer and supplication,let ur request be made known to God,and God will make ur own wedding day to be most glorious one,shallom ![]() |
![]() |
MzMessiTohBadt:why u dey envy her now,u too go marry ur Rambo ![]() |
![]() |
ginajet: 1 Like
|
![]() |
Infact I like Gov Ajimobi,this coming election,I will canvass all my family member living in ibadan to vote for him ![]() ![]() |
![]() |
Abeg who be tonto dike sef,because here in cuba wey i dey,we never hear dat name b4 ![]() |
![]() |
Up blues,chelsea go do that thing for Manu today like dis ![]() ![]() 3 Likes
|
![]() |
FG deceiving us since 1960 ![]() ![]()
|
![]() |
Wetin come concern me, I know even like naija celeb,dey are practising rubbish since 1850 a.d,D only person wey like now na Gov ajimobi for oyo state,d guy try for oyo state no be small ![]() #teamajimobi ![]() 2 Likes |
![]() |
Nigeria news giving us headache since 1993 sanni abacha regime up to date ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
Bimfo: Creativity at its peak.. bros be like say na MFM u dey go,with dis ur die die die ![]() ![]() |
![]() |
hehehe, All the insults u are giving gej on dis nairaland,remember diaris God oo, ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
i don't believe dis news,Nigerians spreading false news since 300 b.c ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |