Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,278 members, 7,867,729 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 10:46 PM

Opeyemiskullman's Posts

Nairaland Forum / Opeyemiskullman's Profile / Opeyemiskullman's Posts

(1) (2) (of 2 pages)

Politics / Re: Man Destroying Buhari's Campaign Posters Arrested In Abuja (Photos) by opeyemiskullman(m): 9:09pm On Sep 13, 2018
buahri na zembra...! Person wey don old like dis.. He 1 die 4 office ni?? Kudos to dis my man
Romance / Re: Lady Thanks God For Blessing Her With Endowed Body (Photos) by opeyemiskullman(m): 2:37am On Sep 07, 2018
abeg...no be God blessing be this!
Any girl wey get breast no dey get yarsh...! U take 1 live 1...! Na she form herself... okay
Politics / Re: Akeredolu Snubs Handshake With Tinubu At APC Rally, Ajimobi Used As Shield by opeyemiskullman(m): 9:09pm On Sep 06, 2018
akeredolu they used ondo state money to build houses and buy land! he don buy all he town land finish.! Govnor wey no sabi politice.. Relax....weh ti ah san(u go still cry)
Celebrities / Re: Cobhams Asuquo: I Want To Blow Like Odunlade Adekola by opeyemiskullman(m): 3:56pm On Sep 05, 2018
BROTHER KOLA GET THE NATURAL GIFT FROM GOD.!BUT HE COMe DO SMALL AND POWER JUJU JOIN AM..! Dat why he popular like MONEY!
Crime / Re: Cultists Arrested At Herbalist's Home In Bayelsa After Killing A Rival (Graphic) by opeyemiskullman(m): 9:52pm On Sep 01, 2018
dis boys are from iraq.....!
Celebrities / Re: Olu Jacobs And Joke Silva At 2018 AMVCA by opeyemiskullman(m): 9:44pm On Sep 01, 2018
baba olu no fit chop dis mama finish ...! Omo see beauty....!
Celebrities / Re: Odunlade Adekola's Funny Look At AMVCA 2018 (Photo) by opeyemiskullman(m): 9:37pm On Sep 01, 2018
brother kola..!! He don bench all the striker wey dey play for yoruba movie..! HE B BABA 4 COMEDY..! E GBA FUN BABA YIN..!

5 Likes

Romance / Re: Kenyan Lady Who Had Sex With Man In Front Of Her 5-Year-Old Boy Wanted By Police by opeyemiskullman(m): 5:46pm On Aug 31, 2018
she no get sexy body..!
Celebrities / Re: Opeyemi Aiyeola Celebrates Her 41st Birthday With Beautiful Pictures by opeyemiskullman(m): 1:46pm On Aug 29, 2018
dis sister na veteran actress...she sopos don pass dis age now....she no go school ni??
Celebrities / Re: DJ Djinee Involved In Motor Accident In Lekki, Hospitalized (Photos) by opeyemiskullman(m): 1:42pm On Aug 29, 2018
na where he see car self...! Which work he dey do..wey he take buy car...!YAHOO PLUS D.J...?
Health / Re: Obuwe Tega, AuchiPoly Student Dies After Complaining Of Movement In Her Body by opeyemiskullman(m): 1:36pm On Aug 29, 2018
na pretty ladies then they used for ritual...!
TEGA SLAY QUEEN..IF TO SAY U DEY UGLY! DIS SMALL gOds go reject u 4 ritual..!ADIEU TEGA
Crime / Re: Anti-cult Group Member Killed In Poly Ibadan (Photos) by opeyemiskullman(m): 3:40pm On Aug 28, 2018
RSVP:
I'm sorry but don't you think it's lame for any student to belong to "Anti Cult" group in same institution??
It's like carrying a dartboard around for everyone to shot at!.

Even the name "Anti Cult" sef na DIE cuz you're not only fighting a cult group but ALL the cultist in the world!
Mehn! You are stupid!

Let the Nigeria force do their job and you be the informant or something... That way you go die but not too soon. cool

You never can tell who belong to a cult group.. It could be your best friend, your lecturer, your governor, your roommate, even the last dumb aśs in ur department could be a cultist strong man!

R. I. young man.



Him self...na cultist..! wetin b anti cultist....strongmen no dey kill anyhow....! Na opponet member he be....make we yarn ourself d true
Crime / Re: Suspected Ritualist Who Pretends To Be A Mad Man Arrested With Charms In Ondo by opeyemiskullman(m): 8:45pm On Aug 27, 2018
den go soon release him...! Na our politician be his GODFATHER.!if na ehin-ogbe its happen.ehin-ogbe boys 4 don burn HIM....!
Celebrities / Re: Jim Iyke Arrested For Slapping Dana Air Staff by opeyemiskullman(m): 8:28pm On Aug 27, 2018
2much of cacaine.!! well..make d secuirity man arrange men....!and Drop am...!! Make he go dey slap 2 PAC.!
Crime / Re: Two Nigerian Housemaids Killed By Their Bosses In Saudi Arabia. Photos by opeyemiskullman(m): 9:42pm On Aug 26, 2018
4 dem to stay 9ja learn work...! Dem no gree...! Na OMAN, SAUDI ARAB...DEY DERE MIND..!! 9JA LADIES...DEN JUST DEY FLY GO OMAN AND SAUDI...WETIN HAPU NOW?
Crime / Re: IGP Order SARS Not To Attend To Civil Or Commercial Matters Again, But.... by opeyemiskullman(m): 9:18pm On Aug 25, 2018
most of our sars officer's are bros and great brothers, that is d reason they behave like bros....
Romance / Re: Lady Invited Her 5 Friends For A Date With Her Man, He Stuck To His Budget by opeyemiskullman(m): 9:09pm On Aug 25, 2018
only d street broda and ganja man...!can play dat wise action game..! Kudos to dis ganja man..
Crime / Re: Cultists Clash In Delta, One Dead, Others Injured (Graphic Photos) by opeyemiskullman(m): 5:59pm On Aug 23, 2018
NO SIN TO BE A MEMBER OF ANY STRONG africa wisemen!is nt a secreat cult..!.is a society of fighting 4 ur right!! BUT NOw ADAYS..! Bois cast and take its anyhow....! That why dey die anyhow..! Prf wole shoyinka is a men.. And still alive.! SO BOIS USED UR 6B4.7 IN WATEVA U DO...PRAISE THY LORD
Crime / Re: Yahoo Boy Attempts To Kill His Mother For Money Rituals In Lagos (Graphic Photo) by opeyemiskullman(m): 1:24pm On Aug 20, 2018
tiredoflife:


So slay mama no be human being
U are no different from him
U all glorify money
He should have used u angry

Hello!! Slay-mama wey dey wear transparent sexy bumshort without bra enta club..! Na human being??padimi walaitailai...u be omugo..oo dense gan
Crime / Re: Yahoo Boy Attempts To Kill His Mother For Money Rituals In Lagos (Graphic Photo) by opeyemiskullman(m): 12:38pm On Aug 20, 2018
dis boi na obote boi..!u see where hushpunppi & opa six! use there mama or papa..!! slay-mama plenty 4 street! U no see dem use...u com dey use iya ni wura...!! U no sabi work..! Are u a leaner!

3 Likes

Crime / Re: Three Girls Found Dead In A Hotel Room In Abuja (graphic Pic) by opeyemiskullman(m): 11:26am On Aug 20, 2018
then go school! Den no sabi book..! den no go learn tailor or hair-dresser..!! Na to dey sell their toto all around d corner..!! ...bad market..!

1 Like

Celebrities / Re: Liz Anjorin Breaks Silence On Fight With Ronke Oshodi-oke by opeyemiskullman(m): 12:58am On Aug 20, 2018
davidyoung17:
shut the fvck up man! you need to be closer to her for you to know how sound and brilliant she is. and stop all these hate on her... she's doing well for herself

Hello alaye....no com dey follow street dey talk anyhow....who 1 close to ashana...and who dey hate her....well u no b current man...
Celebrities / Re: Mercy Aigbe Wears “Black Bra Queen” Top. Fans Accuse Her Of Being A Cultist by opeyemiskullman(m): 6:52pm On Aug 19, 2018
she no be cultist..! But slay mama..she just dey show off! To cash fun! Culitist no dey cast demself....!
Celebrities / Re: Liz Anjorin Breaks Silence On Fight With Ronke Oshodi-oke by opeyemiskullman(m): 4:18pm On Aug 19, 2018
this girl anjorin! na illitrate dey worry her! Aunty ronke no b her mate!! Naso all dis olosho girls wey dey call demself celeb! Go dey post nonsense 4 fb and instgram. Den get flat tire den go post...!na ur mama get dis net?
Politics / Re: Nigerian Soldier Declared Missing By Family Has Been Confirmed Dead. Photos by opeyemiskullman(m): 1:54pm On Aug 19, 2018
but why all this youth they join sodier force!!
I prefer to join wisemen than dirty force..!

3 Likes 1 Share

(1) (2) (of 2 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.